Khd95's Posts
Nairaland Forum › Khd95's Profile › Khd95's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 43 44 45 46 47 48 49 50 51 (of 320 pages)
that jaruma of a mamalao selling charms to young ladies on IG to trap innocent men really scammed this geh she used tacha fame in the house for clout chasing ![]() |
obo ambode ![]() |
the show don end, but the aftermath go last till forever all thanks to nairaland moderators brethren, gather ur thick shield, post-bbn war is coming..we will be seeing post like "see mercy eating agbalumo on the street of lagos" "mercy captured walking on the road" ![]() "mercy seen with $2000 Gucci bag" God have mercy ![]() |
Abeg who dey check Liverpool game ![]() |
This no fit happen for nigeria make the money still complete |
na when one babe call me around 8pm say she wan tell me something, na girl I been like to date, but she said we cant be bla bla bla..I no reason am far so I comot mind I fly bike reach her door step,when I hear say na roomie no dey house, choooi toto on a platter of gold ![]() when I reach she don already cook better rice fa, ok we eat come Sidon for bed dey look our selves, ok madam wetin u wan tell me...she no come mute like toy wey no get battery ![]() I don already code,i near her head, chop her lips..small thing her pata don comot for her waist,brezz in my mouth...the ram was ready to be butchered. she come tell me say STOP, stop wetin na auntie ![]() she say no fuk ![]() auntie shey u are aware that I enter bike reach here, dangote trailer could have jam me and die ![]() ok no lele,i kuku finger her tow tow wella, nearly can not kill a bird, but my own nearly go wound that bird las las i was feed with rice and brezz, so nothing spoil ![]() |
Moshe gbaduro Allah gbo adura mi, yahoo ni babalawo ![]() |
Meanwhile Nigerian rats dey pursue odindi president from office,Dem dey chop certificates etc ![]() |
Federal govt oo, APC oo,ingige oo buhari oo,all of them are mad Cut down govt expenditure,cut down senator's salaries,their outrageous allowances,cut down their special advisers,their Entourage...in fact cut down their greasy old wrinkled, grey-haired balls ![]() |
Because u never taste her black towtow, you think she's good and better than ur ex Some men no just get sense |
Enu Samsung to gbe ![]() Well Samsung over iPhone any day ![]() |
Tunde ednut and clout chasing ![]() Bisssh nigger |
One comment and it's already in fp,just because of the key words"dancing" and "underwear" NL mods are Hot,aje |
wait u tried to touch Zlatan shoe, is he jesus christ ![]() see person 9 month labour and loml ooo...imagine that soberekon abi wat is his name sef fokup,he for use his shoe comot ur front teeth ![]() |
football age 23, real age 32 ![]() |
Okpo Ashana Olosho Jaapa Dey road(to run away or move) Slayqueen( u know na ) ![]() I dey come make I soak garri fess |
Maybe she thinks covering her self go conceal that body something ![]() |
see geh wey wizkid suppose marry, but the ho,e in him wont let him ![]() this geh is scarred for life as wizkid ex,chaai |
science of stupid ![]() but waait oo...shey be pythons are constrictors not bitters ![]() |
where the pictuire of the ape na I wan check something for my crush ![]() |
inside life ![]() |
Darous go use suspense Kee us ![]() Nice work anyways |
What exactly is Happy about this country's Independence ![]() |
Op go computer village Na stale fufu u go buy Las Las ![]() |
I said it in the earlier thread about an Egyptian king that resemble a flattie, that if we have enough patience, these people will link their ancestry to uzbeskitan and Pakistani ![]() |
We all know that bbn is a breeding ground for oloshos and like minds, so that number four no follow at all What sane environment do they want for the future and everyone by airing sex scenes,etc Bbn is equal to soft porn, every other point is valid but I disagree with #4 ![]() |
I didn't see any graphic picture even after I clicked the link ![]() Well this is why I like the Muslims when it comes to the dead,it doesn't last beyond 24 hour before he or she is buried irrespective of whether he/she died away from home |
Wait is he insinuating that tacha is farm tool,what farm is he talking about ![]() |
She when go sow that style she no know say he go stain abi, ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 43 44 45 46 47 48 49 50 51 (of 320 pages)


