Kingkosman's Posts
Nairaland Forum › Kingkosman's Profile › Kingkosman's Posts
1 (of 1 pages)
Put am for bag of rice |
Laslas kogi people never get corona |
Buh shaa no be like say I dey support de guy for de murder shaa but why u go sentence a young man to death for killing a 76 year old woman e no pure na |
Valro:Wetin concern us kwanu why dem go hold weapons arrest all of them |
I dey see different comments condeming the lockdown buh if u reason am u ho notice say e shut down because of criminal activities that will start soon as a result of hunger So to me I say kudos Although we in the state are suffering it Buh we go endure |
People wey give am money don collect their money back |
Why u kill urself De world appreciates ur effort towards dis deadly virus why u come take ur life dis oyibo people ehh una too dey emotional |
1 (of 1 pages)