Kingsleyrobert's Posts
Nairaland Forum › Kingsleyrobert's Profile › Kingsleyrobert's Posts
1 (of 1 pages)
I c no reason why kepin in touch wit an EX shud b wrung, as long as d mind is not dirty, u neva can tell weda d so called EX wud b ur Help. Moro. E no wuk out no mean say mke una b enemy, Abeg mke I chop ma Nkwobi. ![]() |
C gobe, enf thievin of persons clothes has been launched |
Signed, 100% |
adesewa4u@yahoo:Na govt pickin carri govt moni FO̶̷̩̥̊͡Я govt house . Case closed. ![]() |
Rich Dad: I hope this ban is going to be applicable to Industrial Generator sets? because any attempt to ban my " I better pass my neighbor gen" will be met with stiff opposition. Even greater that the fuel subsidy protest. FG be warned.they have run out of ideas, ma who dry import d generators in d first place, na who get all d Gen companies,mke Dem talk well o. ![]() |
mrs patience jonathan, i believe you are a mother, there are other things you should do than engage yourself in controvesies,mma, you have carried yourself like an nigerian maGREAT thatcher,u mentioned michelle obama, does she behave the way you do? ![]() |
Older women or mamalets as I call Dem, r more kul, Dan thier kokolets counterparts, they know. How to pamper we guys.thumbs up to mamalets wey sabi. ![]() |
![]() gramci: So sheiks de like punnyy not, r dey not humans, how many of dem get d patience to wait 4 d fantasy virgins dey all dream about |
china na china, if u like package am, same nno ni |
may the souls of those dat died in the crash and that of oluwasanmi awodogan rest in peace.amen |
Me dey cook o,nowadays wey buka fud don cost, a plate of thier rubbish is million naira. |
Okija juju: Na tey e go tey, but stammerer must call ehm Mama name.which in other words means ma beans no b stone e must done |
![]() madam, i feel ur plight, bt rada dan resort 2 cheatin too.pray abt it |
coolest0: Blame the woman, but blame the man most, if i wan fight with person, i no know my size? Some women are just too rude, how you slap person, nabi one teeth comot o, twoI no blame d woman,y d man def, go disgrce manhood, na person wey him 4 beat, he 4 fight. Or @ least d fight go b draw.i shame 4 d man. ![]() |
ANY ONE HAS HER NUMBA, BEEN LUKING 4 A WYFE, MA SPIRIT, TELLS ME I JUST MET HER |
;DLEGEND XTRA STOUT |
she luks kul |
1 (of 1 pages)






