KingTom's Posts
Nairaland Forum › KingTom's Profile › KingTom's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 1029 pages)
Illimitable:Omo with INEOS, we are on a loooooong thing |
nitrogen:💯 If we keep rinsing and repeating every year, bringing in managers who are living on vibes and insha Allahu. If Carrick takes his time and impresses a workable system we will most definitely succeed in the foreseeable future, but I don't want to put my hope on any manager again after wetin my eyes don see these past few years. |
E no surpise me say as Cucurella run go Madrid e win World Cup sha, if say he still dey with una e for gbezome like Enzo rabazamba: |
Mrviktor:I think I'd rather take my chances with Sesko than any motivated version of Rashford. Sesko is a man with a point to prove and I'm putting my money on him to prove it this season. That being said, a motivated Rashford won't be bad this season o. |
odizeey:No vex baba I no know say na you. I am truly sorry, please forgive me 🙏🏾 |
odizeey:Ah na Odizeey? I no even know say na you. You wey back Amorim make he carry us go Division 2, e don tey wey we know say you no wish this club well ![]() |
E say na 'should be casted out' chai God so if Al-Kabiru play Utd today una go rally round support Al-Muniratu? Clowns! |
odizeey:Bros Ronaldo no dunk on United? Or should I love a player more than the club I started supporting before the player arrived and after the player departed? Did you not see how the same useless Barca fans rallied round to support Spain because despite their love for Messi na wetin be your own now be your own and they have 8 players in the Spain squad. In your own case you lot rather castigated our current club captain and called him all sort of names because you felt he wasn't feeding your 41 year old diva the ball. Omo Miss me with that bullshyte Clown dey call me clown smh |
Illimitable:It had to be him, If Messi scored maybe but with the work rate of Rodri this WC it just had to be him |
The bastards that doubted his Ballon D'or are real quiet now. What a player! Illimitable: |
Yamal and Mbappe both Teenage WC winners, 0 UCLs tho ![]() |
engrelvis:Remember Yamal is still young o I don't want to write him off just yet but for now Mbappe is miles ahead, a beast of a player that Kylian! |
Yamal has Mbappe's epon firmly in his grasp based on head to head but as far as individual performances are concerned? Come on nau e no even closeMadrid na Yamal Biatch France na Yamal Biatch But Mbappe is better than Yamal Leyqute: |
I agree, Ronaldo should've won the 2018 Ballon D'or obonujoker: |
God forbid bad thing bros! Na Pendu we go support till infinity ![]() obonujoker: |
rabazamba:My brother na Scientist I be and na evidence I dey work with, I no dey do beer parlor yarns or watch back of TV... some say the World Cup is not important, but na World Cup final appearance make Modric win Ballon D'or, some say Country matters but Modric and Hakimi led their various nations to Semi Final and Final positions in this same World Cup. Make nobody put Pap for my nose abeg ![]() And Make league start make we begin hate watch our own player and captain because of person wey dey pack sand for Walahi Talahi league? Tueh!!!! ![]()
|
Was the Beast eventually found? |
Leyqute:De Gea's performance was a shite show no doubt ![]() but you're right the qualifier against Zlatan's Sweden was more important, it also cemented that year's Ballon D'or for CR7 after Fifa graciously extended the voting time to allow journalists more time to make up their minds |
Leyqute:That Hatrick against Spain in Russia '18 was special too |
Nezzjnr:Blaming Wike for Ronaldo's failures you mean ![]() |
God abeg see flood on my way back home today, I feel say na rain I no know say na tears ![]() |
Nothing suppose concern you with WC when your goat don go house since na ![]() obonujoker: |
obonujoker:Wetin you dey try cook? Make una no kill me with laugh today abeg ![]() |
obonujoker:Make una take am easy with am, e no get that kind mentality, na semi-ajebo Ronaldo and Messi na proper street kids, dem don hear all the insults tire |
nitrogen:To be honest! You don see say the team dey cause wahala till the final whistle and you still get mind wan play haram ball with them, after the first goal the entire thing just crumbled |
CapitalCee:Eyan Roger Mila, he wan break that record by all means ![]() |
CAPITALCEE dey give me joy ![]() |
Vitinha, Neves etc dem wan take their lives all of them dey jealous of Alhaji Wasiu OgunmeponCapitalCee: |
CapitalCee:Na Spain wey I put my money on o. Yesterday the dwarf was given a whooping 5odds to assist a goal, as the match neared it's conclusion it rose to 7odds, Thank you Tuchel ![]() |
See Explanations wey long pass ecclesiastes God abeg anything wey make me dey explain like this no give me. Make person dey struggle to start 1992 Lister Engine for 2026 when people dey use remote switch ![]() |
Did you not see how the same useless Barca fans rallied round to support Spain because despite their love for Messi na wetin be your own now be your own and they have 8 players in the Spain squad. In your own case you lot rather castigated our current club captain and called him all sort of names because you felt he wasn't feeding your 41 year old diva the ball. Omo Miss me with that bullshyte