₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,810 members, 8,513,806 topics. Date: Thursday, 05 November 2026 at 02:42 PM

Toggle theme

KingTom's Posts

Nairaland Forum › KingTom's Profile › KingTom's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 448 449 450 451 452 453 454 455 456 (of 1030 pages)

Nairaland General › Re: Types Of Male Romancelander by KingTom(m): 4:07pm On Jun 26, 2015
iamkingzlee:
haaaa! shocked alarm don blow be that. Mbok, no provoke kill the pikin ooh. I go soon dey uyo. Why not gimme the numbers make I help you contact them, give you reply for here. Na cos you be my friend ohh grin
E dey for the phone grin
Nairaland General › Re: Types Of Male Romancelander by KingTom(m): 4:04pm On Jun 26, 2015
chimerase2:
shocked shocked
U mean say u also kollect ma sweet nayyyah number? angry
See mumu, dey there na grin
Nairaland General › Re: Types Of Male Romancelander by KingTom(m): 3:58pm On Jun 26, 2015
iamkingzlee:
loool! Pele boss. You na area naa! You go find your way come back.
I just dey provoke anyhow, I get wedding toi attend for UYO tomorrow sef, I no fit contact babes cry
Nairaland General › Re: Types Of Male Romancelander by KingTom(m): 3:52pm On Jun 26, 2015
chimerase2:
mumuni alao u go piaka her mama grin shocked
lipsrsealed
Nairaland General › Re: Types Of Male Romancelander by KingTom(m): 3:48pm On Jun 26, 2015
chimerase2:
now I hv nayyah and lannicky all to ma self
Karma is biiitch grin
Hope u neva go buy fone sharp sharp na for de I go provoke give u angry
I have whatsapp on my laptop grin
Nairaland General › Re: Types Of Male Romancelander by KingTom(m): 3:33pm On Jun 26, 2015
iamkingzlee:
Rotflol!!!! grin sorry boss. You see why e no good to dey flog pikin? Him don treat your fuckup now! grin
I never even flog the demon before oh, the guy just chose to mess me up. See as I no even sabi wetin dey sup for Nairaland again cry
Nairaland General › Re: Types Of Male Romancelander by KingTom(m): 3:19pm On Jun 26, 2015
asumo12:
shocked shocked shocked

how manage nah?


dem collect amu for joint? huh
Bobo na pikin piss on top am ooooo grin
Nairaland General › Re: Types Of Male Romancelander by KingTom(m): 3:01pm On Jun 26, 2015
asumo12:
https://www.reactiongifs.com/r/ocmo.gif



we nor see u for Arena again nah! angry angry angry
Oga i'm phoneless ooooo cry
Nairaland General › Re: Types Of Male Romancelander by KingTom(m): 2:57pm On Jun 26, 2015
chimerase2:
mumu undecided
So becos tallestywan kollect dat ukwulicious over riped plantain mprex from u na why u go exile chai angry

I swear if u react ua mumu with cold water in de presence of a catalyst (nickel) it will be very very corrosive lipsrsealed angry
grin grin
Romance › Re: Mr Nairaland Contest 2015 - CAMPAIGN THREAD by KingTom(m): 2:52pm On Jun 26, 2015
People of Nairaland, this young guy needs your support. He is talented energetic and very humble, No be say the guy too fi ne like that that sha, but he has potential and a very good character. He is not proud and boastful like some people, please guys vote this homeboy for Mr.Nairaland. LEKINZ is the man we know, LEKINZ is the man we want, LEKINZ is the man we want cool cool cool
























[size=30pt]LEKINZ FOR MR. NAIRALAND 2015[/size]




www.nairaland.com/Lekinz




OGA OOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOO




cool cool cool

Nairaland General › Re: Types Of Male Romancelander by KingTom(m): 2:26pm On Jun 26, 2015
Nairaland General › Re: Types Of Male Romancelander by KingTom(m): 2:14pm On Jun 26, 2015
vote4lekinz:
i think say u go don kill d child
So that dem go kill me abi? shocked
Health › Re: My Sweet Vagina Is On Fire. Help Me by KingTom(m): 12:38pm On Jun 26, 2015
MarryMeee:
lol no there is a user with the name. Thank you
ok grin
Nairaland General › Re: Types Of Male Romancelander by KingTom(m): 12:28pm On Jun 26, 2015
vote4lekinz:
drag him by his beard undecided...I hear say one ikoko piss for your new S6...Hope u don kill him
Bobo na so oooo, now na to repair am be the koko grin
Culture › Re: RESULTS: Annual Nairaland State Census by KingTom(m): 11:46pm On Jun 25, 2015
Adufetohposh:
Good to av u back
Good to be back wink
Culture › Re: RESULTS: Annual Nairaland State Census by KingTom(m): 11:36pm On Jun 25, 2015
Adufetohposh:
I was about to create a thread in search of you ohh.... naaa who lock u up nao? welcome back, I miss u baje baje wink
I miss you too oh, na one remote villagw wey I go oh, unto medical mission work cool
Culture › Re: RESULTS: Annual Nairaland State Census by KingTom(m): 11:34pm On Jun 25, 2015
cool cool cool cool cool cool cool cool cool cool cool cool cool cool cool cool cool cool cool cool cool cool cool cool cool cool cool cool cool cool
bigfrancis21:
Click Like if you are from Ogun state!
Culture › Re: RESULTS: Annual Nairaland State Census by KingTom(m): 11:30pm On Jun 25, 2015
TheSonOfMark:
I don't want her thinking I take her kindness for granted.

King Tom? That guy messed up not to have dated her long before she became a moderator.angry

Stándd is a potential moderator so start making your moves before it's too late.grin
So that dem go give me 6 months bedroom ban, and 10 years alternate bedroom ban abi? grin
Culture › Re: RESULTS: Annual Nairaland State Census by KingTom(m): 11:29pm On Jun 25, 2015
Kolade354:
Okay..............I Think King tom too is inside Nairaland Prison............I will soon create another Topic to Beg Her! September 6 is too Much, at least July 6 or August 6 I will still Accept it........
Prison ke? I full ground jare grin
Nairaland General › Re: Types Of Male Romancelander by KingTom(m): 10:49pm On Jun 25, 2015
chimerase2:
orijin abeg u dn see kingtom? grin
Hin de prison? grin
Prison ke? grin
Nairaland General › Re: Types Of Male Romancelander by KingTom(m): 10:47pm On Jun 25, 2015
Orijin101:
Me sef dey find am ooo. . . I call him number, him no pick. . .
Oga mi, Imolue go explain give una abeg grin
Health › Re: My Sweet Vagina Is On Fire. Help Me by KingTom(m): 10:40pm On Jun 25, 2015
MarryMeee:
My looking for serious responses, please if you dont have any just go back to politics section. Are there any doctors in the house? Please kingtom balogun.
anyone else that can help
Balogun na my new surname? grin Normal pills will help wink
Romance › Re: Mr. Nairaland Contest 2015 - ELIMINATION ROUND 1 by KingTom(m): 10:05pm On Jun 22, 2015
McEwen:
Chai!!! I no won talk much...i go mention u later grin grin grin grin
No wahala grin
Romance › Re: Mr. Nairaland Contest 2015 - ELIMINATION ROUND 1 by KingTom(m): 10:02pm On Jun 22, 2015
McEwen:
U know na grin grin
Dem full this yeye thread na grin
Romance › Re: Mr. Nairaland Contest 2015 - ELIMINATION ROUND 1 by KingTom(m): 9:59pm On Jun 22, 2015
McEwen:
Hunger won kill me,u no call me to con chop grin grin
Unto spiritual food? grin
Romance › Re: Mr. Nairaland Contest 2015 - ELIMINATION ROUND 1 by KingTom(m): 9:55pm On Jun 22, 2015
McEwen:
grin grin grin

But u dey craze..u know angry
Wetin I do na grin
Romance › Re: Mr. Nairaland Contest 2015 - ELIMINATION ROUND 1 by KingTom(m): 9:54pm On Jun 22, 2015
RapLawd:
Oga mi...


You did Great!!!
We don pass the first test grin
Romance › Re: Mr. Nairaland Contest 2015 - ELIMINATION ROUND 1 by KingTom(m): 9:50pm On Jun 22, 2015
McEwen:
Toh pahz shocked shocked
Kingt om grin grin
Oga oooo grin grin grin
Romance › Re: Mr. Nairaland Contest 2015 - ELIMINATION ROUND 1 by KingTom(m): 9:49pm On Jun 22, 2015
dechandel:
Its not Nwuye but Nwunye

You this Imo state man be writing Igbo like say you dey learn am undecided grin
Na autocorrect na grin grin
Romance › Re: Mr. Nairaland Contest 2015 - ELIMINATION ROUND 1 by KingTom(m): 9:45pm On Jun 22, 2015
dechandel:
Thats how we roll baby wink

If no be what? undecided
Say na Nwuye nwokem grin grin grin
Romance › Re: Pictures From Nairalander's Proposal by KingTom(m): 9:42pm On Jun 22, 2015
dechandel:
We dey honeymoon

You know wetin be honeymoon sef? grin
License to Fùck? grin grin grin
Dating And Meet-up Zone › Re: *lanicky £ Family ¢hat Thread•••••CoMe In* by KingTom(m): 9:41pm On Jun 22, 2015
chimerase2:
Big here kingtom shey if i provoke nw ori ife and oda romance sextioners go talk say dis guy dn start him wahala
nw u dn for ma back go kollect lanicky number de follow amu reason see dis one na big kasala becos i no go gree haba u be solomon eh? angry
Amadioha kiss your amu there!!! angry When you collect my Mprex number nko? You dey follow am yarn me sef just ne like mumu for una side, she dey talk say " Chime you know why I've not been online na" I just siddon dey look una angry

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 448 449 450 451 452 453 454 455 456 (of 1030 pages)