₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,989 members, 8,514,852 topics. Date: Saturday, 07 November 2026 at 01:57 PM

Toggle theme

KingTom's Posts

Nairaland Forum › KingTom's Profile › KingTom's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 842 843 844 845 846 847 848 849 850 (of 1030 pages)

Romance › Re: We Met At Viewing Center. by KingTom(m): 7:03pm On Feb 03, 2015
iceberylin:
Tom grin
Ice grin
Romance › Re: Why Pouting??please,advise by KingTom(m): 6:55pm On Feb 03, 2015
chimerase2:
chai common sense is needed here grin
Chai Chime so you have been deceiving J a n e i f y abi? grin
Romance › Re: What's Your Selling Point? by KingTom(m): 6:43pm On Feb 03, 2015
Mprex:
whenhuh
All this while embarassed
Romance › Re: Why Most Ladies Find It Difficult To Open Up On Nairaland. by KingTom(m): 6:42pm On Feb 03, 2015
shumuel:
Its allowed abi ?
Yes o grin
Romance › Re: Why Pouting??please,advise by KingTom(m): 6:41pm On Feb 03, 2015
chimerase2:
wait oh so u no knw say i dn born pikin wen i been enter skul and u knw e dn tey guy ma pikin dey 5 years and e dey wit mumsi so u see i no lose tongue
unlike u grin
You wey no marry but get pikin and me wey no get, who lose? grin
Romance › Re: Why Most Ladies Find It Difficult To Open Up On Nairaland. by KingTom(m): 6:29pm On Feb 03, 2015
190:
And who are these people whos kingtom and charjee huh
190 my guy, where have you been? grin
Romance › Re: Why Most Ladies Find It Difficult To Open Up On Nairaland. by KingTom(m): 6:28pm On Feb 03, 2015
shumuel:
Even if, you no wan make i meet your 'kid sister' for backstage abi but you go wan meet anoda person sister for back stage
It's allowed grin
Romance › Re: Why Most Ladies Find It Difficult To Open Up On Nairaland. by KingTom(m): 6:27pm On Feb 03, 2015
charijee:
lol KingTom na my first cousin brother in-law
LWKMD grin
Romance › Re: Why Most Ladies Find It Difficult To Open Up On Nairaland. by KingTom(m): 6:13pm On Feb 03, 2015
shumuel:
Una don purshu dem finish na, dem dey but dem no go comment, see wetin KingTom dey do now to charijee because she mention back stage
Wetin na, na my kid sister na grin
Romance › Re: Why Pouting??please,advise by KingTom(m): 6:12pm On Feb 03, 2015
chimerase2:
but i no misbehave na tongue
At your age wey you suppose get family, you dey demand for mifepristone SMH grin
Literature › Re: **RASAKI RASAKI Rasaki**the Short Story by KingTom(m): 5:59pm On Feb 03, 2015
keeper1:
Wicked
grin grin
Literature › Re: **RASAKI RASAKI Rasaki**the Short Story by KingTom(m): 5:52pm On Feb 03, 2015
Guy you have summoned Iceberylin and Kingtom, the chief derailers of threads! Be careful what you wish for grin
Romance › Re: Why Most Ladies Find It Difficult To Open Up On Nairaland. by KingTom(m): 5:50pm On Feb 03, 2015
charijee:
lol you can't stop being KingTom
I can't grin
Romance › Re: Why Pouting??please,advise by KingTom(m): 5:50pm On Feb 03, 2015
chimerase2:
i hope u knw say u no be small pikin again u dn old na haba grin
You sef don old na grin
Romance › Re: How To Get That Dream Kiss From Your Girl by KingTom(m): 5:42pm On Feb 03, 2015
ggrin:
I dy jere grin
grin grin
Romance › Re: Why Most Ladies Find It Difficult To Open Up On Nairaland. by KingTom(m): 5:41pm On Feb 03, 2015
charijee:
What exactly is your problem with it huh
Nothing,
***Grins Sheepishly****
Nothing at all grin grin
Romance › Re: Things "Some" GUYS Cannot Do Without In A Week. by KingTom(m): 5:35pm On Feb 03, 2015
naijaboiy:
Ok...

1. Check-->Mostly NL

2. Check-->Cant do without my FIFA14

3. Check--> eba,,fufu,,semovita and not forgetting pounded yam.

4. Check--> sure thing.

5. Check--> Can't do without my earpiece anywhere I go,,especially when i'm travelling. Anytime I leave it at home I feel useless angry

wink
Fifa 15 don comot na grin
Romance › Re: Why Most Ladies Find It Difficult To Open Up On Nairaland. by KingTom(m): 5:33pm On Feb 03, 2015
charijee:
Anything the matter?
Backstage? shocked
Romance › Re: How To Get That Dream Kiss From Your Girl by KingTom(m): 5:30pm On Feb 03, 2015
ggrin:
aburo mi cheesy
How far? grin
Romance › Re: Why Most Ladies Find It Difficult To Open Up On Nairaland. by KingTom(m): 5:28pm On Feb 03, 2015
charijee:
Is it only about the ladies huhhow many guys open up sincerely here huh....as broad as this forum.....you expect me to open up to you.....if you wanna know me deep.....come to the backstage cool cool
shocked shocked shocked
Romance › Re: How To Get That Dream Kiss From Your Girl by KingTom(m): 5:26pm On Feb 03, 2015
ggrin:
sis I dy o grin
Egbon mi grin
Family › Re: Check Out This Kiss Given By A Father To His Daughter. by KingTom(m): 5:24pm On Feb 03, 2015
ggrin:
sister kingtom, I dy o grin
No lele bross grin
Romance › Re: Why Pouting??please,advise by KingTom(m): 5:21pm On Feb 03, 2015
chimerase2:
mumu close ua mouth u even tell u say na de over do way i do 4 ma birthday yesterday mumu no suppose knw say if na de deed of yesterday way amu do i 4 go 4 postinor2 grin
But guy if na u dey dis owerri eh u 4 dn create havoc i wan relocate oh umu owerri gals no gree me progress na so so owembe tins grin
Alahji orezi, moti gbe jo tun tun dey
o terere, Oya jijo shoki, terere, terere
tererere,
Jijo shoki, terere, terere tererere,
Jijo shoki, terere, terere tererere,
Jijo shoki, terere, terere tere. grin grin grin
Romance › Re: Why Pouting??please,advise by KingTom(m): 5:10pm On Feb 03, 2015
chimerase2:
sharapu abeg u go geme or u no geme me angry
i no need dat ua preaching nw u way de do sissors own quake dokinta grin
oya i knw say u no get amu 4 ua office becos e cost oya geme mesoprostol dat one no to da active but i go manage amu like dat angry
God Forbid!!!!!!! shocked shocked shocked. Oh Umu Nwanyi Owerri oooo. I have warned you people to stop listening to the lies of this He goat, now see what has happened cry. Chai There is God ooooo. grin grin grin
Romance › Re: What's Your Selling Point? by KingTom(m): 4:56pm On Feb 03, 2015
Cutehector4u:
na me wey wan buy d cloth for am? No be u she call ur name. See kingtom o
Who dey sell the cloth? grin

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 842 843 844 845 846 847 848 849 850 (of 1030 pages)