Kitaun's Posts
Nairaland Forum › Kitaun's Profile › Kitaun's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 126 127 128 129 130 131 132 133 134 (of 211 pages)
Na today? ![]() Ok, because i dey follow you play, u no know your mate again abi? Oya, kneel down there!!! ![]() |
Well. . . .need i say more? ![]() Some things are better left unsaid especially as this thread connotes some form of ambiguity, but anyways lets just forget the whole issue ![]() |
Benefit of doubt my foot!!! ![]() no be so Okotie talk for 2003 say God reveal to am say na hin go become Presido? ![]() |
Whosai? no be me and Ribadu dey chop the money wey i steal together? ![]() abi u dey believe all the things u dey read for newspapers or see for TV? ![]() |
Bluenubian, thats an assignment 4 u 4rm the old school!! |
@bluenubian why the amazement? ![]() |
Just as much as would be enough to last me a lifetime, which is proportionate to the amount you too stole from your own company, lol ![]() |
Abeg leave 4play, na hin style be dat! |
Loyika, what are u doing here? Abeg make u keep our bullets intact o! Lol Man, u said it all, i never reckoned Duke would have been gifted the ticket anyway and even at that, i still feel we have not heard the last of IBB the 'evil genius', there had to be something to the way he withdrew and the hastiness behind the letter of acceptance of such signed by OBJ, purely my thoughts though! |
Lol @bolaoni, so where is Mr Streetcyph Pedro? |
Na wa o! L8r dem go say person own too much! |
Wormedup, and what did u mean by the post you put up there? Na wa o! |
Well. . .things just changed! |
Well. . .truth be said churches and mosques alike display open disregard for environmental laws(noise pollution et al), how Pathetic! but why attack modes of worship of any religion? There is no prayer mode God does not answer to, free world!! |
Beef plenty here o! Abi na pork i wan write sef! |
U.N.I.T.Y rocks! |
Oops! U guys dont ever give up, do u? |
Lizzy93, are u okay? U create an absofuckinglutely useless thread and went AWOL without clarifying the essence of ur thread and come spurting bunkum like no man's business! Get a life dear!! |
@Ishmael, long time! How u dey! Boo i agree with u jare make we just dey watch their(PDP) dance dey go! God dey! |
Damn! You were so so wrong! |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 126 127 128 129 130 131 132 133 134 (of 211 pages)




