Kolade9's Posts
Nairaland Forum › Kolade9's Profile › Kolade9's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 49 50 51 52 53 54 55 56 (of 56 pages)
Those useless ppl. They're supposed to be running long distance races for us like the kenyans,ethopians etc. Instead thex're wasting their lives blowing up er'thing they see. |
@topic because ''the boy is gud'',apa lo n je be. |
Tani sakamiti ![]() |
We need an option for deleting posts |
Only in Nigeria dem dey sh*t inside nylon throw 4 express. a.k.a shotput ![]() |
Naija seem to have a photocopy of every foreign artiste... ![]() |
Google don suffer 4 dis guy hand... ![]() |
@op, your babe get trade mark for neck . Mtcheeew,radan radan |
This post has been vexed |
Fake! |
see correct 3D animation |
y me: Wearing glass in club is even decentwearing dark glasses inside church get him own reason o,when sermon dry,u put on ur glasses and travel far...... ![]() |
4 days non stop,shit no catch am ni? ![]() |
Why na? Let him prepare dem 4 d next olympics..... |
190: angel don wear SKIRT ooh!!Na skinny jean dem dey wear? ![]() |
very soon,there will be nothing like ''Nigerians in diaspora'' ![]() |
People no go dey form queue again...... ![]() |
afam4eva: I also need this info cos I need to wash and paint my teeth.Hypo go wipe o! ![]() |
D story no concern me.....Na d almighty gbagauns dey ma mind. Gbagaun bender |
Hmmm,he looks like Albert Einstein...... ![]() |
Bobo ti n fa skunk ![]() |
Libkid: How does dat change price of fuel 4 marketNa only dis thing u sabi type since when u don join nairaland. |
ebamma: im releasing my movie soon,the title is last bomb of haram,please guys i hope una go buy am.We dey craze? :' ![]() |
fittty: Fool!!!! Can D,banj or 2face or M.I go on tour to to japan and have fans chase their tour bus or do they have fans in australia wait for em at d airport or can they take a tour to to south ameria/north america and have their pictures/up coming Performance all up on d TV/radio station....... U guys r really Lame!!!!! Go on FB and pick a foriegner randomly and ask if he/she know d,banj/2face/M.I etc then get ur answer... I only dig international artists(foreign). Now do ya'll lames get d pictureWorefa jor,we sha dey run Africa |
190: only reason i liked him wuz cos he chased wizkid off the marketchase wizkid off the market ke? He wan die? Wizkid superstar album was lyk an all hit album,give wizkid a gud beat,he'll give you correct him... |
berem: Omo baba olowo no ni! What do u expect from an over pampared nigga who hasn't tasted poverty in his life! I guess his parents still have a lot of training to do.if not he might end up being nigeria's version of Tupac Shakur!i thought 2pac was a street guy from childhood.... |
The most annoying thing bout him is the ''do u knw who i am?''/''do u knw d son of who i am?'' question he always ask... |
Did i see ''we dnt kill women and children''? |
Dem dey do egbon seun from hin village well ah think he'll get tactics to make more money out of NL with time.... |



