Kolamilan's Posts
Nairaland Forum › Kolamilan's Profile › Kolamilan's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 80 81 82 83 84 85 86 87 (of 87 pages)
orishirishi |
milan should thank those europa league team sorry chelsea team on how to beat barca. |
Limaoscar: Guy to be fair to Barca...it was 2 shots and not one.what is the difference |
flinspiero: Who can remember wen last barca lost a match with 2goal margin??wait my go check google |
[quote author=Omo_Tier1]Take time oh [/quote]truth is bitter |
[quote author=Omo_Tier1]Dey there, by the time him happen.. You go dey form gooner4life [/quote]better go focus on how to dey among top 4 in the EPL. |
[quote author=Omo_Tier1]Even fergggie don talk am.. Nah God go help them against Real... So wetin come be your own? But me ask.. How God go help club wet call himself red devil Abeg nah Real vs. Arsenal final ...[/quote]which Arsenal ? |
[quote author=Omo_Tier1]A semi final with only one English club ..Arsenal and one Spanish club... Real.. One German and one French..PSG..thanks balanced Europe nah [/quote]which Arsenal ? You way you never think of how to qualify from round 16 you dey talk of semi final. |
[quote author=Omo_Tier1]A semi final with only one English club ..Arsenal and one Spanish club... Real.. One German and one French..PSG..thanks balanced Europe nah [/quote]which Arsenal ? |
flinspiero: Eliminating barca 'YES' reaching d final 'NO'...unless by miraclewho tell you say dem no fit reach final |
who talk say barca is unbeatable |
RIP |
[quote author=sagytarius™]Kweke! It was Tom West; later Francis Agu, Ashley Nwosu, David Ihezie, Sam Loco, Geraldine Ekeocha, Pete Eneh, Enebeli Elebuwa. Now Justus Esiri. O gaa o. RIP Sirs/Ma'am.[/quote]why be say na only igbo name you mention other tribes no dey die |
dederocs: if you no dey careful,na girl like you dey turn old mama youngie.na guy wey no get work go dey pursue normal girl,abi you be Dangote daughter or Alicia keys?why the insult |
pls dont quote this topic cos is too long @op nice one but i disagree with that number 2 because, is not all request i will be saying yes to u wan kill me with work. |
Mad Cow: And Yours fits you perfectly as well... CYBER MUMU o!! Sorry.. CYBER MUGU.mad cow vs cyber mumu who go win? Seriously una username fit una well. |
This man use one stone kill four birds. |
that's why i love whites there parents will definately encourage there child with the aid of shares etc. |
Rap maestro: demented he-qoat... It's not too late 4 ur parent 2 ABORT u.. Adult abortion z d sweetest.. Lemme advice ur parent on how 2 do itguy you wicked oo. |
pyyxxaro: GBAAAMMMMsule as in alfa sule. |
ferhyntorlah: E! Channel is also available on Startimes.lol. |
tchidi: Who is d ghost in d second pix?you mean the second lady? |
j4jj: We need to stand up and pray for our celebrities!!!make na no forget me oo because me self i be celeb |
Rooneyboy: Hmmm !you for go heaven go ask her. |
na only female dem dey check? |
tunesoft: Dude who are you? Haabaa who talk say linda die now....abeg go back to sleepi no no for am oo |
knorkle2: just $1mil? i would be very very happy when someone give me thatgive you what ? 1 million dollar or 1 million naira |
ghettodreamz: [size=16pt]BEHOLD THE WINNER OF THE 'UGLIEST PLAYER OF THE TOURNAMENT' AWARD[/size]but the guy know how to play and control ball on air |
why be say if naija want play na dat time nepa go take light |
[/quote]truth is bitter
Abeg nah Real vs. Arsenal final ...[/quote]which Arsenal ?