Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,166,559 members, 7,865,321 topics. Date: Wednesday, 19 June 2024 at 03:43 PM |
Nairaland Forum / Konjibad's Profile / Konjibad's Posts
(1) (2) (of 2 pages)
Jokes Etc / Re: April Fool: Pranks You Regretted Ever Doing? by Konjibad: 7:33am On Apr 01, 2022 |
When I pranked my client that I send him package through FedEx but it was a prank E no gree gimme $1 till today 8 Likes 1 Share |
Sports / Re: Ghana Vs Nigeria: Ghanaian Prophet Predicts Scoreline Of Clash by Konjibad: 10:40pm On Mar 25, 2022 |
How e come be? |
Crime / Re: Just 2o Clock now See The Amount Of People Killed In Ugheli Cult War PHOTOS by Konjibad: 9:51pm On Mar 24, 2022 |
Northernblood5:Yeah MCF area.... He's dead .. but Dem no comot e eye... Pardon my outburst bro... Na my senior man.. e no dey like make Dem oppress person na why I dey para 1 Like |
Crime / Re: Just 2o Clock now See The Amount Of People Killed In Ugheli Cult War PHOTOS by Konjibad: 9:42pm On Mar 24, 2022 |
Northernblood5: Oga shut up!!! Dem no comot X2 eye you dey craze? Person I see with my own eyes? You dey mad well well |
Crime / Re: Just 2o Clock now See The Amount Of People Killed In Ugheli Cult War PHOTOS by Konjibad: 9:41pm On Mar 24, 2022 |
Dem shoot times 2 one quite man for our area this morning I for add pics but i no wan cast myself 1 Like |
Nairaland / General / Re: If Nairaland Had A Block Button, Who Will You Block? by Konjibad: 8:39am On Mar 23, 2022 |
That Ukraine online warrior so 1 Like |
(1) (2) (of 2 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 7 |