Konyevsky's Posts
Nairaland Forum › Konyevsky's Profile › Konyevsky's Posts
standecent: wen do u think we will get our own TS invite?Haba! U wan go dem office and wetin u wan tel dem and wetin u go expect as reply! U jst gotta chill..... Peeps dey wey dey wait TS invite o,no b small o..... |
standecent: i did my first interview on the 27th march too. I knw of two guyz that did first interview wit me and had both their second interview and medicals a day before i did mine bt didnt get the TS invite. I believe they are others that had their medicals on the 15th/16th that didnt get the TS invite as well. I hope u are thru wit medicals too? Hopefully the september 2nd batch will nt pass us by.I had myn on d 16th....and no invite yet, so jst chill... |
Aafulenu: Yes we are still plenty remainingI tel u... |
contactlahrie: Wow,congrats to those who get ts invite. This confirms how unpredictable db is. When most pple thot it'd be Aug 5. Anyways,I'll advise dt those who haven't received their invites shld hold on to those phones very tight. Even if u wanna use d rest room,pls take it along. Like 4pple joined us 3days after we started t.sch and they were called without prior notice. A number of pple were called but Some declined cos they hadn't resigned frm their places of work while some missed d calls and after calling back,they were asked to wait for d next batch. I'm not trying to raise anyone's hope unnecessarily,but I can't imagine how painful it'll be if after waiting for so long,they call and u miss their calls. All d best guys and for d pple resuming on d 29th,chei,d lectures and exams no b beans but u'll av fun,dts for sure.I tot dey wud send a text...... |
Donnal: Medicals 15th July to resume 29th JulyWow...are u kidding mi? Dats very fast o....did u tel d panel u wanted abj TS? |
Aafulenu: No mind me, i neva even do second interview. But as dem poli don go so, hope don plenty for us lag pple wey remain.Na tru u talk o......lol |
Aafulenu:U dey go TS or u dey wait 4 TS invite? Wen u do ur medicals? |
wuragold2: Lag hopefuls am I alone.... who just got d sms... Thank you JesusCongrats wura, wats ur facebook name? My email aint getin d PMs |
Donnal: I just got TS invite!!!!! God be praised.... Abuja here I comeCongrats!! Wen u do ur medicals? |
Sploofic: Its all good & fine. My nwanyi oma don give me milk (4rm d main source). But pls 2 avoid dis in future, lets try 2 be calm rather than being impulsive. I'm not sure of getting a job wit db, yet i do my best in ways i can 2 help pple wit useful info. And just because i begged som1 to do somtin, she picked offense and every1 stormed me, calling me names. I hope 4 a place where there wont be abj, owerri or lag hopefuls. We should all be db hopefuls instead. We hav a lot 2 gain 4rm each oda if we will learn to place our pride aside. In d end we're all here 4 d same cause. If any1 unknowingly offends u, call d pesin personally and settle it btw urselves. Not trade insults. Banking is abt pressure day in day out. Wit dis attitude can we stand dat pressure? I'm not perfect, neither am i a saint. Neva felt or acted like one. While we wait, we can crack jokes or do oda beneficial tins rather dan argue or fight.Well-Spoken man.....matured talk.... |
The probs wit dis group is jst 'understanding'.....if u peeps kud jst understand one another, dis thread wud b peaceful....and u peeps aren't kids,so tolerate one another...... |
[quote author=shobabey][/quote]There's no mocking,ma dear......I jst dnt no na...oya sowi....send mi an email 2 d gmail version of my yahoomail wit d same username....my yahoo no gree mi reply u o......u jst nid 2 replace d yahoo.com wit gmail.com....u get? |
Peeps, whatsup? |
shobabey: TS hopeful.....done with medicals . Dis wait no be beans o.Hahahahaha......bt na dis week u do medicals abi? |
cindynich: We R here oooooooooooooooooo...lol..r dey sharing baby milk??So u sef dey find wia dem dey share babymilk abi? Ok, we dey watch u sha..... |
rolly86: Abeg wich movie? Mortal Kombat abi?G.I Joe - the 4bidn Cobra.....lwtmb |
shobabey: .Ok....bt I tink coworkers date bt wudnt get married sha.....wait sef, wat stage r u nw wit db recruitment? |
Rify: Passing. &grabbing popcorn and a soda and chewing loudly*No b only u o....I add movie sef 2 am o.... |
wuragold2: Thank God i had mine @radmed... y re this pple making use of 2 clinics sef...Wen did u do urs? Bt y d complain abt 2 clinics? If they decided 2 use only 1 and d place is crowded, u wud stil complain dat they shud av used more dan 1 hospitals o......WuraGold ooooo |
shobabey: . No talk so o.........a friend of mine did n she still sitting at home till now.....but I dnt tink I can fit. Thanx @conyevskyIts konyevsky ny conyevsky o.....bt wait o, wat do u mean 'u can fit'? U sayin ur pregs or u wana get pregs priti soon? |
Donnal: We took a Cab to d hospital, if u so ur medicals today u'ld be required to go back to d hospital after 2days cos of the mantoux test. Am going back there tommorrow.Well, did myn in RadMed and tins went smoothly....... |
shobabey: @isha.salam have u any idea what nyt happen if u get pregnant before being called for or during TSIf ur pregnant b4 TS, its means No TS 4u bt as @isha has sed, u shud defer. Den during TS, if u get pregs, dey myt put u on hold or send u home bt I dnt tink u wud av tym 2 get pregs o....#JustSaying ooooo |
Donnal: Medicals Done!!! TS hopeful.... Thank you Jesus!Hi, how long did d medicals take? And is d hospital far frm idowu taylor? |
Bioben: @koneyesky did dey ask you where you want to be posted to?Yea |
rubyno: Black. Na me ask for nokia chargerI wsnt der o..myn ws for 1pm... |
rubyno: for wer? As i enter na quarel first. I roll peace. Dey asked question. As i open mouth, oga say no! No!! No!!!. Omo, i come dey pray for life line o. For those wu r yet to go, pray o if not ... I dey wait to share goodnews in this, dats my confession.So u did urs 2day? Wer u on ash suit? |
Anybody at d idowu taylor 2day? |
titigafar: At CMS there are buses going to Law School and Idowu Taylor at the park. You can ask anyone around there.Tnx titi |
rasaqdayo: Done with very fast. Smooth and enjoyable. Told to expect moving to Ibadan branch cos it is my address on cv which is very ok by me.Pls, how did u get 2 idowu taylor frm CMS? |
So db sha don talk say make we come dem doormot....ok o bt dat wait na die o.....congrat peeps.. |
beejee4eva: I wrote gtb test on April 29th and got a success mail May 3rd. Still waitin 4 them ooooo. Heard that recruitment is on hold.Sup? GTbank don dey vex nw o, they sacked some peeps abt a month ago sef |
dvdami: I am Batch 7 for Unilag. I am on my way now.Are u der alredi? Am close by..... |

