Kslib's Posts
Nairaland Forum › Kslib's Profile › Kslib's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 261 262 263 264 265 266 267 268 269 (of 376 pages)
Those wey dey PM,una go wait till maybe 8pm cos my modem no wan gree connect and rain dey disturb my network.. I go screen una ehn.. Una go tell me una papa name,una village,una local government area,una village chief priest name,una king name,una great grand father middle name and how many girls fela give belle before he die... If you know say u no fit answer my screening queshions,you better retrieve back your PM oooh.. We go meet by 8:oopm... Make una read current affairs oooh cos i fit tackle una from there oooh... And again,if you know say you no fit type your name for computer,just forget it.... You must know wetin internet explorer mean.. You must tell me wetin Firefox mean? Hint:: firefox is an animal but my queshion be say "which type of animal"... Make una dey reherse oooh!!!! Ehen... |
viexcey: Cleo won b power of NO and i fink she will use it on Melvin. #justsayingOk oooh!! Na she sabi!!! |
Chai!!! Dis people no go use laugh kill me... Somebody sent me an email that he needs the "MELVIN UNLIMITED OJORO"... Lol |
ItsModella: @kslib, I have received it, oshe gan.Use am till you tire!! E get one small additional gyara wey i dey run-test for now,if e work i go email you.. |
russello: OMG!!! 2 laptops, 1 Pc, 1 ipad, 2 phonesHehehe!!! Russello,shey d thing don dey work for you shey? If yes,then PM cos e be like say anoda little step dey wey i discover to make the thing more ruthless... I still dey test the second step but i go like send am to you so that you go test am.. |
ItsModella: @kslib, I'm even using two laptops, send me the ish abeg.chai!!! Hahahahahahah!!!! I go send am!!! |
safarigirl: Abeg send ur own to me make I double my effortPM me!!! |
spade: Please, my broda, no forget to spread your blessings to Anglicans as well, if you know what I mean.PM me if na laptop you dey use vote.. |
THE AMAKA: So those of us who can shouldn't get the koko to vote? I guess then...Na laptop you dey use abi phone!!! If na laptop,then PM me.. |
Agbgift: @kslib et @itsmodella, make una dey confirm, people registeration date on nairaland and hw active they are, before una give them o.#myownsuggestion#No worry!!!! Na only one person i don send am give... |
@russello i don send am to you!!! Tell me if you don get and also reply me to know if e work for you!!!! |
Jissssoooooos!!!! I swearr if i continue doing what i'm doing right now,i will single handedly collect serria-leaone and zimbabwe if care is not taken... Hehehehehee.... ****dnacing azonto***u |
ella.b:Lol.. bassey don kolo.. Abeg keep us updated!!! Good job.. |
Operation attack serria-leone in progresss.... I no wan hear say pokello get that country oooh... Attack!!! Attack!!! Attack!!! Attack!!! Attack!!!!!!! Mehn!!! @cute angel,that stuff you sent works like bomb and i've even modified it to make it ruthless.... Attack !!! attack!!! |
maygal: Abeg,make una forgive Dillish,her bf is the one taking care of her...he brought her d car she driving nd the house she's staying now with her siblings....the guy z d one taking care of...even tho I dnt lyk her behavior 2nyt but let's try reason with her small....she can't just leave d guy lyk dat...***chineke** Nobody,i repeat,nobody said dillish should leave her boyfriend ooooh... What we are saying is that we all know how truth or dare works and if she knew she would be too uptight,she should have sat out of the game shikena!!!! Bimp no get grilf friend!!! Why he no begin sing say he get girl friend ooooh... Person wey get injury no dey play football match,if you wan still play with broken leg,then expect the unexpected and no complain say your oopnents dey mark you aggressively.. You know your condition and you enter football pitch begin shout "Take it easy oooh,i have an injury".... Na person send you? You for siddon for reserve bench nah... |
SamConquer: Wetin dellish dey ''restraint'' for?After Africa don see her booby for shower hour?If she wana be ''restraint'' she ain't suppose to be in the show kpata-kpata.Hahahaha!!! I don even use her bosoms do wallpaper.....lol |
Beverly and melvin discussing and beverly said she doesnt hate selly but doesnt like her attitude and doesnt trust her cos she aint straight forward!!!! She said the only thing she dislikes about selly is the fact that she doesnt have a mind of her own dats all.. Melvin said he will talk to selly at the rendezvous date... |
THE AMAKA: Hope you guys are voting! Heard that Pokello is drawing numbers with Melvin in Nigeria!!!!!Huh!!!!!! I no believe joor!!! |
spade: This is what you get from picking Dillish when we had a Maria to save.To be honest,the I HAVE A BOYFRIEND talk she was constantly repeating pissed me off... Even melvin opened up to the game,beverly did,bassey did and so did annabel,nando also tried and admitted her fin.gered selly(close to he truth)... Like you said,shes too uptight... |
Sleep no wan catch me shooooor!!!! Meanwhile.bassey say he dey feel sick but d guy still high sha... Bassey na mad man i swear!!! He said he needs more alcohol:. |
ella.b:Oookkk!!! |
Why nando,bimp and beverly dey tell bassey to lower his voice down!!! Abi dem no wan make the other HM's see dem smoking... |
click2cbn: but afta d game, wen they were complaining dat dillish spoilt d game, she now told dem dat dia is no how she can French kiss anoda pesin n den turning to bassey, she asked him, "didn't i allow u to suck my niiples?"She also grabbed bassey's dickk when she was dared to but did it through his trousers and not bare.. How can she allow someone suck her bare ni.ipple and complain of frenchkissing? It doesnt add up.. Well,if she did allow him suck her bare n.ipple,then she's a confused person.. Lol |
feminine A: Yeah saw it too. LolThe camera man behave this time around!!! |
Waih ooooh Una dey see bassey sooo... I hope say the guy never kolomental oooh... Cos na so akpors take mad oooh..But seriously,i think bassey over acts his drunkness atimes!!!! |
Some minuets ago,cleo brought out her bare bosoms and showed dillsih her n.ipple... I saw it oooh... Hakeem go wan die!!!! Hahaha!!! Alcohol has no respect!!! |
click2cbn: it wasn't clothed cos she had already brut her cloth up b4 biggie struckShe wear her pink vest inside.. Anybody who knows dillish knows the pink vest i'm talking about... Lol |
Amaechi5: is it bare n.ipples or clothed nippiIt should be clothed cos someone who refused frechkissing cos she has a bF wouldnt allow someone suck her bare ni.pple except if her brain dey touch... |
They(housemates) were argueing about frenchkiss and dillish was saying she has a BF.. Melvin now reminded her that feza who has oneal licked him from nose to navel.. The game don end sha... |
In bolts voice *****Biggy na bofooooooolll*** |
Bassey was dared to lick dillish navel and biigy cut us off with his stuuupid advert.. Biggy own don too much abeg.. Make i go sleep sef.. Meshhhhhhewww!!! |
Dillish dey vomit abi wetin? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 261 262 263 264 265 266 267 268 269 (of 376 pages)


