Kslib's Posts
Nairaland Forum › Kslib's Profile › Kslib's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 55 56 57 58 59 60 61 62 63 (of 376 pages)
Reincarnated: Bro, I get oh. But I no dey sleep till like 3/4. Lectures on MW start by 10 + na only 2 classes I getOh boy! That late!! Me sef dey sleep late all thanks to the bad habit wey i develop during BBA!! Ok!! |
Reincarnated: 1:12 a.mOh really? You neva sleep? No lectures in the morning? |
Reinca, I don forget this time zone ish again!! My brain dey knock atimes! Whats the time there now? |
Idowuogbo: Lolzz.... I no go lie, I fear una. The rate wey everybody dey shout idowu yesterday, if dem kidnap me penre! My own do finish.Erm, I no follow for those choir masters and mistresses wey dey shout Idowu! ![]() The only thing wey i shout na 'damn" wen i see pics of girls wey beautiful!! |
Idowuogbo: Idowu Badosky CeceparampaIf i hear say na name be dat? . That will be the last thing you'll post, so i wasnt expecting you to post the real ish anyway!!The only thing i believe there is Idowu!! ![]() |
njokusboy: Lolzz, take am easy ohNope!! No be you be njokusboy? ![]() My eye don dey close sef!! |
Idowuogbo: ^Gush! It's Forum games for Pete's sake! Y'all take light jokes too damn far here mehn..... Damn! I miss d good ol days. Smh!You are getting the whole thing wrong!! Not everybody wants his full name littering on a site like NL. Why cant it be modified as agreed after being posted? Maybe you should post your full name here so i'll have fun with it for while!! ![]() |
njokusboy: Will u shutupSee this one!! Make i catch you for that our thread first? ![]() |
Jekyll & Hyde:True!! Una resemble!! Abi njo na ur alt id!! |
Idowuogbo: Lmaaaao! U are wicked! U laughing @ ur boi, bad friend.lol. Trust me, he understands!! ![]() |
njokusboy: Lolzzz, u no dey see well... . I dey see well. Resemblance is in the eyes of the beholder!! ![]() You hear me say U ugly? You fine but you and jekyll resemble for my eye!! ![]() |
Yusphull: Why won't she log outI tried to ignore this post but i couldnt!! Pls can you read what you just typed and tell me sincerely if it makes any sense? Thats his personal info for christs sake and it was agreed upon not to be quoted, so why will someone who obviously knows the rule try to deliberately put out someone's pers info for all eyes all cos of some dry joke? I have been a victim, so i know how it feels!! He even handled it well sef!! |
njokusboy: Oya una fit see my small face now... 1 minuteNice!! I noticed an almost striking resemblance btw you and jekyll!! |
Reincarnated:https://i246.photobucket.com/albums/gg88/elatadexico/2012/112012/conan-rofl.gif |
ochongonoko: Cathaliya Is maria, not yoursEwwwwwwwwwwooooooooooooooh!! *falls insdie amala*** |
Jekyll & Hyde:Really? Me sef get one by 10am.. Na oil company sha!!I wan go refill my 50litres red oil gallon from their branch-- company price!! ![]() |
Kai!! Maria baby If no be cos say i wan sleep ehn , I for arrange and construct better MEME's for you this morning!! ![]() |
Jekyll & Hyde:Na true nah!! ![]() |
So na so person take do night vigil? |
Cathaliya: I never said I wont.....humourless peepsYou wanna tell about humor? . lol. Anyway, atleast you did the right thing by modifying!!BUT Fulease NEST TIME EHN>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>> ![]() https://24.media.tumblr.com/tumblr_m3ff4ieBgr1qfmwi0o1_500.gif |
ochongonoko: She's your crushWho? ![]() |
Cathaliya: I wana see his birth certHmmn!! Maria, E be like your village people dey at work this early morning ooo!!! Erm, cathaliya, would you pls modify that post. Thats his personal info and what you are doing isnt fair!! Modify it!! Shooooor!!! ![]() |
ochongonoko: Cathaliya wucked dielol. But its actually not getting funny any longer sha!! Make she sef modify nah! |
Reincarnated: LWKMDDDThe bolded!!! ![]() Ok!! Catahliya. he spoke the truth, thats his name!! |
Reincarnated: Leave am, I know what I will dolmao!! OK ooo!! Easy sha!! ![]() |
Reincarnated: Are u phucking kidding me? Jekyll why u no warn me about this girl! Walahi I fit capslock you to death. I'm not finding it funnyhahaha!! I cant take this anymore!! Lmfao!! lwkmd!! rotflmao!!! You use one line vex con use the other one beg!! ![]() |
Reincarnated: Walahi, I for no even tell am the first time. The thing dey vex me. Imagineloool!!! Beg her well well ELSE !!! ![]() |
Jekyll & Hyde:lol.. |
Reincarnated: GWD!!! Cathaliya you think say I dey jokeHahahahah!! My guy don enter once chance today!!! ![]() |
StateOfMind: Yeah, I figured its a mutual thing too..lol. The bolded is what makes sense--- I believe maybe it happens that way sha! Yea! Sheet happens! Erm, njokusboy, you sef don dey yab people shebi? ![]() |
Jekyll & Hyde:You dey mad? How you go crase pass me? ![]() **tears bra and wears shower cap*** **bites his left ear and picks race** ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 55 56 57 58 59 60 61 62 63 (of 376 pages)


. That will be the last thing you'll post, so i wasnt expecting you to post the real ish anyway!!



... Don't yu see the way are reacting, abusing n yabbing her on top wetin.. Me no blame her Oooo