Kslib's Posts
Nairaland Forum › Kslib's Profile › Kslib's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 71 72 73 74 75 76 77 78 79 (of 376 pages)
njokusboy: So you guys actually find this rubbish amusingHuh? I hope you are just joking sha! |
![]()
|
|
MY Gwad!! I no wan swear for airtel walahi!! I cant even view some Images! |
![]() |
![]() |
I swear I dont like this at all!!! Now wey network for behave make I attack this maria, na im the thing dey ffuck up? My gawd!! This is just the beginning!! ![]() |
King Rein: . You better pray I dont get a good software!! ![]() |
luxanne: ^You leaving?Nobody is interested again na! Only two people! |
njokusboy: Tomorrow it is then... My eyes don dey heavy sef..ok!! You wan crash early today? |
me sef don learn how to de meme! ![]()
|
King Rein: [size=24pt]PEACE OUT PEASANTS. YOUR KING HAS GOT TO PERFORM SOME DUTIES[/size]Mshhhheeeeeww!! Na only mouth you get!! Attack me with meme na! na only to rake you sabi!! ![]() |
njokusboy: Owk general then... Dat page own can't fit work..Network even slow sef, so make we leave till tommorow or ask danny, tony or anyone else to post their own!! |
King Rein: Babe me again and you'd see the next one I come up with, Peasantlmao!! Ah!! Sorry babe!! I didnt know I mistakenly poked your swollen niipple with the babe "word".. Next time, I will aim for the hips!! |
njokusboy: General, but if it pertains dis thread, no give me pages as clues oh.. Na on fone I dey..Ah!! Na page own dey sweet pass na!! |
njokusboy: Fear ke?? Wetin u go do me if I no crack am, chop my b'al'ls off?? If I no answer am na to go sleep nah.. Give me but make sure say na answerable one oh.. No go fabricate sumtin wey no dey there oh..I dey bored sef!! General code or just pertaining BBA and this thread! |
chycoroxie: experts seldom give pseudo scrutinyWow!! You are good! You gat a working brain!! Nice!! You just solved the last puzzle i will be posting here.. Thanks for your time and hope you had fun even though you came late!! ![]() |
King Rein:The same Imaginary woman who Influenced me. ![]() By the way, I must commend you for using the red font.. Nice one babe!! |
noname: Too funny...All izz well! ![]() |
Njokusboy, I replied your code question with "Hmmn".. You miss am abi fear catch you? |
King Rein: Is it a woman making u put your picture up?I look like mariarocks for your eye? ![]() |
chineke!! |
carujmonella: What do you expect from a peasant drama queen?. SHE is on that 'time of HER month'No wonder! I am even surprised he didnt use the red font to symbolize the blood oozing from his womanliness!! ![]() |
King Rein: The KING knows all, the KING sees all, the KING hears allStop spamming this thread! |
carujmonella: Deal with who?You no go understand! ![]() |
King Rein: Dear Peasants,Geez!! This guy is a pest.. Inshort, you are a computer program!! ![]() |
carujmonella: Dear pauper maria, you no dey tire ni?Lmfao!! Huh? Na deal i make and E don expire.. I no dey tire oo!! ![]() |
pseertx smeold vegi dusepo uictnrsy |
Dannyxy: u guyz should wait it, a big secret is about to be revealed u will be shocked!Better behave oo!! Ehen!! |
njokusboy: Kslib drop some code make we crack abeg.. I dey bored..Hmmn!! |
Dannyxy: Kslib make i reveal ur secret... Diz place too dullE be like say you don dey mad! ![]() |
King Rein: And I said let me email you Peasants for help only for the thing to be telling me "too many anonymous emails sent"Na network!! Airtel is crappy! It connected just now! |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 71 72 73 74 75 76 77 78 79 (of 376 pages)
Of all things to joke with?? F'a'g'g'ots






