Kunzo01's Posts
Nairaland Forum › Kunzo01's Profile › Kunzo01's Posts
1 (of 1 pages)
;Dthats y u dogs are man's best frend i will aways keep u guys closer dnt mind me am a breeder so more of dem i gat dem around me nd they ar my best frnd sha i dnt kw abt others ooooo |
smokers abeg no go near der oooo mak ona no go start bad tins oooooooooo |
shymmex: Money over everything, marriage can always be postponed...And how's your marriage going to work without money, anyways?guy na u fill my pain. |
sexkillz: [color=#000030]Marriage. . . The call might be a set up. Besides, if they really want me to do the job, they'll wait. I'll go after my wedding and claim it was traffic holding me up. . . There are many ways to kill a fccking rat![/color]@sexkillz tink it well convert it 2 naira oooooo. |
10min b4 ur wedding u were called 4 a contract that you have been planing for what 300 hundred million dollers. you are called to come around for the pick up Wat will u do. |
Mr oga ur joke make am no mind dem bt watin u wnt mak dos ppl wa de use BB do nw lol.cuz som ppl de act lik dos animals mession above lol |
10 yrs is too smal nw d woman is a very bad woman |
girl der are guys out der dat are willing 2 keep u bt d question is are u ready 2 stay der,so u shuld ask ur self are u faithfull |
dis ppl no get sence na bcuz of name dem kw won read c life ooo wen dem change ogun state poly 2 MKO poly dem no talk dem change Ogun State university (OSU) to olabisi onubanjo uni(OOU) who talk see d flat yansh girls self.u wa u b lik devil work shop u beta stand up from dat man ride oooo fooooolllllllsssssssss ;Ddis ppl no get sence na bcuz of name dem kw won read c life ooo wen dem change ogun state poly 2 MKO poly dem no talk dem change Ogun State university (OSU) to olabisi onubanjo uni(OOU) who talk see d flat yansh girls self.u wa u b lik devil work shop u beta stand up from dat man ride oooo fooooolllllllsssssssss |
man gud job 9ice 1 kep it up.d oyinbo man own self 2 much |
1 (of 1 pages)
Mr oga ur joke make am no mind dem bt watin u wnt mak dos ppl wa de use BB do nw lol.cuz som ppl de act lik dos animals mession above lol