Kuzi1's Posts
Nairaland Forum › Kuzi1's Profile › Kuzi1's Posts
Omotayor123:wetin u dey think wey make u no dey sleep for nite...I must report u |
AdedejiSadeeq:For ur info a lot has already started changing. If Tinubu could come address ppl den there is alota fear in d air...stop thinking like a mediocre n stand up for who u ought to be... |
mama n papa game, table soccer, wiliwili |
months:This na why u ppl make up d minority in naija. Only to cheat ppl dey make ppl suffer all in d name of bizness...afta una go dey call buhari. Stand up for ur nation n stop been a mediocre |