LadyH's Posts
Nairaland Forum › LadyH's Profile › LadyH's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 10 11 12 13 14 15 16 17 18 (of 40 pages)
Raph8723: :Pso u guyz wan marry virgin na im una dey dis virgin oda peoples wife...........lwkm. ask dem ooooo |
[quote author=AB_Royal]The human nose does not perceive a smell when it is expose to it for a long period of time.[/quote]Am I permitted?? Once upon a time I had a discussion in class based on this fact stated here. Can I bring it here?? Can we throw around ideas based on how and why this happens?? ![]() |
una wikid |
click2cbn: Nkasiobi ndi no na afufu!!!!!!!dey dia |
click2cbn: Network n size(most wey dey my fone pass 200kb) make me post only dis 2nao abeg. post all. I wan laf. |
funny thread. sickindahead op. |
click2cbn: *I knw say u must dey here. lol. |
Im not worried. this too shall pass. |
c deir faces |
![]()
|
wahala! hu is dis gal?? Miss world?? |
buskie13: what did you want to say b4watayu sayin nw ![]() |
emynez: Nufin iz gona stop d divorce, had a similar xperience, dated a girl 4 3 years...she neva alowd sex, we smooch, get naked and evryfin, I even fingerd her o! She kept resisting, i made up ma mind dat she was a virgin as a mumu wey I be, i was even braggin 2 ma frnds dat I had a virgin gf, bt i got disturbed one day and i decided 2 find out by force cos I wantd 2 end up wif her as my wife, I forced her til she was weak and I did it...mehn...she was nufin close 2 a virgin, i was so mad dat out of anger, I bleepd her 4 straight one hour! B4 I left her, dat was d end of d rltnshp despite pleas 4rm her, i rily lovd her nd wud hav marid her bt wit dis, she can kil me, imagine if I had bet ma life on her virginity, gals pls, guys prefer a honest and faithful LovePeddler 2 a lie lie church gal o.3 Questions!!! ![]() 1. Y must u bleep ha b4 u marry ha?? ![]() 2. Y did u force=rape her?? ![]() 3. Can I throw u into a burning furnace now?? ![]() |
tellwisdom: Pisure??ah taya o. darris all I want! |
cramjones: I wonder if our igbo brothers and sisters will allege that all those that condemn Stella Oduah's shameless lies and false declarations, under oath, before the Nigerian Senate that she acquired a masters degree from some second rate American university are nothing but "igbo haters" who have a hidden agenda?lwkm! Nor b today! Nor paint am as if e jes dey strt! We knw beta pls! |
can I vomit nw?? ![]() |
Heavensake: Lwkm... and if i develop ochigitis u will prescribe my drugs. Like seriously, blue murder with humour.looooool |
experimentist: wetin dis one dey yarnur brain too small to comprehend. ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 10 11 12 13 14 15 16 17 18 (of 40 pages)




