LAFO's Posts
Nairaland Forum › LAFO's Profile › LAFO's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 33 34 35 36 37 38 (of 38 pages)
Because Tayo is not Tony although na T start both names |
Nice pictures. Abeg who give her the title? And which mod put this on front page? Sorry, I don forget say nairaland don turn snapchat and instagram extension. Abeg which Big Brother Naija thread dey make FP next? Since na their season we dey so no be MMM again |
![]() |
Finalboss When will I write my own 'seen'? ![]() Firstbank 3077865550 |
Finalboss, help o I want to share testimony like others Firstbank 3077865550 Abeg sir epp me |
Hmm See as the first one look like horse. ![]() |
Finalboss, I know you get loads of mentions. And I don't know what else to do. Abeg na, you want make I dey cry. See as I dey follow you up and down like spirit. Oya let there be alert. 3077865550 Firstbank. Oya boss. ![]() |
Oh I see! White house still dey Washington Let's see the mod that will take this to FP. |
Talk to him as to why he wants to cheat after which don't help him with the lady.... Try as much as possible to avoid talking to him about the babe after that... If not, dem go use you finish fight o |
Nice description but na when she dey chop yesterday be this o ![]() She no want make her secret dey exposed. I wonder how the food was Meanwhile nairaland mods know that people will still click on BBNAIJA threads hence the reason for such threads on the FP. People have been asking what the essence of Big Brother is.... Americans have been asking the same question since they started Big brother in America. No be today. |
Finalboss... I'm still here o 3077865550 Firstbank I don dey this thread again o |
Finalboss, Mrn Boss Na like this we go dey? I been follow you up and down like spirit since January from the days of NairalandDSS yet nothing is showing up. Even me self don tire to dey waka up and down. Help a Sister abeg. Firstbank 3077865550 Make I get a happy day jor. Thanks ![]() |
He tried sha. Make everyone dey so even if na small. Some folks can't give you 100 naira |
I prefer this |
Nice one. Happy married life |
Na everyone of them go snap for airport on their way home. The babe fine sha... But 'em....... Abeg na anambra dey return to abi singapore? |
![]() |
Cool |
i'm a Christian and this is NOT the God I'm serving. |
This Girl Her Boyfriend Choir master Dating History Religious Standing |
![]() |
You're not alone. GTBank have joined the bad gang ![]() |
sod09:I no sabi the pronunciation and the spelling naa ni |
Nice one, they look like one red capsule like that. Feldin or what is it called |
[color=#770077][/color] |
Attention seeking folks everywhere |
This country is really messed up. I'm lost for words |
![]() |
Finalboss thinggs just get as e be for here o. Edakun epp me. 3077865550 Firstbank. I will be glad even if I no fit come minna come thank you. Help a Sister sir |
Heheheh big brother just open housemate's yansh for the whole world |
Very soon I'm going to print my own card and it will read Friend to Seun of Nairaland's Forum's and Former Hostel Mate at Covenant University now living on the same street with his office at otta |
finalboss see figure of that guy's alert N150,000 :ofinalboss see figure of that guy's alert N150,000 when am I going to share my own alert on nairaland from finalboss? Abeg help a Sister now... no let these tesimonies pass me by first bank 3077865550 finalboss |

