₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,379 members, 8,421,631 topics. Date: Saturday, 06 June 2026 at 06:34 PM

Toggle theme

Lagdude's Posts

Nairaland ForumLagdude's ProfileLagdude's Posts

1 2 3 4 5 6 (of 6 pages)

Forum GamesRe: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by lagdude: 12:11pm On Oct 12, 2011
house wey all man don turn to palyground
Forum GamesRe: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by lagdude: 12:40pm On Oct 10, 2011
ooooo'boy,dis r231 guy sef,na wetin u dey do,i know say u neva forget ur runs with that babe
Forum GamesRe: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by lagdude: 11:51am On Oct 10, 2011
service dey for ma doormot if una no get am for una side bhur na ladies me wan service sha
Forum GamesRe: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by lagdude: 4:58pm On Oct 08, 2011
ne or ni,Efikko,dat ne hard to start a sentence,make u make am easy for we nah
Forum GamesRe: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by lagdude: 6:01pm On Oct 07, 2011
Be anywhere,just make sure say Effikko get am sharp sharp
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: UCL: Dinamo Zagreb Vs Real Madrid (0 - 1) On 14th September 2011 by lagdude: 5:18pm On Sep 14, 2011
My prediction,Real Madrid owns the day but small team like this can be difficult.

The guys should just up the game as they use to play against Barcelona.

Hala Madrid,Los Blancos,Los Merengues,Los Galaticos, the tenth cup is on the way come next year May
Forum GamesRe: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by lagdude: 12:36pm On Sep 08, 2011
goldie make u dey kiaful for dis R231 guy,na wetin he wan chop he dey find,if u gree for him na O.Y.O u dey
Forum GamesRe: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by lagdude: 10:36am On Sep 05, 2011
anybody sef fit talk wetin no concern him/her
Forum GamesRe: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by lagdude: 7:02pm On Sep 01, 2011
o girl,no take dis thread joke,e don dey happen so tay
Forum GamesRe: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by lagdude: 5:50pm On Aug 28, 2011
write for obodo oyinbo or our native language
Forum GamesRe: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by lagdude: 1:11pm On Aug 27, 2011
real guys and chicks dey for dis thread,na the thread wey sure pass be this,lets continue joor
Forum GamesRe: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by lagdude: 11:24am On Aug 27, 2011
sef na d name of d babe wey go gree for ham or u gan dey interested
Forum GamesRe: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by lagdude: 11:01am On Aug 27, 2011
steps to your heart,will i fall
Forum GamesRe: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by lagdude: 9:56am On Aug 27, 2011
guy,una just det tasi each oda dey go,abi na una only get the thread
Forum GamesRe: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by lagdude: 11:56am On Aug 25, 2011
understand wetin nah,u sef try jasi
Forum GamesRe: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by lagdude: 9:57am On Jul 08, 2011
me sef dey talk my own too
Forum GamesRe: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by lagdude: 8:07am On Jul 07, 2011
market for where,9ja or Benin republic,tell me make i know
Forum GamesRe: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by lagdude: 1:42pm On Jul 04, 2011
o jare,na true talk u yearn Akunta,dem say a friend in need na friend indeed,na one proverb talk am
Forum GamesRe: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by lagdude: 11:55am On Jul 02, 2011
today na for women final,na who and who dey play sef cos i no too dey follow dem own
Forum GamesRe: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by lagdude: 7:51am On Jul 02, 2011
come do wetin,wimbledon final na still sunday nah,who do u think go carry d day between djokovic and nadal
Forum GamesRe: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by lagdude: 12:51pm On Jul 01, 2011
ball wey our 9ja ppl no sabi play
Forum GamesRe: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by lagdude: 5:25pm On Jun 29, 2011
like that like that we just dey carry dey go
Forum GamesRe: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by lagdude: 7:28am On Jun 26, 2011
dat na wetin i wan ask Aribisala0 cos say he don dey deviate from the rules
Forum GamesRe: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by lagdude: 1:11pm On Jun 25, 2011
talk dey free for person wey dey this thread cos say this thread sweet pass that thing
Forum GamesRe: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by lagdude: 9:15am On Jun 25, 2011
tomorrow go everly come but today still dey represent
Forum GamesRe: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by lagdude: 6:38am On Jun 25, 2011
season go soon start for we football lovers
Forum GamesRe: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by lagdude: 8:46am On Jun 24, 2011
bike na for big men
Forum GamesRe: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by lagdude: 12:20pm On Jun 23, 2011
things na wetin dey yonda
Forum GamesRe: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by lagdude: 9:25am On Jun 23, 2011
verbigeration,this one too much,u wan kill this thread patapata but we sef no go gree for una
Forum GamesRe: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by lagdude: 6:43am On Jun 23, 2011
start for where,make u no start am here,cos this thread sweet pass anything
Forum GamesRe: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by lagdude: 6:46am On Jun 22, 2011
So,una still dey continue with this thread,make e dey go like that joor
Forum GamesRe: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by lagdude: 8:33am On Jun 21, 2011
una just dey cum online when person don cum here since,anyway i greet una,ow u dey

1 2 3 4 5 6 (of 6 pages)