Lanretoye's Posts
Nairaland Forum › Lanretoye's Profile › Lanretoye's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 194 195 196 197 198 199 200 201 202 (of 472 pages)
E go be Africa. |
Obi na cruise abeg... To the mod that banned me,here I come again cos God pass you.I know your are part of the mandate people but your dream no go ever come true,ban me again cos that’s the only muscle u can flex. |
Will listen later. |
hisexcellency34:body go tell thisone too,he go join his eze for where him dey.Shay una no wan get sense for Lagos abi. Lagos DPP na him go take over hin case,Shay una sabi harass and molest. |
If Obi wan form him own team,make he no put Yoruba.shayb una go still collect mandate back nah,abi una wan learn how to do transition? |
I hear say obi don go report for nearest police station about his stolen mandate,the IGP usman akali baba had ordered the officers of the IRT to track and arrest the robbers. Meanwhile the IGP has urged OBI and his obidients to remain calm and stand on Tinubu’s mandate pending the time their mandate is restored since they cannot stand without mandate cos they will sink. |
Which election carry King Charles ascend the throne?...they wanted online real time when their hackers were waiting to tamper with servers,inec sharp pass them. |
omoadeleye:my brother,after they have contributed to foreign country’s GDP,they will face small xenophobic or racial issues and be waiting for Nigerian government to come and evacuate them as if government don help we wey stay through thick and thin. Even British government evacuated diplomats and their families in Sudan but Nigerians be expecting government to come and evacuate people that paid huge sums to travel to those countries from their personal purse and people that didn’t believe in their country. |
As we dey mock them,e dey pain them...may 29 is when they will get the highest shock of their lives. |
No be him sing ‘even if my heart will break’,that song abi burst my bubble...sorry na Aaron Neville. |
RAND250:anybody when them born well make e fall inside anambra canal,dem go first use bucket pack the water commot before them go rescue the person as a goner. |
Op will continue to wallow in his self inflicted miserable way of life till 2031. |
Wey them? |
See as the lawyer neck be,you go know say he never chop. Rita002:okay na your papa abi,you better go back to your village so they can find solution you your generational curse and madness.see as all her post dey depict the nuisance wey u be.you better learn to address people in the way your family is. |
udomma1005:okay akwa ibom,all these nonsense you just typed do you know how you sound when u want to say it.frimpong wan dey talk,ordinary dog...I dey laff for who go akwa ibom to relax from Lagos.Dey feel important sha. |
Acekidc4:i swear for say I dey work for bank,I no go get the time to dey check person profile on Monday morning. |
DaTruths:he will go and mention it when dss catch am. |
Acekidc4:see as him face be,u no get shame.u dey use people wey no reach your second younger brother catch cruise...smh for u,wetin small pekin go do wey u go correct am na him old man like u dey boast. |
Acekidc4:see people are doing great and breaking grounds and you are there making baseless arguements,una no dey ever get brain at all?.what does davido is better than wizkid add to your life on a Monday morning u dey there dey type rubbish. |
udomma1005:e no fit ever make sense if you come from that third class side of the country,talk true,where are you from...una MNK wey una threaten brimstone and fire if them arrest,what were u able to do about it till today?,una Yeye Eze for Lagos that is being detained,what where u able to do about it?.cover your eyes abeg. |
Next time he will know that Lagos is not joking,the kind of joke you can’t joke in anambra,you don’t joke it in Lagos...the UGM should come and release him nah,shameless toothless bragados. |
See the kind of person that want to rule a country,he has never been sincere for once.even leave is mandatory in the civil service...serious leader will not rest,can you imagine,so even the mandatory vacation should not be observed.I swear na wetin make Ladipo alaba market hold ground pass the former famous onitsha market na this kind thinking. |
Your brother wey contest self no get one vote for primaries,shameless MOGs.if you know say na God call u true true,talk the person you are referring too...you go know say after God na government. DSS go reason your matter,that time you go talk the nation wey e wan happen. Na the congregation wey dey gather 100naira to dey feed you na him dey make u feel like u be person,people doesn’t even reason like if your prayers dey answer self Tinubu no for win election,person wey u prayed for na him dey cry upandan so.Yeye people,Shay u say he will not be president in the name of Jesus,if he is being sworn in,na only mad people go remain for your church. |
Take it or leave it,he is the president elect. |
Nigeria is really disgracing you I swear.people wey call una zombie no get see una finish. |
I just imagine the comparism between some Obidients and Fulani cow and I noticed the way it takes one Fulani man to lead thousands of cows is the same way one mumu Obidient will just make one senseless post and millions of them will follow.it takes one zombie to concoct post that tinubu is sick and millions of them believed it. The way it took one fool to post that one jubril of Sudan is president after buhari had died and the stupid ones believed. I wonder what their feelings is like when they saw tinubu back.una no dey tire to dey lose self. Shay be na amoda ogunlere...mumu people |
Meanwhile their papa dey hospital for village...wetin una get to talk again |
Concoctions self sometimes make sense pass some of them. |
Your anambra wouldn’t have been using bucket of water to fight market fire incidence in 2022 if you had a tinubu as president since 2010.don’t be shameless man. KwuoteYourFada:small time now people like this one will be calling on FG to come and evacuate them when you see small shege ,you dey Namibia dey cyber bully people wey dey beat weather for your own country.that’s why I don’t pity those ones in Sudan except those on diplomatic mission.you think you are better off... |
Don’t wish him good luck,e no need am cos him 8years go complete.sit down and ask your self how Muslim /Muslim ticket is unconstitutional.on a norms,if we go by the now of churches scattered all over the country we will never have a Muslim president.you see up to 5churches in a street and only one mosque,it’s even shameful to be begging for ticket of a Christian VP.the so called pastors that even contested in the name of God’s calling could not even pull one vote at the primaries,even their church members didn’t vote for them.shame one those who are bringing religion into politics cos even if all Christians decide to vote for a candidate,he will not still win cos Muslims population is larger... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 194 195 196 197 198 199 200 201 202 (of 472 pages)

Why you no con get sense like dis