Stats: 3,165,360 members, 7,860,990 topics. Date: Friday, 14 June 2024 at 08:24 PM |
Nairaland Forum / Larry1960's Profile / Larry1960's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (of 30 pages)
![]() |
donbrowser: I know but shebi some salary earners dey Diss uber drivers here say as a salary earner dey can approach the bank for loan I asked this babe why can't you and your husband approach the bank for loan as both of dem be salary earners dem dey fear the interest rate for the 300k na me come give them 150k loan on Friday I no even collect interest rate Anyway make all those niqqurs no dey come here dey hype salary work ![]() 1 Like |
![]() |
IFSHR: ![]() Lolz I sha remember one guy posting say him dey fly business class blah blah blah him company dey pay the bills I know it's not general for salary earners These couples they are both salary earners working since 2012 they didn't even spend anything that bulk money na their in-law from Canada run the money oooo shi shi dem no fit raise from their 8-5pm work the only money wey dem spend nah application for school admission wetin dey pepper me for the 150k I borrow them na them dey live fake life as salary earners imagine I asked her omo how can you be spending 300k on just medicals I know how much be medicals for Canada na him I come find out say dem wan book for hotel of 25k one of their siblings is in lagos dem no wan enter public transport na uber to and fro etc you dey see the fake life these salary earners earners dey live You borrow money to live fake life 3 Likes |
![]() |
Omo too he'll with all these salary workers Forget salary workers dem no get money So last week my class mate she dey run Canada visa japa she and the husband so this girl has been on my neck begging me say make I loan her 300k I told her no so omo she was on my neck begging me last week She said she wants to do Canada medicals and she and her husband no get Money na she dey brag say her sister na Head of operations for Zenith Bank I tell am say your sister na head of operations Zenith Bank oya go meet her she say her sister no get money so na me come get Money abi and she sef dey work salary work una no fit raise 300k at a time I bin wan change my number so she go stop to dey disturb me last last I come pity her She said them dey lagos stranded and that Friday was appointment for medicals I sha come pity her wire them #150k right now she never tell me how she want refund my money Shebi I think say salary earners dey fit Access loan why she no fit get loan from bank later dem go say salary work this salary work that 2 Likes 1 Share |
![]() |
dav1002: Pearl must have used around 250k-300k worth of fuel to achieve that Money |
![]() |
![]() Happy Sunday from this side 3 Likes 1 Share
|
![]() |
Happy New month to all the hustlers May you guys continue to prosper in the hustle More money to una aza ![]() 7 Likes
|
![]() |
BAZ001: these years is the correct word not this years 2 Likes |
![]() |
tojahh: ![]() |
![]() |
![]() |
MzCynthia: Oya can you drop your mail Let's communicate via mail |
![]() |
MzCynthia: Hi drop me your number and delete it fast let me call you Drop the number and delete it |
![]() |
Conner44: E. B like say true ture ![]() ![]() Make we Try contribute money for am so that him go fit go meet optician make them give am glass 2 Likes |
![]() |
MzCynthia: Sweetheart My ❤️ I told you to quote me on a dead thread , buh you declined ![]() Let's link up when am back to lasgidi ![]() I don't kiss and tell 1 Like |
![]() |
TheModerator: Fool my bills here was 7k ![]() 1 Like |
![]() |
Deigofortune: ![]() Triple T hotel koka by the New fly over Asaba falcon road 2 Likes |
![]() |
TheModerator: You can zoom that nylon properly and see the location properly ![]() ![]() Do you kanow that as a 3rd class graduate it would be very hard for you to get admission for masters abroad cos you are a failure ![]() Anyway you can come join me @ Triple T hotels falcon Road koka Asaba ![]() Their shawarma there is 3k fool ![]() I do girlfriends or fwb now I no longer do olosho ![]() @ TheModerator I would have said let me sponsor you Abroad but this one you you don get 3rd class nawoah ![]() 4 Likes |
![]() |
![]() TheModerator hope the rumours am hearing about you is not true oooo ![]() That you are graduate not just a graduate but a frustrated graduate ![]() ![]() I can see why you are always angry ![]() I dey even bewildered say you even be 3rd class Na even pass person like you supposed get ![]() ![]() Na even delsu of all school you dey get 3rd class If to say na my school uniben you even get 3rd class e for still better |
![]() |
[quote author=TheModerator post=125466548] This brain wreck of yours seem irredeemable. Even with an empty skull, Larry1960 appear to have a better intelligent quotient than you . It's that bad The moderator try to make money I'm this life . ![]() Small boy go and hustle ![]() You can be fucking pussies ![]() Am already high as Bleep Am currently enjoying my life ![]() I don't know who's gonna take me home cos am high as Bleep Someone shop call 911 pls 2 Likes
|
![]() |
TheModerator: Lolz Kiki say me and corner44 na the same person ![]() You fit talk to me in public you this small boy Na my boys go beat you up you small rat for where I dey ![]() All these indomie generation Foolish boy 3 Likes |
![]() |
TheModerator: Shut up loser like you werey I be winner ![]() Infact I can Bleep Beyonce right now ![]() ![]() Sweet pussy is according to your pocket Pussy = money Back then in university I saw niqqurs fucking girls for as low as indomie and egg guys they Bleep girls then A girl recently fell in love with me when I told her about my financial status she's already dripping and don't wanna leave me . Just entice these ladies with money and they are all yours ![]() @ TheModerator hustle hard oooooo so you can Bleep different kinds of pussies with reckless abandon in this life ![]() |
![]() |
IgiveLadiesBj: Bro long time Actually na once In a while I dey enter hotel but I get match for hotel next week with my new found girlfriend/lover so I go dey hotel next week Boss how far any better 1 Like |
![]() |
Pls pls FAm it's has been long I saw dashboard I need to see dashboard as a prospective investor |
![]() |
valarinz: No nah I said I prefer volvo to that scrap of Hyundai car that niqqur posted for that kind of amount Volvo or even a mazda is stronger than that Hyundai without a good resale value |
![]() |
amstamon: Show me your account balance ![]() Sorry bro I can't buy such jalopy of a car @ such amount. Except na jazz Sha go and correct your sentence and stop disgracing yourself on nairaland |
![]() |
amstamon: ![]() Yes am proud cos of money 💰 ![]() Pls who was your English teacher ![]() Your English teacher no tell you say its not been but being Ode wey dey call me illiterate Werey dey talk of comprehension I talk say make you post corolla 2010 instead of this nonsense you post here ![]() Tell me where I dey compare that stupid car and a corolla 2010 Your same English teacher nor still tell you say na correlate not corelate inside me and you abeg who be illiterate |
![]() |
MzCynthia: Quote me on a dead thread let me give you a special treatment ![]() But hope you are not guy posing as a female Cos I take fraudsters prisoners 2 Likes |
![]() |
amstamon: ![]() But I can feed your generation sha Mr man carry this keke make I see better car ![]() Lolz see this one if them dey call car you go CALL this jalopy car 🚗 I doubt this your low budget car fit travel from ordinary lagos to ibadan without overheating Men dey find 2010 corolla you dey here dey post this nonsense I go even prefer to buy Peugeot 505 or volvo than this substandard car you posted here Look @ the manual car you posted for 2.5M ![]() That money go buy clean Honda Civic All these kind car wey breeze go fit blow I dey sure say all those micra car dem dey use as taxi for ibadan better pass this car 2 Likes
|
![]() |
YeyeGbami: Lolz my body count go don reach 300 ![]() But I don't nack with reckless abandon I always use a Condom sha and always do regular check up Infact I make sure I test these girls before anything but I think my life changed last week because I found a girl and I fell in love hopefully would be taking her to the hospital for check up and I pray she's not a hookup girl Son of man needs to leave the wayward lifestyle its not easy for son of man to always be on a condom for like 10years I just had to delete all those dating apps on my phone Omo I don't think I can ever do long distance Relationship in my life again I would be spending while another man would be helping me do my job My wish now na to give girl belle so that I can become a responsible father 2 Likes 1 Share |
![]() |
YeyeGbami: No no it's not about mentality most of the girls I met all turned out they were into hookup so I couldn't even risk my life of dating hookup girls that are in disguise as decent girls I remember certain times when I refused sending my ex money because her demands were unbecoming she had to threaten me that if I don't give her more she would sell her body I had to call her bluff . All these fine fine girls into hookup na somebody girlfriend I think am correct with that statistics most of the girls I've carried recently are all graduates They are using hookup to support Thier income. Hookup money Is like yahoo money I remember one girl that billed me 20k for a round in Benin last two months was making mouth and showing me her phone that she just went for one round of sex for for 20k how many salary earners go fit earn 20k I'n just say 30minutes. 1 Like |
![]() |
Bazoo I don finally do 3rd and last payment today I no dey cap ![]() 1 Like
|
![]() |
IFSHR: 90 percent of girls nowadays na olosho sha The country hard ![]() 1 Like |
![]() |
IFSHR: Oya come ban me nah ![]() Mr man she dey complain Na your sister Don't know why people can't mind their business Abeg make you quote me again if your account balance dey read less than 8 figures ![]() |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (of 30 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 72 |