Business › Re: If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience Here by Larry1960: 5:48pm On Aug 28, 2023 |
IFSHR: Dem suppose ban you ....for this senseless comment... Oya come and ban me nah So you think say if them ban me e go reduce my account balance  |
Business › Re: If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience Here by Larry1960: 5:44pm On Aug 28, 2023*. Modified: 7:14pm On Aug 28, 2023 |
MzCynthia: Mr chicken republic  That's not how to approach a lady. Be civil My love have you eaten this afternoon sweetheart  MzCynthia you know when you have 💰 you can approach any girl in this life even though na Rihanna I go approach her with confidence  I sabi una na una go dey form hard to get Anyway you are my spec sha Anyway MzCynthia you know I just wanted you to react and you showed some maturity there
|
|
Business › Re: If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience Here by Larry1960: 4:35pm On Aug 28, 2023 |
amstamon: Hyundai grand 110 !2015 Bought brand new. Manual drive AC working perfectly 2.5m For the fastest finger 08038130918 y Ikotun/egbeda  Omo which kind useless car be this  This one no go get second value so  Guy sell this cer 500k  If you gree make we meet up sharp sharp I go credit your aza make we run business  Keke even better pass this car  |
Business › Re: If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience Here by Larry1960: 6:53am On Aug 26, 2023 |
Gentleswift: haven't you disgraced your ancestors enough? Who's this omo ale  |
Business › Re: If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience Here by Larry1960: 5:54pm On Aug 25, 2023 |
 Bazoo I dey for Vip section dey chop life  I dey visit different hotels and lounges dey enjoy life  You know say new taker like me just hit millions and I just start life  Bazoo ogu kiss you I go continue drag you until you accept my challenge
|
Business › Re: If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience Here by Larry1960: 1:32pm On Aug 25, 2023 |
 @ bazoo come let's have some drink  You bazoo when you have money life is really sweet  better than washing white man yansh 
|
Business › Re: If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience Here by Larry1960: 10:51am On Aug 25, 2023 |
BAZ001: Mr cho choo chooo na u start all dis by asking me stupid question eehh. I for just ignore your like Gentlelife50
I tell u say I no get Mr bend leg power. See as dem dey get sleepless night for my case
Anyway I hope dem go allow d thread rest now… This man  pls stop calling my name Anyway see olosho from coded runs wey I wan carry  We dey chop life  werey Bazoo Bazoo am married to the game so Bleep what you say 
|
Business › Re: If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience Here by Larry1960: 11:43pm On Aug 24, 2023 |
Nezzjnr: Seems these guys are new comers.
Not supporting anyone.
We know Bazoo relocated using Tech pathway as he mentioned.
He dropped pictures when Dru was accusing him of being short.. Baz na fresh guy oo.
He dropped pictures when he started working in Cad.
Where's ifyeez My monicker resemble new monicker Bro I've been here for some time  Fresh guy with empty pocket |
Business › Re: If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience Here by Larry1960: 3:55pm On Aug 24, 2023 |
BAZ001: Dem no dey forgive dem be beast like basket mouth 
I beg dem say I go deactivate account & switch to silent mood and be observing from far dem still continue dey drag me
Abeg Wetin be my offense
1. I mention Tinubu doing ping pong with Nigeria economy and him agbero boy no gree me rest
2. Larry bend leg post rat hole with torn wall paper to proof say him be millionaire lounging in apartment… I laugh d post like every other person Maybe na d unplanned 100k giveaway dey make am drag me like dis I no know. Ode I did 120k here since you dey canada 120k no suppose hard you do your own make I do 240k but you dey fear I understand sha that you live from paycheck to paycheck you never even pay the loan finish you use japa It's a shame if going to 2 years now you never fit settle down and afford a decent life in Canada Make you no go be failure just like the way you failed in uber hustle Do the challenge I give you make I shut you forever say you be small boy |
Business › Re: If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience Here by Larry1960: 2:17pm On Aug 24, 2023 |
BAZ001: This early morning  Una no dey sleep ? Una no be driver but won’t let drivers breath
Dis Tinubu tout and Larry bend leg I dey give una sleep night from DR Congo 
Tinubu drug load with stolen mandate doesn’t have d capacity to rule Nigeria
Larry bend leg you are a money Miss Road with poverty mentality if you have 1Billion you will still be carrying olosho and staying in rat cubicle and be doing giveaway to get approval that you rich
If you are rich you are rich, u don’t need to prove to nobody.
Oya continue d dragging I dey go come
https://www.reactiongifs.com/wp-content/uploads/2013/07/50centdriving.gif  I dey one of the biggest hotels for Asaba I wan carry those girls inside swimming pool
|
Business › Re: If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience Here by Larry1960: 11:33am On Aug 24, 2023 |
Luxurydriverng: Chicken republic 900 naira combo be saving drivers since 1990  But I didn't buy this for 900 or even 1800 @ Luxurydriverng  |
Business › Re: How Lucrative Is Transport Business In Lagos? by Larry1960: 8:02am On Aug 24, 2023 |
Obyangel: Great idea, it's my line of business. Get a good driver and Suzuki belt engine or hijet new model belt engine (not turbo) Does it still pay and how much are they delivering |
Business › Re: If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience Here by Larry1960: 6:33am On Aug 24, 2023 |
BAZ001: This early morning  Una no dey sleep ? Una no be driver but won’t let drivers breath
Dis Tinubu tout and Larry bend leg I dey give una sleep night from DR Congo 
Tinubu drug load with stolen mandate doesn’t have d capacity to rule Nigeria
Larry bend leg you are a money Miss Road with poverty mentality if you have 1Billion you will still be carrying olosho and staying in rat cubicle and be doing giveaway to get approval that you rich
If you are rich you are rich, u don’t need to prove to nobody.
Oya continue d dragging I dey go come
https://www.reactiongifs.com/wp-content/uploads/2013/07/50centdriving.gif Oya link up with Viking07  I didn't come here for validation Was it not you and your broke fake Multinational mechanical Engineer earning 800k/month A.k.A Okada investor that threw the challenge @ me  |
Business › Re: If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience Here by Larry1960: 5:33am On Aug 24, 2023*. Modified: 5:54am On Aug 24, 2023 |
|
Business › Re: If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience Here by Larry1960: 5:26am On Aug 24, 2023 |
BAZ001: Bro I no even know wetin dey sup 32 mentions only today ? Where I wan start to dey reply ? Se na Larry1960 bend leg and Donbrowser apc tout still dey drag me
Them never bequeath Congo dollar for me
Which kind wahala be dis 
https://www.reactiongifs.com/r/tmhnks.gif How far bazoo  I just got one good news Wey sweet my body late last night my transcript don ready for collection son of man don activate japa  Abeg bazoo which province you dey for Canada I wan apply to your province make we link up  |
Business › Re: If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience Here by Larry1960: 6:37pm On Aug 23, 2023 |
nifton: I dey tells you, and him talk sey him go give like 100k to start with. I just dey wait even till I loose weight, I don't mind.  Lolz you wan person wey dey do security guard to do giveaway  |
Business › Re: If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience Here by Larry1960: 6:24pm On Aug 23, 2023 |
mejai: Dis man! I tot u said u don stop.   Something must kill a man I enter letschat na him wan small girl dey broke shame me OK na him I say i no broke I tell the babe say omo you know who you dey follow talk I give am receipt of. Chicken republic I tell am say na here I dey chop everyday I lodge hotel omo  babe show up small babe  I run hiv test for her I check her mouth for any injury or blood na him i give am go ahead to suck sweet sloppy head game I touch here perky breasts  I wear my condom I use my lubricant she ride me like a rider  Then I give her doggy  then I cum Son of man no dey joke with my test kit Son of man must run test I remember wan girl I run test with wey come out positive na him make me dey fear all these girls of nowadays |
Business › Re: If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience Here by Larry1960: 6:16pm On Aug 23, 2023 |
mejai: BAZ001, u don be the next topic Do give away with DR Congo 'dollars'. Cc: Larry1960  Going to 2 years now e sure me say na blue collar job Niqqur dey do  that guy fit dey do security work over there ; when. You tell them do better course like a S.T.E.M course him say no if to say you don do Engineering now you for don dey ball now  Now na security work him dey do up and down  if not that niqqur for be baller with a white a collar job or maybe na nyansh him dey wash over there for a living  |
Business › Re: If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience Here by Larry1960: 5:45pm On Aug 23, 2023 |
BAZ001: Oga stop misquoting me  I was only dragging with pearl & cheerful driving is not as easy as dey describe and post dashboards and I got into driving cos I was misled by dis dashboard net 350k easily monthly not knowing I will drive 4am to 9am to make a living
Na Tinubu wey I attack dey pepper u like dis
First na larry1960 bend leg living in face me I slap you apartment Now na ur turn una mean me ooh
You agbado president don’t have d capacity to run dis country let him allow people younger with sharp brain not drug lords
See as u dey long and derail d thread now  Post your apartment where you dey stay make I post my own apartment where I dey stay  You know say u like receipt No vex me oooo cos I. Dey happy mood now I just collect sweat head game from one girl tessy  If I post my Duplex apartment for Asaba where I dey you go for  Even though my elder brother and elder sister dey Nairaland I no mind take the risk to post am ewu  Mumu you think say I came from trenches like you broke fool  E b like say you never pay your debt finish you collect to relocate  I gave you 120k challenge you no fit do am  Run 120k funds here make I run 240k asap  No wonder my friend dey canada for more than a year still dey beg me recently make I borrow am funds  But I go see niqqur dey live fake life for Canada see the kind food him dey chop him go carry different Canadian ladies dey dance with I go come dey ask my sef niqqur you no fir bill those white women na me you come dey bill |
Business › Re: If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience Here by Larry1960: 5:22pm On Aug 23, 2023 |
fk001: Lol you think so? Yes what do I know the way you keep defending him  So who was he trying to impress by lying to the thread he was in USA till Dru came and exposed his fake life Everyone know say to enter USA no easy gan except your bank account fat As far as am concerned since I've been on this thread Bazoo has been one of those few persons that has always looked down on drivers with disdain always talking trash about the hustle and discouraging people from joining the hustle |
Business › Re: If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience Here by Larry1960: 5:20pm On Aug 23, 2023 |
fk001: He actually doesn't owe anyone here an explanation how he travelled to Canada or USA, If he chooses to keep it a secret then that's his choice he is not indebted to any driver.
About looking down on drivers I have been on this thread for long, Baz001 has never looked down on any drivers, he just airs his opinion on how the hustle is and he only narate what worked for him.
We have so many people here that are for and against this hustle is not only him, I remember when Vikings007 came newly to this thread he believed that the hustle was an eldorado because of how cheerfulgiver and Pearl always painted it, but as time went on reality set in for him and realized that the hustle depends on how you view it.
In a nutshell, we enjoy Baz Cruise on this thread, Whether he contributes or not this is an open forum no one has control over it. This must be your alternate moniker  |
Business › Re: If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience Here by Larry1960: 5:13pm On Aug 23, 2023 |
|
Business › Re: If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience Here by Larry1960: 3:40pm On Aug 23, 2023 |
BAZ001: Abeg oohhhh no make me see myself for Ebutte metta ehhh. D kind suffer wey people dey suffer for Nigeria right now I can’t even wish my enemy to taste this good life and go back to naija. The rich are also crying
But millionaire drivers seems to be balling though
https://www.reactiongifs.com/wp-content/uploads/2014/01/yippie.gif How are you doing today my Canadian rich friend  |
|
Health › Re: How Soon Does Lab Test Detect HIV Infection After Being Exposed? by Larry1960: 6:30pm On Aug 22, 2023 |
Zeezenho: I dated an Hiv positive lady we had unprotected sex for years before I found out she is positive surprise surprise its over 10 years now and am still negative. She was probably undetectable her viral load must have been lower than 20 copies if she's on her routine drugs and taking it regularly she can become undetectable |
Business › Re: If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience Here by Larry1960: 6:08pm On Aug 22, 2023 |
BAZ001: So you wan compare Asaba land to Lagos land ? Do u know how lands in Lagos appreciate?
Buy 1 land in a good place in Lagos for a try and go back the next year to ask how much they are selling same land.
Exposure matters in life chaiii Initially two months ago Canada japa estimation was 17M Today it has fallen to 15M Kiki by next year everything would still come down Naira would get stronger And the Canadian Dollar no go get level Na stupid tinubu with him stupid policy cause Before wey CAD was 333 to one cad So the Naira is currently doing a little bit well
|
Business › Re: If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience Here by Larry1960: 5:49pm On Aug 22, 2023 |
nifton: I even know when you be low-key night crawler with that limca Camry 2007, come dey light oven for lsland on top. But no wahala, make I no cast you because you dey give me joy here with cruise. #Much respect Baba  Lolz Hahahaha so the niqqur drove a limca Camry |
Business › Re: If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience Here by Larry1960: 5:48pm On Aug 22, 2023 |
BAZ001: So you wan compare Asaba land to Lagos land ? Do u know how lands in Lagos appreciate?
Buy 1 land in a good place in Lagos for a try and go back the next year to ask how much they are selling same land.
Exposure matters in life chaiii Did you check the exchange rate today One pounds has fallen to 960 Just wait next year let Dangote refinery come on stream and see the naira appreciate to 500 |
Business › Re: If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience Here by Larry1960: 5:42pm On Aug 22, 2023 |
BAZ001: So you wan compare Asaba land to Lagos land ? Do u know how lands in Lagos appreciate?
Buy 1 land in a good place in Lagos for a try and go back the next year to ask how much they are selling same land.
Exposure matters in life chaiii You want make enter omonile wahala Nothing like exposure I've been in the civil engineering profession for years |
Business › Re: If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience Here by Larry1960: 5:38pm On Aug 22, 2023 |
BAZ001: So you wan compare Asaba land to Lagos land ? Do u know how lands in Lagos appreciate?
Buy 1 land in a good place in Lagos for a try and go back the next year to ask how much they are selling same land.
Exposure matters in life chaiii Shut the Bleep up lands appreciate In Asaba Like crazy I didn't say Asaba is better than lagos My point to you is that land is fucking expensive in Asaba and appreciates like crazy Na big boys dey buy land for Asaba A plot of land can appreciate by 10-15M in asaba a year |
Business › Re: If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience Here by Larry1960: 5:28pm On Aug 22, 2023 |
BAZ001: Oh no did I quote you  Na mistake , I don dey avoid you since cos I no get ur strength. Work u no get na all day olosho and Cho Cho Cho on lands in d East? How many lands u get for Lagos ?
Mbok dem no will or bequeath properties to me, I work my ass off for money.
You are a millionaire in naira 
Na u no wan allow me deactivate my account Your papa fit afford to buy land for Asaba ? Fool how much be land for épé, ikorudu or mowe Mumu no be your mates dey buy land for asaba For liberty Estate Asaba A plot of land na 250M A PLOT OF Land for okpanam Road and nnebisi Road na 150M upwards A plot of land for ibuzor Road 40M upwards and 50M upwards Your papa fit afford to buy land for Dbs asaba Malaysia Estate etc Come buy land for Asaba If your papa fit afford am  |