Celebrities › Re: See Psquare's Reply To Ay On Ig After Chelsea Lost To Arsenal by Lastking147(m): 12:52am On May 28, 2017 |
Their Wahala  |
Politics › Re: How My Nationality Made Me Lose Financal Help by Lastking147(m): 10:07am On May 25, 2017 |
They are coming for your head op |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Ajax vs Manchester United: Europa League Final (0 - 2) On 24th May 2017 by Lastking147(m): 9:50pm On May 24, 2017 |
Victornezzar: Chelsea nd arsenal fans go full chemist shop dis night dey buy ratak(rat medicine) Just look any lagoon wey u see some people go dey dere Won't call names  Some go even buy sniper this Night drink Just becos of 5 EPL Dem no wan let us hear word again Heart attack go kill some  |
Romance › Re: Life Is A Gift Don't Waste It by Lastking147(m): 9:47pm On May 24, 2017 |
Imma enjoy my life to ta fullest  Death is inevitable Op two blunts fi you  You make sense |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Ajax vs Manchester United: Europa League Final (0 - 2) On 24th May 2017 by Lastking147(m): 9:43pm On May 24, 2017 |
Victornezzar: Glory Glory Manunited Glory Glory Manunited We keep marching on Unstoppable 6th position with a treble And some people are here fooling dem selves over just 5 Epl titles But meanwhile my bet don cut oo I be tink say ajax go score 1 na Na even 100 naira I put up manu!!!!!! Red is my Blood Manchester United all the way Make haters goan die |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Ajax vs Manchester United: Europa League Final (0 - 2) On 24th May 2017 by Lastking147(m): 9:41pm On May 24, 2017 |
Olizey: Ajax is playing a possession game while man u is playing defence. Who talk say Mourinho no get sense??!!
GGMU!!!! I respect the man  United Don make me happy today Champe Next season |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Ajax vs Manchester United: Europa League Final (0 - 2) On 24th May 2017 by Lastking147(m): 9:39pm On May 24, 2017 |
EvilMetahuman: so carlin and europa are now major trophies for manyoo?
How the mighty have fallen  No be awa fault  As I De look you you b arsenal fan |
Romance › Re: Lagos State Commissioner Of Police, Fatai Owoseni's Daughter Wedding In Photos by Lastking147(m): 4:57pm On May 21, 2017 |
She's beautiful mehn The hubby too, try |
Nairaland General › Re: Do You Have Secrets You Intend To Take To The Grave? Get Some Off Your Chest by Lastking147(m): 3:53pm On May 21, 2017 |
missioner: Lad, inculcate the habit of minding ur own business ...if you really want to last long. Are you the one tat ll kill me? Swerve Gay |
Nairaland General › Re: Do You Have Secrets You Intend To Take To The Grave? Get Some Off Your Chest by Lastking147(m): 2:31pm On May 21, 2017 |
missioner: and what's ur headache in that? I just wan know how you guys derive pleasure when your fellow niggaz dey drink your ass When Jah create enough bosom and bum for Men smh |
Nairaland General › Re: Do You Have Secrets You Intend To Take To The Grave? Get Some Off Your Chest by Lastking147(m): 2:09pm On May 21, 2017 |
missioner: mine is simply that I don't see anything wrong in Gay. It's obvious that you're a gay sef
|
Politics › Re: Throwback Photos Of El-rufai As A Young Man by Lastking147(m): 11:02pm On May 20, 2017 |
Freiden: Savage.
But who fine epp? Na money dey dry use do am my nigga Even if you're ugly like a baboon and u get money girls will flock around you na Olowo Laye Mo  |
Crime › Re: I Just Got Duped!!! Please Say Hello To The Scammer.. by Lastking147(m): 10:59pm On May 20, 2017 |
onitshaman: u be mumu! how u no no say na 419 be that,ode! You be Ode Oponu Afofun Gbemu for not being able to understand wah I typed Next time Brother Agbaya Make use of your brainbox before you mention me idiaaaat  |
Romance › Re: 8 Types Of Nigerian Girls You’ll Encounter In Bed by Lastking147(m): 8:50pm On May 20, 2017 |
KingSINZ: Baba I can not relate o, I just dey pass by  Abeg park make I dey follow you go |
Romance › Re: 8 Types Of Nigerian Girls You’ll Encounter In Bed by Lastking147(m): 8:43pm On May 20, 2017 |
[quote author=KingSINZ post=56717380][/quote]The King Of Kanyama Kingdom  Which one can youvm relate to your Highness  |
Politics › Re: Throwback Photos Of El-rufai As A Young Man by Lastking147(m): 8:32pm On May 20, 2017 |
Nigga fvckin ugly from day 1 Aboki  |
Politics › Re: Governor Akeredolu Holds Umbrella For Osinbajo When It Was Raining In Ekiti (Pic by Lastking147(m): 8:31pm On May 20, 2017 |
OVI75: APC nd Show off.
Tonyebarcanista Insulted Southerners in that katsiba Elections Thread.
Mr Tonye We in d South Are not Cowards.
IRepDelta PDP.
In Makarfi We Stand. Say Something Meaningful for Once Smh  |
Romance › Re: 8 Types Of Nigerian Girls You’ll Encounter In Bed by Lastking147(m): 8:30pm On May 20, 2017 |
The Dead body haha Na TM sure pass with Iya Bunmi Jedi I swer I go revive the dead body with serious knackin'  |
Politics › Re: I Find This Funny... Lai Muhammad, Chai by Lastking147(m): 8:26pm On May 20, 2017 |
This Lai Mohammed sef  This one wan weak me |
Culture › Re: Eyo Masquerades Defy Rain To Hold Their Festival by Lastking147(m): 8:24pm On May 20, 2017 |
ajebuter: . Awori kitigbe?
Eko for show... Ogbe Re  Naso Na Who Dem dey talk about now Why you talk say make Dem fear Awori pikiN eh |
Foreign Affairs › Re: Pictures Of Donald Trump As He Goes To Saudi Arabia by Lastking147(m): 8:22pm On May 20, 2017 |
ApolitiCal: Go and snatch her You no get rope make u borrow me  |
Culture › Re: Eyo Masquerades Defy Rain To Hold Their Festival by Lastking147(m): 8:18pm On May 20, 2017 |
ajebuter: Ota and awori people no get chill when it comes to ibile things..
Fear dem including their pikin bros Haha the way you're talking you sabi em wella Lool I be Omo Awori so When it comes to Ibile I love Ota people you go just dey see Orisirisi stuffs esp when it's time fi masquerade festival |
Foreign Affairs › Re: Pictures Of Donald Trump As He Goes To Saudi Arabia by Lastking147(m): 8:16pm On May 20, 2017 |
Omo Mehn This Melania Trump is beautiful  Oh Baby  |
Crime › Re: I Just Got Duped!!! Please Say Hello To The Scammer.. by Lastking147(m): 8:15pm On May 20, 2017 |
Sorry Homie be careful next time when doing deals like this Scammers plenty for this obodo naija |
Romance › Re: I've Seen It All (come And hear) by Lastking147(m): 8:11pm On May 20, 2017 |
comradespade: This place is just kinda cold... Same here oh broad mi Nepa no gree give us light Dem dey dry our wire  Na nice okpeke pesin fit use for this kain time  |
Culture › Re: Eyo Masquerades Defy Rain To Hold Their Festival by Lastking147(m): 8:03pm On May 20, 2017 |
Them no even get mouth I trust my Ota peeps dey will hang de rain  |
Romance › Re: I've Seen It All (come And hear) by Lastking147(m): 8:00pm On May 20, 2017 |
comradespade: Uncle lastking, bawo ni thinz? Good oh my brother E get as the weather be for here I just dey observe  Wetin dey na Omo ope |
Phones › Re: MTN To Acquire DSTV And Gotv by Lastking147(m): 7:59pm On May 20, 2017 |
breadandbutter: My tickets don cut  Na Mtn cut am  Or Shey na Kano Pillars |
Romance › Re: I've Seen It All (come And hear) by Lastking147(m): 7:55pm On May 20, 2017 |
|
|
Romance › Re: 43 Things Every Girl Wishes Their Boyfriend Knew!!! by Lastking147(m): 11:34am On May 09, 2017 |
Be calling one Gyal kaakiri when your mates are making Ego online |
Fashion › Re: What Is Your Best Perfume? by Lastking147(m): 6:03pm On Apr 28, 2017 |
stiflerdrug: lowkey oh... I just dey work that hoe i been tell u shaa lol Haha bad man Shey e Don pure Make u dey swim fi the puna go lools |