₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,328,959 members, 8,438,146 topics. Date: Friday, 03 July 2026 at 02:23 AM

Toggle theme

Lauryn's Posts

Nairaland ForumLauryn's ProfileLauryn's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 14 15 16 17 18 19 20 21 22 (of 155 pages)

Dating And Meet-up ZoneRe: Pictures Of Nairaland Members. by lauryn(f): 8:28pm On Jan 17, 2007
alrighty, safe journey grin
Dating And Meet-up ZoneRe: Pictures Of Nairaland Members. by lauryn(f): 8:13pm On Jan 17, 2007
Yes now grin grin. I'm home alone and U know d dealy with my phone, I no fit get U ride, sorry. But na only one limo u go enter from humber. Exit thru d gym so u could catch the Finch bus from dia and stop at Tobermory Drive
Dating And Meet-up ZoneRe: Pictures Of Nairaland Members. by lauryn(f): 8:02pm On Jan 17, 2007
Ok
RomanceRe: Single And Looking To Meet The One. by lauryn(f): 7:57pm On Jan 17, 2007
Ika, Muki and Rad, Wetin una dey find for hia, abi una sef dey find husband? grin grin grin
Dating And Meet-up ZoneRe: Pictures Of Nairaland Members. by lauryn(f): 7:53pm On Jan 17, 2007
ok, U know Tobermory Drive before Sentinel?
Dating And Meet-up ZoneRe: Pictures Of Nairaland Members. by lauryn(f): 7:37pm On Jan 17, 2007
which time u dey finish? i fit give U address
FashionRe: Most Beautiful Nairaland Girls by lauryn(f): 7:14pm On Jan 17, 2007
oh sharrap dia, see dia mouth grin
Dating And Meet-up ZoneRe: Pictures Of Nairaland Members. by lauryn(f): 7:12pm On Jan 17, 2007
I dey jane and Finch side. How far naw? grin
Dating And Meet-up ZoneRe: Ever Had A Crush On Someone At Nairaland by lauryn(f): 7:11pm On Jan 17, 2007
hmmmm, what? grin
CelebritiesRe: Who Is Hotter? Halle Berry Or Beyonce Knowles? by lauryn(f): 6:44pm On Jan 17, 2007
Halle
Dating And Meet-up ZoneRe: Ever Had A Crush On Someone At Nairaland by lauryn(f): 6:43pm On Jan 17, 2007
It wont happen grin grin
Dating And Meet-up ZoneRe: Ever Had A Crush On Someone At Nairaland by lauryn(f): 6:21pm On Jan 17, 2007
Sista:

@Lauryn


You did right to hurry up an marry Ucche, he is one fine looking man with a wonderful personality and if you didn't hurry up and marry him, some smart woman was going to do it, perhaps me. grin (I see a fight coming about)
And why would I wana fight ur ass over a man I already have? grin grin grin
Dating And Meet-up ZoneRe: Can You Marry Someone From Nairaland? by lauryn(f): 6:19pm On Jan 17, 2007
jerrymania:
common simple question u, l[b]auryn[/b] and ikamefa no fit answer! how una take dey pass 4 school (that is if una go school oh!).
And lauryn no vex why u dey change to male and back to female and then male again. u wan yahoo yahoo us?
Bros, Y U no dey respect yasef dis morning naw?. Y e be sey yanga dey sleep U con dey carry ur 2 left legs tek dey find trouble?. How my gender tek dey affect ya life, abi U be transvesite? grin grin grin
Dating And Meet-up ZoneRe: Pictures Of Nairaland Members. by lauryn(f): 7:22am On Jan 17, 2007
na persin voicemail, I go jist U t'moro. i dey go crash. G'night kiss
Dating And Meet-up ZoneRe: Pictures Of Nairaland Members. by lauryn(f): 6:53am On Jan 17, 2007
I see Ayo today, e ask of U sef, naim that gorilla unit answer am sey u dey come grin grin. My number don,,,,,,,what had happened was,,,,,,,I tell U en grin grin grin
Dating And Meet-up ZoneRe: Pictures Of Nairaland Members. by lauryn(f): 6:49am On Jan 17, 2007
gbos!! grin grin grin
Music/RadioRe: What Are You Listening To Right Now? by lauryn(f): 6:45am On Jan 17, 2007
Sah? grin grin
Forum GamesRe: Hot Hangout Spot by lauryn(f): 6:44am On Jan 17, 2007
g'night!! sleep tight, wet dreams grin grin
Dating And Meet-up ZoneRe: Pictures Of Nairaland Members. by lauryn(f): 6:42am On Jan 17, 2007
Stop all these mind games, plzzzz
Forum GamesRe: Hot Hangout Spot by lauryn(f): 6:36am On Jan 17, 2007
dis pikin, Y U dey find trouble dis night naw? grin grin
Forum GamesRe: Hot Hangout Spot by lauryn(f): 6:34am On Jan 17, 2007
all join, sha cover dem angry lipsrsealed
Dating And Meet-up ZoneRe: Can You Marry Someone From Nairaland? by lauryn(f): 6:33am On Jan 17, 2007
ikamefa:
ehehehehehe grin na you and me chop am together craze pikin! cheesy in fact you ate the larger portion cheesy
awoof dey run belle grin grin
Dating And Meet-up ZoneRe: Pictures Of Nairaland Members. by lauryn(f): 6:32am On Jan 17, 2007
wetin I do? grin
Forum GamesRe: Hot Hangout Spot by lauryn(f): 6:26am On Jan 17, 2007
biko, cover ya 38 angry
Dating And Meet-up ZoneRe: Can You Marry Someone From Nairaland? by lauryn(f): 6:24am On Jan 17, 2007
U dey crase, who U calling fugly. abi dem mix crase gi'U for food? grin grin grin grin
Forum GamesRe: Hot Hangout Spot by lauryn(f): 6:21am On Jan 17, 2007
Kai, y U had to go dat far? grin grin grin grin
This ur sisterly love na real odikwa risky o. grin
Dating And Meet-up ZoneRe: Can You Marry Someone From Nairaland? by lauryn(f): 6:20am On Jan 17, 2007
none of ur damn bizz, tafia grin grin

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 14 15 16 17 18 19 20 21 22 (of 155 pages)