Lauryn's Posts
Nairaland Forum › Lauryn's Profile › Lauryn's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 54 55 56 57 58 59 60 61 62 (of 155 pages)
hehe ![]() humans!! |
@ Nilla Nkem ke, dat man go finish me so tey, my people no go even fit find my bones pick for ground ![]() |
canada just dey ground abeg. Nothing interesting, cept sey I bin go one kain yeye naija restaurant yesterday go chop amala and egusi, naim i com dey shit like no man's biz all day today. Fire alarm almost go off for school sef because of my shit . I don learn to cook by force, overnight ![]() I com even try go yoga class today to tek relieve myself of all the stress wei my poor yansh bin go thru ![]() |
@ Nilla somethings are better left unsaid, shu which planet U bin dey since sef? shuo, see me see wahala o. No be every message wei persin send U naim U go deliver naw , kai, U just make me waste money for ur head tek go skool, I bin tell u sey Mama Ngozi bin dey find housegirl, U no even bother reply me. . Just let me know ur days of availability, abeg ![]() |
@ Odeku Right behind U boo, U were just too blind in one eye to notice me at all, well, now that U have, Lets have the bestest of time, aiight? |
@ Ika Good thing sey U remember, me I no dey in Denial at all, I just accept and Love me! So it's about time U too start accepting the fact that U aint human ![]() |
and U sef com get liver tek deliver that message abi?.Yeye shudren, go to skool, i wont went, see as U no com get any resket at all, kai!. I don yab, Lauryn don sufa big time! |
@ Ika I resemble woman to U abi muscle catch U for eye ni? ![]() @ Nilla How are our husbands? ![]() |
@ Nilla Who U calling crase?, no make me display for U dis night, bikonu . Anyhoo, howbodi? ![]() @Ikamefa Ladies first! ![]() |
Make I mix crase for food give U? ![]() |
U chop? ![]() |
fear let? ![]() |
ikamefa: , kai! U no go kill me ![]() nilla:They are soooooooo matching gurlfriend ![]() |
Hey Odeku how far and who says I'm flirting? ![]() |
duh!!! who doesnt? tpbm does not have a cell |
Says U. Boi, U funny as hell , anyhoo, it's past 3 in da morn, a Sista's gota get her beauty sleep. So, holla at u t'moro, aiight, G'night and wet dreams |
Y not? |
Nice pick-up lines , but it aint gon work, boo |
I dont fancy modelling and I think U should just respect my decison, k. Thanx |
well maybe not this time buddy. U dont always get what U want. wonder what happens when U dont ![]() |
thanx, I did bout 4yrs back, not my thing so I quit. |
thats quite interesting! |
and when was that? |
and what exactly makes u a bigger boy? ![]() |
no offence, but,,, , that was hilariousReally! how so? ![]() |
how lovely! ![]() |
hehe ![]() Now I remember U, was wondering y u were so comfy chatting with me. u are d dude i was chatting with the last time I was on here ![]() |
I believe I got MEN on this forum,Y do U ask? |
hehe , U r so jokes, isnt it past ur bedtime, buddy? |
fine! was just trynna help. since u came back online, I figured U needed it, anyhoo I'll keep my dreams to myself ![]() with fez's accent GOODNIGHT! ![]() |
alright cool, G'nite, Wet dreams! |
hehe ![]() Good advice |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 54 55 56 57 58 59 60 61 62 (of 155 pages)
. Just let me know ur days of availability, abeg 