Lauryn's Posts
Nairaland Forum › Lauryn's Profile › Lauryn's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 84 85 86 87 88 89 90 91 92 (of 155 pages)
ZuluNation:which one? ![]() |
hmmmmmmmmmm, yea , kinda ![]() |
Yea do just that! ![]() |
hehe , no be only china sea. Him dey naija, na fine boi looking sexy o, so u better recognize. d lineage of wowo stop wen i come dis life ![]() |
Anyone of them that can tolerate me , I give them props ![]() |
iice:for now ![]() |
ur papa yansh , abeg i no resemble ghanian o . I fine small ![]() |
I no do boiz, how many times I wan announce am for this forum?. I am COMMITTED to SCORPIO, abi muscle mu yin leti ni? ![]() |
of course naw , I grew up in Lagos, bdw, that was twi, a ghanian language ![]() |
hell Yea! ![]() tpbm isssssssss Haute! |
sell who? nkwasiasem ![]() |
iice:No thanq, I'll stick with the squid ![]() aloib:Noo, I get fine cousins sha, but emm,,,,,,,,,,, ![]() |
*subscribing to thread* |
I get 13yrs old bro. U love Youngins? ![]() |
hehe , we be fraternal twins ![]() |
u never hear the word REPLICA?, or better yet, I go go Oshodi market, bend down boutique go find one ;DjkU r ir/unreplaceable, and your krusty behind knows it, 1 in a Zazillion |
sis iice whats the joke how your own no com be? , u suppose share am with me, I eat the squid itself, U can have the balls, no cheating! ![]() U suppose get my back na ![]() |
aunty, y u dey folo me fight shuo, how ur own no come be?. My pc crash coz of Scorpio, all d yeye infected files wey she send me, so blame her. E pele, se e binu si mi?. No vex abeg, oya name anything U want, or anything I can do to plzzz U, ur royal punkness ![]() |
iice: ![]() |
lol, somebody's gotta do the job ![]() |
ya know?, we get ur point bro |
So? , the point is, they get married someday/somehow, doesnt matter when, why rush into something that U aint ready for? |
NOW is the best time |
Happpy Belated Birthday ![]() suya dey? |
wetin u no do? u deliver my message? ![]() |
adios ![]() |
hehe ![]() |
ZuluNation: ![]() |
*clears throat* |
Seun: , bought and paid for ![]() |
U don turn msngr of loff , tell am say I no dey do man, na woman i dey "DO". YA HEARD! ![]() bdw, my lil behind dey school, i wan become occupational therapist, cus dere r a lot of emotionally constipated men(beings) out there, like Uche, im dey fear to tell me?, i dont bite ![]() Any hoo, how bodi? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 84 85 86 87 88 89 90 91 92 (of 155 pages)

, kinda
