|
Music/Radio › Re: Any Fans Of Rock Music On Nairaland? by lauryn(f): 3:12pm On Sep 13, 2006 |
I love hoobastank, heard they r out with a new album, not too sure about that, like they(HOOBASTANK) said, I'M NOT A PERFECT PERSON.  |
Nairaland General › Re: Wtf Lauryn? <caution> by lauryn(f): 3:11pm On Sep 13, 2006 |
@ Maxell go burst a boob jor, u dey crase??, see person wey dey talk about class, ode oshi, Define class. see im mouth Ozuo, anufia, if u no get better thing to talk, just hush up. kisses teeth in utter disgust |
Dating And Meet-up Zone › Re: Pictures Of Nairaland Members. by lauryn(f): 3:01pm On Sep 13, 2006 |
u nko?  |
Dating And Meet-up Zone › Re: Ladies In Here Answer My Help by lauryn(f): 5:55am On Sep 12, 2006 |
shuo, we get ur point naw  |
Culture › Re: Igbo Kwenu ! Kwenu Kwezo Nu ! Join Us If You Proud To Be An Igbo Guy/lady by lauryn(f): 5:54am On Sep 12, 2006 |
na once in a blue moon i dey chop african food |
Culture › Re: Igbo Kwenu ! Kwenu Kwezo Nu ! Join Us If You Proud To Be An Igbo Guy/lady by lauryn(f): 5:53am On Sep 12, 2006 |
Abeg I don tire, i dey go crash, sleep dey catch me, G'nite Y'all, Sleep tight, Wet dreams  |
Culture › Re: Igbo Kwenu ! Kwenu Kwezo Nu ! Join Us If You Proud To Be An Igbo Guy/lady by lauryn(f): 5:51am On Sep 12, 2006 |
He already did, I know U  |
Culture › Re: Igbo Kwenu ! Kwenu Kwezo Nu ! Join Us If You Proud To Be An Igbo Guy/lady by lauryn(f): 5:50am On Sep 12, 2006 |
|
Culture › Re: Igbo Kwenu ! Kwenu Kwezo Nu ! Join Us If You Proud To Be An Igbo Guy/lady by lauryn(f): 5:48am On Sep 12, 2006 |
@ uche Y is U getting all worked up?, cant take a lil joke?. No one finds u annoying, bdw, Y would u think/feel that way?  |
Culture › Re: Igbo Kwenu ! Kwenu Kwezo Nu ! Join Us If You Proud To Be An Igbo Guy/lady by lauryn(f): 5:45am On Sep 12, 2006 |
|
Culture › Re: Igbo Kwenu ! Kwenu Kwezo Nu ! Join Us If You Proud To Be An Igbo Guy/lady by lauryn(f): 5:38am On Sep 12, 2006 |
hehe  , if u can |
Culture › Re: Igbo Kwenu ! Kwenu Kwezo Nu ! Join Us If You Proud To Be An Igbo Guy/lady by lauryn(f): 5:35am On Sep 12, 2006 |
neither  |
Culture › Re: Igbo Kwenu ! Kwenu Kwezo Nu ! Join Us If You Proud To Be An Igbo Guy/lady by lauryn(f): 5:34am On Sep 12, 2006 |
lol, iono o  . well i no like to tow then, i prefer being towed  |
Culture › Re: Igbo Kwenu ! Kwenu Kwezo Nu ! Join Us If You Proud To Be An Igbo Guy/lady by lauryn(f): 5:25am On Sep 12, 2006 |
I no even code o, oga Uchenna, how i take tow? |
Culture › Re: Igbo Kwenu ! Kwenu Kwezo Nu ! Join Us If You Proud To Be An Igbo Guy/lady by lauryn(f): 5:24am On Sep 12, 2006 |
hehe  |
Culture › Re: Igbo Kwenu ! Kwenu Kwezo Nu ! Join Us If You Proud To Be An Igbo Guy/lady by lauryn(f): 5:20am On Sep 12, 2006 |
|
Romance › Re: Nigerian Girls Cannot Kiss by lauryn(f): 5:17am On Sep 12, 2006 |
so because some naija girls no sabi kiss, so make the rest come off pata dey cry? |
Culture › Re: Igbo Kwenu ! Kwenu Kwezo Nu ! Join Us If You Proud To Be An Igbo Guy/lady by lauryn(f): 5:15am On Sep 12, 2006 |
*yanga dey sleep*, by d way
@ Zulu so wetin dey, how ur end be? |
Culture › Re: Igbo Kwenu ! Kwenu Kwezo Nu ! Join Us If You Proud To Be An Igbo Guy/lady by lauryn(f): 5:13am On Sep 12, 2006 |
*clears throat*, u no know say na my big bros u dey folo yarn  |
Dating And Meet-up Zone › Re: Pictures Of Nairaland Members. by lauryn(f): 5:09am On Sep 12, 2006 |
nna bros, i no see u o, biko plz, no vex. How i wan take ignore my big bros like that, i no dey fear face? Ndo, biko, abeg, kool?  |
Culture › Re: Igbo Kwenu ! Kwenu Kwezo Nu ! Join Us If You Proud To Be An Igbo Guy/lady by lauryn(f): 5:07am On Sep 12, 2006 |
|
Culture › Re: Igbo Kwenu ! Kwenu Kwezo Nu ! Join Us If You Proud To Be An Igbo Guy/lady by lauryn(f): 5:06am On Sep 12, 2006 |
hehe  , bdw, who's ur girl??, how come i never met da chic? DONT CALL ME L!  , IF U NO WANT MAKE I SEND ORUNMILA TO MAKE LOVE TO U THIS NITE, JUST RESPECT URSELF ABEG!  @ Zulu big bros, how far naw, i miss ur crusty behind sha, how bodi?. i no  o, na play i dey  |
Culture › Re: Igbo Kwenu ! Kwenu Kwezo Nu ! Join Us If You Proud To Be An Igbo Guy/lady by lauryn(f): 4:55am On Sep 12, 2006 |
U r not allowed to call me L  , the name is Lauryn  |
Dating And Meet-up Zone › Re: Pictures Of Nairaland Members. by lauryn(f): 4:53am On Sep 12, 2006 |
"c" me, wetin i do?  . CA is kool and it is kinda getting cold |
Dating And Meet-up Zone › Re: Pictures Of Nairaland Members. by lauryn(f): 3:39am On Sep 12, 2006 |
|
Culture › Re: Igbo Kwenu ! Kwenu Kwezo Nu ! Join Us If You Proud To Be An Igbo Guy/lady by lauryn(f): 3:38am On Sep 12, 2006 |
whats wrong?  |
Culture › Re: Igbo Kwenu ! Kwenu Kwezo Nu ! Join Us If You Proud To Be An Igbo Guy/lady by lauryn(f): 3:11am On Sep 12, 2006 |
@ uche i luv me some Mochalatte  |
Culture › Re: Igbo Kwenu ! Kwenu Kwezo Nu ! Join Us If You Proud To Be An Igbo Guy/lady by lauryn(f): 1:51am On Sep 12, 2006 |
who that be?? plenty people get tattoo for arm naw, abeg more description, biko, plz  . u no say u go pay me for this work abi?  |
Culture › Re: Igbo Kwenu ! Kwenu Kwezo Nu ! Join Us If You Proud To Be An Igbo Guy/lady by lauryn(f): 1:45am On Sep 12, 2006 |
nna bros, na who dat persin be?  , make i go rearrange the persin teeth  |
Culture › Re: Igbo Kwenu ! Kwenu Kwezo Nu ! Join Us If You Proud To Be An Igbo Guy/lady by lauryn(f): 1:40am On Sep 12, 2006 |
@ Zulu so na here u don dey hide your crusty behind , ehn  n e hoo, how far?  |
Romance › Re: How Does It Feel To Be Kissed? by lauryn(f): 1:27am On Sep 12, 2006 |
|