Jokes Etc › Re: Laffzzzzzzzz by lbotus(f): 3:06pm On Mar 25, 2010 |
atleast i dey fresh,unlike u wey sun don finish ur gorimakpa  |
Jokes Etc › Re: Golf Accident by lbotus(f): 2:53pm On Mar 25, 2010 |
because u don stop to cook for ur wife go PH  |
Dating And Meet-up Zone › Re: Hey All Nairalanders by lbotus(f): 2:41pm On Mar 25, 2010 |
studio! |
Jokes Etc › Re: Buy One Get One Free by lbotus(f): 2:34pm On Mar 25, 2010 |
chei!! sylve how u take know my surname?  * hmm, dickele must have spelt it for him* |
Dating And Meet-up Zone › Re: Hey All Nairalanders by lbotus(f): 2:20pm On Mar 25, 2010 |
Hey All |
Jokes Etc › Re: Bad Advicers: by lbotus(f): 2:06pm On Mar 25, 2010 |
What an handsome ugly dude  |
Jokes Etc › Re: If I Catch You I Take You To Bed by lbotus(f): 2:00pm On Mar 25, 2010 |
no let that head fall comot o |
Jokes Etc › Re: Golf Accident by lbotus(f): 12:33pm On Mar 25, 2010 |
Bad belle, because u no go sch |
|
Jokes Etc › Re: If I Catch You I Take You To Bed by lbotus(f): 12:29pm On Mar 25, 2010 |
hehee, thank God u know ya mind is corrupt
* gottcha! i knew its abunna*[i][/i] |
Jokes Etc › Re: Papa Ejiro And The Priest: Lwkmd by lbotus(f): 12:25pm On Mar 25, 2010 |
tru wetin?  |
Jokes Etc › Re: Deliver Us From Akpan by lbotus(f): 12:24pm On Mar 25, 2010 |
that old man? |
Jokes Etc › Re: Laffzzzzzzzz by lbotus(f): 12:21pm On Mar 25, 2010 |
@ Sylve,
Like ur beggy beggy job? No, thanks |
Jokes Etc › Re: If I Catch You I Take You To Bed by lbotus(f): 12:17pm On Mar 25, 2010 |
Clement, i no be gay.
Dickele,na only food u sabi. |
Jokes Etc › Re: Buy One Get One Free by lbotus(f): 12:09pm On Mar 25, 2010 |
na dickele dey helep am spell him name |
Jokes Etc › Re: Bad Advicers: by lbotus(f): 12:08pm On Mar 25, 2010 |
no mind am jor |
Jokes Etc › Re: If I Catch You I Take You To Bed by lbotus(f): 12:05pm On Mar 25, 2010 |
u inhale laffing gas? |
Jokes Etc › Re: Bad Advicers: by lbotus(f): 12:03pm On Mar 25, 2010 |
him take am resemble u na |
|
Jokes Etc › Re: Deliver Us From Akpan by lbotus(f): 11:39am On Mar 25, 2010 |
carry ur screen comot make i see beta persin |
Jokes Etc › Re: Latest News, Just In by lbotus(f): 11:38am On Mar 25, 2010 |
this joke is really funny! |
Jokes Etc › Re: Bad Advicers: by lbotus(f): 11:33am On Mar 25, 2010 |
see ur green teeth |
Jokes Etc › Re: Laffzzzzzzzz by lbotus(f): 11:31am On Mar 25, 2010 |
Sharrap dia!! |
Jokes Etc › Re: Buy One Get One Free by lbotus(f): 11:25am On Mar 25, 2010 |
Chei !!! Engrish is wa oo. Ur own na Everydaynal  |
Jokes Etc › Re: Have You Seen A Thing Like This Before by lbotus(f): 11:21am On Mar 25, 2010 |
close dat ur bacteria infested maut jor |
Jokes Etc › Re: If I Catch You I Take You To Bed by lbotus(f): 11:20am On Mar 25, 2010 |
@ sylve, with dat ur bend down select spectacles?  |
|
Jokes Etc › Re: Bad Advicers: by lbotus(f): 11:14am On Mar 25, 2010 |
no He is Cletus |
Jokes Etc › Re: Laffzzzzzzzz by lbotus(f): 10:04am On Mar 25, 2010 |
*and Big goggles* |
Jokes Etc › Re: Have You Seen A Thing Like This Before by lbotus(f): 9:57am On Mar 25, 2010 |
na wa oo |
Jokes Etc › Re: Buy One Get One Free by lbotus(f): 9:52am On Mar 25, 2010 |
u no fit deny na  |
Jokes Etc › Re: Bad Advicers: by lbotus(f): 9:50am On Mar 25, 2010 |
No mind am, see as spit fly comot for him mouth! |