₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,224 members, 8,510,768 topics. Date: Saturday, 31 October 2026 at 02:02 AM

Toggle theme

Lbotus's Posts

Nairaland Forum › Lbotus's Profile › Lbotus's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 10 11 12 13 14 15 16 17 18 (of 32 pages)

Jokes Etc › Re: Naija Fight by lbotus(f): 5:14pm On Mar 26, 2010
Studio bad oo, see where him hand dey shocked
Jokes Etc › Re: Buy One Get One Free by lbotus(f): 5:08pm On Mar 26, 2010
studio=stupido

dickele,na u talk am oo
Jokes Etc › Re: How To Kill Ur Wife Without Going To Jail : Lol by lbotus(f): 3:20pm On Mar 26, 2010
copycat grin
Jokes Etc › Re: Radio Contest by lbotus(f): 3:16pm On Mar 26, 2010
hehee
Jokes Etc › Re: Lmao! by lbotus(f): 3:03pm On Mar 26, 2010
ROTFLMAO
Laugh wan comot my boxers ooo!
Jokes Etc › Re: Naija Fight by lbotus(f): 3:01pm On Mar 26, 2010
LOL,

dickele, is dat studio's y.a.n.sh? shocked
Jokes Etc › Re: How To Kill Ur Wife Without Going To Jail : Lol by lbotus(f): 1:57pm On Mar 26, 2010
hmmmmmmm
Jokes Etc › Re: Buy One Get One Free by lbotus(f): 1:52pm On Mar 26, 2010
you too talk!
Jokes Etc › Re: Golf Accident by lbotus(f): 12:08pm On Mar 26, 2010
Dickele, how biz? hope those touts aren't messing with our park?
Jokes Etc › Re: Buy One Get One Free by lbotus(f): 12:05pm On Mar 26, 2010
^ and u prefer the one mixed with poo cool
Jokes Etc › Re: If I Catch You I Take You To Bed by lbotus(f): 12:01pm On Mar 26, 2010
sylve, yes i want knack spanner for ur head grin
Jokes Etc › Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by lbotus(f): 11:53am On Mar 26, 2010
;d ;d
Jokes Etc › Re: Buy One Get One Free by lbotus(f): 11:41am On Mar 26, 2010
clement,u dash u perf? no be camphor u dey use?
Jokes Etc › Re: If I Catch You I Take You To Bed by lbotus(f): 11:41am On Mar 26, 2010
If i catch u i will take u to bed
Jokes Etc › Re: Bad Advicers: by lbotus(f): 11:35am On Mar 26, 2010
wetin u find reach him armpit? shocked

I'm suspecting u
Jokes Etc › Re: Buy One Get One Free by lbotus(f): 11:31am On Mar 26, 2010
[b]HEAD[/b]master grin
Jokes Etc › Re: Bad Advicers: by lbotus(f): 11:28am On Mar 26, 2010
because u carry poo for head grin
Jokes Etc › Re: Golf Accident by lbotus(f): 11:28am On Mar 26, 2010
^^but we work in the same park
Jokes Etc › Re: Golf Accident by lbotus(f): 11:13am On Mar 26, 2010
Hey, stop fighting! angry
Jokes Etc › Re: Buy One Get One Free by lbotus(f): 11:02am On Mar 26, 2010
see them, Amu robbers!
Jokes Etc › Re: Golf Accident by lbotus(f): 10:58am On Mar 26, 2010
Bat[i]ette[/i] grin
Jokes Etc › Re: Bad Advicers: by lbotus(f): 10:54am On Mar 26, 2010
LOL una head no correct grin
Jokes Etc › Re: Cheap Hotel by lbotus(f): 10:53am On Mar 26, 2010
^^ ask sylve to lend u his goggles
Jokes Etc › Re: Golf Accident by lbotus(f): 10:48am On Mar 26, 2010
Golf Accident grin
Jokes Etc › Re: Bad Advicers: by lbotus(f): 10:47am On Mar 26, 2010
^^^ na true oo cool
Dating And Meet-up Zone › Re: Hey All Nairalanders by lbotus(f): 3:53pm On Mar 25, 2010
, and the same clement na dickele boy.

No wonder u no know book
Jokes Etc › Re: U No Maths by lbotus(f): 3:49pm On Mar 25, 2010
Lmao!
Jokes Etc › Re: Buy One Get One Free by lbotus(f): 3:45pm On Mar 25, 2010
Helep me tell am oo

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 10 11 12 13 14 15 16 17 18 (of 32 pages)