Legacyltd's Posts
Nairaland Forum › Legacyltd's Profile › Legacyltd's Posts
Argentina go hear word today. Naija 1 Argentina 0 must to score second half. If am the owner of this cat forget it betting will be one of my hobbies and my girlfriend’s name will automatically change to Betty as in una no go understand cuz I will name that cat ATM. |
Argentina go hear word today. Naija 1 Argentina 0 must to score second half. |
So na one of my car na the girl win.... nice one i love that car but range just take over... Avalon Limited just dey tortori me. |
We are nothing but Pencil in the Hand of God |
Baba wan double e hustle ![]() |
Mcgregor after all the shirtless and tiger pose... His legs started shaking, shivering looking at the time lol |
Na T-Boss Sister lol ...................... Where Namadi Sambo dey self. |
After the war at War College the man took a walk to great beyond as a veteran of sex. |
This Port-Harcourt Boy.......... Am not talking about Mr. Bobrisky o But that woman Baby daddy na PH 100th son |
You don born pikin na God win #Korede bello's voice Who God stand for no esemo (ancestors) can trespass. |
Go listen to Kasinova Tha Don - Mysteries................. DAVIDO I don download am o at least for the next one or two weekends e don tire me then i go delete am....... naija song be like drop new single i hurry download, listen to am get tired and delete waiting for the next single. ![]() |
That big gun look like arrangee no b me talk am o na my hand type am but look am well make u look the other once |
, |
, |
, |
, |
We travelling to village for Xmas this is how we roll with our spoke, matches box/sticks and our full cover wooden gun with rubber. Today na weti?! Today na watch night... Tomorrow na weti?! Tomorrow na Christmas ==================== Banger Money Already arranged Sound everywhere Damn village dey sweet that year for Xmas o No b now wey city people don brand villagers as witches and wizard ![]()
|
/ |
Kiss Daniel wins BIG chai no under estimate the hand work of GOD o got nominated last year for either 4/3 categories he didn't anyone but when God step in he God nominate for 5 this year he won 3 abeg clap for GOD jare. Na so God go take surprise me and everybody that believe this year/come next year. |
. |
Shun Bebe chai some people get cap dem no see head wear am some get head dem no see cap wear anyway it alright atleast Headies self wear hat remain walking stick wey dem go design join am make him be real traditional trophy. ![]() |
Even Zaki dey dey shine torch light lol dis Headies no try at all |
Dem use am compensate am him don tey for d industry small All the artist don go show finish so tey nobody dey to collect their awards anyone wey dey around no get show for now till on watch night day lol Even Young John D Wicked Producer no dey lolHeadies don tire lol |
Headies no b award again na get together Chai Shun Bebe your Who You Help Don Pay Person for Lagos o WARRI I Hail |
Is it true that CHIEF JAMES ONANEFE IBORI omonotomo of Oghara Clan has been released? LOL Na Vanguard online i take see am for Facebook so no b me talk am. |
Officer gun don waka lol |
MAKE UNA PAY O, XMAS IS AROUND THE CORNER WHO NO DEY DO XMAS DEY DO NEW YEAR O ENGLISH NA WAH LOL |
Mr. Eazi and kitten sorry Pana WHEN MR EAZI SHOW UP FOR THE AWARD HUMBLESMITH NO SEE PLACE PUT E FACE LOL BABA FEEL SAY HIM DON WIN NEXT RATED BUT TO BE SINCERE THAT BROS DREAM BIG O WHERE DEM NOMINATE MR. EAZI, TEKNO ETC HIM DEY HOPE BEFORE LOL KISS DANIEL NEW ERA WAS THE ERA OF THE NIGHT LOL HEADIES LOL ![]()
|
Recession Doing Wonders. ![]()
|
mine is Samsung R220 Sagem myX7 Acartel And d ever loudest China PHONE |
nice one i love that car but range just take over... Avalon Limited just dey tortori me.