Lekkee's Posts
Nairaland Forum › Lekkee's Profile › Lekkee's Posts
1 (of 1 pages)
all of nna, to be candy every where in this world have gotten a nice place, tourist attractions, and also them get someside wey make people hate them,But as for london, u know people don yapa for there now, diffrent races, so definitely its going to make it a bitunattracted, but God come do am, dem all pack them self for some side like totteham, so nna wey say london boring, make nna go Burkingham palce, trafalgar square, London Bridge,(a few to mention)This are great place that u go wan see again and again, and if u don tire and u wan see and here some naija slangs small,so as to remember home, nna make u go barking, u no go bore i swear.And then go to other parts of the uk, like Colchester,stowmarket, Norwich,ipswich,manningtree,macclesfield, i swear u no go dey bored, so his lagos for its molue, and danfo life, u will enjoy it, both place are good, but for advancement in tourism, nna i bi like say UK go take 95% ooo One Love. |
All of nna no sabi anything, na when mikel join chelsea, na him somepeople change clubs immediately, and even most of the people wey dey support chelsea,dey also support Newcastle now because of martins,i don tired for nigerian people, if mikel comot now, u go see say some people go tired for dey wash chelsea, without mikel on field or on bench and that goes for martins as well,If then hear say utaka don go MAN U then go go join that one too,But nevertheless as 4 me ooo i bi CHELSEA FOR LIFE. |
There is a man who is desperately in need of a wife, and one day he cried out loudly in a vigil to God Saying Oh Lord Jesus anybody that wear the same cloth and sit down next to me ,I will marry the person and then the following Sunday services,The man was seated meditating when Suddenly he heard a Word 'Bless u',Then he opened his eyes and look who is greeting himand GOSH,he saw a Hunchback woman who was so short and wearing the same cloth with him seated, and he Say, Haba God, NO BE THIS KIN ONE NOW. |
@Feel good, o boy, dis one wey u talk so, he bi like say na u di thing been affect oh! |
@kokoletz u dnt understand what? |
@jas_o what do u mean by add, do i know u b/4,maybe u met the wrong person |
@mypeace well thxs 4 understanding, cos NA SO I SEE AM OOO |
@KOKOLETZ how far, but i never understood the God Dey wey u talk oo |
@GINABABY OK BUT MY TIME IS ALMOST UP NOW,HOW CAN WE GET TO EACH-OTHER |
@ginababy i like ur word, u seems to be a nice lady, do u mind we knowing eachother? |
@gonababy Well, the advise i will give is that, U shld let ur friend decide what is in her mind cos, if u urself explain to her that she shld go ahead,and she ends up not making her results, u might not know she may backfire at u, and think, u can know the whereabout of the invigilator, and even if u know what will u do as there is no evidence,so tell her ur mind, or let her decide on her self. |
@HOTBABE Should incase u are in the UK, hook me up also too. |
oh boy i don laugh taya so te waterdey flow for my eye, seun u really tried, its marvelous. |
1 (of 1 pages)