LesbianBoy's Posts
Nairaland Forum › LesbianBoy's Profile › LesbianBoy's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 132 133 134 135 136 137 138 139 140 (of 433 pages)
Real Madrid are a very foolish club! Can't believe they let king CR7 go! |
This our celebrities sef. They are quick to show us when their children did well but when their children didn't do well you no go hear pim! ![]() |
They said hushpuppi lives a fake life that he is broke! Boy has been living this way for years now This kain fake life I no understand again o |
Why some of una dey vex? That's what many of her senior colleagues did na. ![]() |
See mumu. I no blame you, na miraku I blame. Even Tobi sef. If not for the both of them...Cee C, Alex and this hoe wouldn't have gotten to the finals ![]() |
anigold:Same with emenike. Person wey no sabi speak English well yet when he was based in Russia he was fvcking many nollywood actresses. Money sef ![]() |
festwiz:Who is this child you used as meme? Is he an actor? ![]() |
sweetrace:Abegi....someone that held Tobi's D ![]() |
But where is mukina2 sef? |
Grupo:Na joke I dey! Btw, try watching ball for viewing centre he dey sweet ![]() Jowizaza girlfriend instagram handle na @darealnims dem dey code. dey no want make people know say dem dey date. But me be FBI na ![]() |
Idiots like this korra will make people stop believing girls ![]() |
Grupo:His babe is on instagram...Sexy Muslim girl! They went to Russia to watch world cup together. While people like us dey watch for viewing centre ![]() |
nairaman66:So I thought! Zaza is daddy's boy o. Na him papa money him dey chop. I dinnor even know sef ![]() |
Grupo:Me and you dey think the same thing. I didn't see your post before I posted mine. Jowizaza na daddy's boy o! But the guy dey enjoy sha. Have you seen his babe ![]() |
SamuelAnyawu:Jowizaza is chopping his father's money o ![]() |
divineneed:People like you are the reasons this oyinbos dey refuse people even study visa left, right and center ![]() |
The big one go get big brezz and nyansh like her mama when she grow ![]() |
Meanwhile Leo sister don dey resemble cee c small small o ![]() |
kikiwendy:She is so beautiful yet no husband. Don't provoke me this afternoon o! ![]() |
See as dem dey shine teeth because they snap with dangote. What will happen if dem wan snap with hushpuppi who is richer than dangote ![]() |
Chelsea should kuku sell this guy na wetin sef. Back to back loans ![]() |
Goaaaaaaaaaaaaaaaaaal KANEchukwu scores ![]() |
Barça players and acting ![]() That was how a Portuguese player hit suarez small on the back the other day baba begin hold head dey rub am seriously Now see neymar small thing wey dem match am baba dey roll for ground like person wey dem shoot ![]() |
This khloe is a hoe yet cee c who is supposed to be a virgin is her "best friend" I thought they said "show me your friend and I will show you who you are" ![]() |
Mods please post only housemates that have something sensible to do ![]() |
The Denmark player misses O ja mi la ra je ![]() |
And this was Nigeria chance to win the world cup. See as all the GOATS and big teams are going home ![]() |
De Dea no try for this tournament o Man Utd are you sure we won't go for ezenwa ![]() |
Tamarapetty come and see o Spain are going home o ![]() |
Two players will be happy king CR7 has gone out of the world cup Lionel "ewure" Messi Harry KANEchukwu If you know you know!!! ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 132 133 134 135 136 137 138 139 140 (of 433 pages)


