₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,091 members, 8,420,266 topics. Date: Thursday, 04 June 2026 at 03:08 PM

Toggle theme

Lidbb2's Posts

Nairaland ForumLidbb2's ProfileLidbb2's Posts

1 2 3 4 5 6 (of 6 pages)

RomanceRe: I Cheated On My Husband, I Feel Guilty; Can I Confess To Him? by lidbb2(m): 2:16pm On Jul 25, 2008
@ poster,

calabash don break,palm-wine don pour comot.
how we go come take do am?
i hope say u never get blood pressure becos the way wey u dey do,u go soon enter fastlane to stroke.
u get am no be small.
u cheat on ur husband,ur partner in crime come sweet pass ur husband wey taste like bitterleaf for bed.
u don discover say peppersoup sweet pass bitterleaf.
that one don scatter you.
i get some advise for you,

1) no confess to ur husband unless u wan end the marraige.he go take am personally.
2)go confess to reverend father for church make he beg God to forgive you.maybe d guilty concience go go or reduce.
3)if ur husband d*ck small 4 u,then i sorry.i nofit advice on how you go patch patch things.if na ur size,i fit give you some techniques wey he fit use on you and u go dey happier.otherwise,you go sneak go back to ur partner in crime go taste correct "peppersoup".

@ all una single ladies wey dey read this ,
make una test una boyfriend sure say he dey send u to space from bed b4 una marry o,or else this thing fit happen to una o.
RomanceRe: My Life Is Ruled By My Genotype. by lidbb2(m): 11:39am On Jul 25, 2008
@ princess
thank you very much.
i dey live for bolton for uk.
na there i dey work.
my package big enough to satisfy the babe.no worry about that one.
i pass abi i fail?which one e bi?
RomanceRe: My Life Is Ruled By My Genotype. by lidbb2(m): 11:10am On Jul 25, 2008
@ princess k
i no mind make u introduce me to dem also.
wetin u talk?
RomanceRe: My Life Is Ruled By My Genotype. by lidbb2(m): 8:10am On Jul 25, 2008
@ poster,

ol boy,
na your cross u dey carry so.
no b only u be man wey get AS.
as u sabi already,the thing dey simple.
either u marry AS come risk sickler pickin,or
u throw bigger net for river catch fish wey be AA come live stress-free life.
the choice is yours.
RomanceRe: Your Friend's Girlfriend Makes Love Advance To You by lidbb2(m): 11:30am On Jul 23, 2008
@ poster,
if "she was my friends girl" wey u write 4 ur post mean say na ur friend ex-girlfriend,
then problem no dey. otherwise,e no good.
if na former girlfriend,make u relax,
nothing wrong,and nothing spoil either.
RomanceRe: Shall I Marry This Man? (Inter-Racial) by lidbb2(m): 8:17am On Jul 19, 2008
@ poster

its possible he wants to marry you because of the visa issue comming up.
his family may be in on it with him.
you've said he cheated on you in the past,and he is secretive about his phones.
MY SIXTH SENSE IS TELLING ME YOU ARE JUST BEING USED TO GET A VISA AND YOU WILL BE TOSSED OFF RUTHLESSLY AT THE END OF THE DAY.
i really dont think he loves you.He just wants the citizenship.
let he him screw you if you want,but dont let him screw you over.
a word is enough for the wise.
the decision is yours, all we can do is to give our advise and opinion.
RomanceRe: Why Does Having A Man A Very Big Achievement For Women by lidbb2(m): 8:08am On Jul 19, 2008
@ poster

the awnser is simple.
na big acheivement for women becos everywoman dey on the lookout for a man.
Its a life purpose for them.
make u no let anyone deceive you.
RomanceRe: Set-up Case! by lidbb2(m): 8:00am On Jul 19, 2008
d reason she mention your name simple.
SHE WANT YOU.na you no gree wake up.
infact,e be like say she wan make u fxxk am.
all that accusation na open code for you since u no respond to secret code wey go don dey send since.
make you kuku ask am out proper.
afterall,she don accuse you say you ask am out,even stand by her word even though she no get evidence.
ask am out so u no go feel bad about the accusation again.
no surprise if she say yes o.
RomanceRe: Am A Boy Of 23, But Am Inlove With A Woman Of 38, I Love What Should I Do? by lidbb2(m): 7:49am On Jul 19, 2008
@ poster

no do anything.
as young ladies plenty reach,na your big aunty mates you dey follow.u be champion.
you don dey chop your "papa meat" already.
NA YOU BIKO!!!
now wey you dey chop 38 year old meat,make you upgrade to 50 begin chop your mama mate,
then upgrage again go 70 begin chop your grandmama mate.
RomanceRe: How Will You Know by lidbb2(m): 11:12am On Jul 15, 2008
ladies can b very deceitful.Better pray to God for Gudiance,

1 2 3 4 5 6 (of 6 pages)