Crime › Re: SARS Shoots Ram Seller Dead At A Market In Kogi (Graphic Photos) by LilSmith55(m): 8:20pm On Mar 13, 2018 |
I dey vex  |
Politics › Re: Elizabeth Mary Shuluwa Criticized President Buhari During His Visit To Benue by LilSmith55(m): 8:19pm On Mar 13, 2018 |
Wetin dey pain me be say, baba no undstnd wetin d woman dey talk, baba no undstnd english |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Watford (3 - 0) On 11th March 2018 by LilSmith55(m): 2:43pm On Mar 11, 2018 |
Holysucker: Abeg oo arsenal I need una to score 2 goals for d sake of my ticket.and need 2 goals too from juventus..if e enta 25k don be my own b dat..abeg oo. na small money but i need am badly. I don enter prayer room for ya ticket....... If u don win am no forget me oooooo |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Watford (3 - 0) On 11th March 2018 by LilSmith55(m): 2:05pm On Mar 11, 2018 |
hablink: Awon loser oshi Them fit loose against Kano Pillars self... That team ehn..... Need serious night vigil |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Watford (3 - 0) On 11th March 2018 by LilSmith55(m): 2:02pm On Mar 11, 2018 |
hablink: no they still won't AFC Bournemouth Kai.... Na so u hate Arsenal reach No worry na them go soon rename Arsenal to Aaaarsenal.... Make we see team wey go first top table nxt season |
Agriculture › Re: A Farmer Proudly Displays His Harvest And Yam Barn by LilSmith55(m): 1:33pm On Mar 10, 2018 |
Omo.... See money |
Sports › Re: Crystal Palace To Win Manchester United tonight My Prophecy Prediction by LilSmith55(m): 6:18pm On Mar 05, 2018 |
Okay na |
Politics › Re: Idris Abolaji Ajimobi Turbaned As Dangatan Kano (Photos) by LilSmith55(m): 6:16pm On Mar 05, 2018 |
Make he jst Nne d gal well well |
Celebrities › Re: Huge Live Python Caught In Our Farm Today (photos) by LilSmith55(m): 6:07pm On Mar 05, 2018 |
Seriously e resemble that one wey swallow 36m |
Celebrities › Re: D'banj, Kate Henshaw, Gbenro Ajibade, Beverly Osu At 2018 Lagos City Marathon by LilSmith55(m): 4:20pm On Feb 10, 2018 |
... |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Watford Vs Chelsea (4 - 1) On 5th February 2018 by LilSmith55(m): 12:25am On Feb 06, 2018 |
mikron: how are they better than united? tell me o im listening, in trophy wise or players, or where they are on the epl table or what? pls enlighten me? They are better than Man U by far In Losing |
Travel › Re: Which State In Nigeria Is Best For You? This Will Help You Decide by LilSmith55(m): 3:49pm On Feb 04, 2018 |
dingbang: I will just settle in ibadan Ur head dey dere... |
Business › Re: Work-From-Home Jobs You Can Start In 2018 by LilSmith55(m): 8:05pm On Feb 01, 2018 |
doctorkush: How many times una go post this thing Me self don dey tire for d post |
Romance › Re: My Story On How I Got Disvirgined by LilSmith55(m): 4:17pm On Feb 01, 2018 |
La Click La Shiit Fowl |
Sports › Re: Morocco Vs Nigeria: CHAN 2018 Finals - 4 - 0 (Full-Time) by LilSmith55(m): 8:46am On Feb 01, 2018 |
We gonna win this |
Celebrities › Re: Davido Signs Zlatan Ibile, As Olamide Reacts (Photo) by LilSmith55(m): 9:24am On Jan 24, 2018 |
I remember that time wen dis guy win that small Airtel Picanto car, abi no be that Mapoly guy be dis |
Travel › Re: Illegal Foreigners In A Truck Arrested In Abuja (Photos) by LilSmith55(m): 4:16am On Jan 20, 2018 |
Them full Lagos die, after 1year now. Dem self go dey claim Nigeria.... |
Gaming › Re: I Need Help With Football Manager 13 Or 14 Crack With Required File by LilSmith55(op): 3:11pm On Jan 17, 2018 |
NwaChibuzor13: I have 14 ,15 and 16. How much are you willing to pay? How much u wan sell |
Celebrities › Re: Genevieve Nnaji's Name Removed From Avengers: Infinity War's Cast by LilSmith55(m): 1:43am On Jan 16, 2018 |
Make dem put my name joooor |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: FA Cup: Nottingham Forest Vs Arsenal (4 - 2) On 7th January 2018 by LilSmith55(m): 6:55pm On Jan 07, 2018 |
NubiLove: let's see if aresnal can bounce back. Wheen dem no be dat Nokia game "Bounce" |
Crime › Re: Fulani Herdsmen Finally Reveal Why They Attacked Benue Communities by LilSmith55(m): 9:18am On Jan 07, 2018 |
|
Christianity Etc › Re: Unauthorised Publishing Of "Open Heavens Devotional" Is Illegal - RCCG by LilSmith55(m): 8:59am On Jan 07, 2018 |
|
Christianity Etc › Re: Church Using POS To Collect Tithes And Offerings. Right Or Wrong? (Picture) by LilSmith55(m): 8:05am On Jan 07, 2018 |
This on na real wa ooooo |
Travel › Re: Speeding Bus Crashes Into A Betting Shop, Destroys Everything Inside. Photos by LilSmith55(m): 7:41pm On Jan 06, 2018 |
|
Politics › Re: Willie Obiano Bags Chieftaincy Title In Aguleri (Photos) by LilSmith55(m): 7:38pm On Jan 06, 2018 |
Everybody jst dey bag chieftancy title.... How dem take dey bag am, me self need one na |
Health › Re: Healthy Masturbation For Men by LilSmith55(m): 6:23pm On Jan 06, 2018 |
Yinmu |
Celebrities › Re: Phyno Meets His Doppelganger In Imo by LilSmith55(m): 6:20pm On Jan 06, 2018 |
Which one of dem com be phyno |
Fashion › Re: Pls I Need Ans Frm Skin Expert Cos My Skin Crowded With Blackspot Frm Funbact A by LilSmith55(m): 6:18pm On Jan 06, 2018 |
U wan bleach, u for ask for advice from bobrisky |
Politics › Re: 12 Things Buhari Must Do In 2018 - Daily Trust by LilSmith55(m): 11:20am On Jan 06, 2018 |
No need to do anytn... d 1 wey him do don dey okay like dat |
Travel › Re: What Should I Do If I Am In A Plane That Is About To Crash In Minutes? by LilSmith55(m): 11:03am On Jan 06, 2018 |
... |
Webmasters › Re: Mark Zuckerberg Says His Goal For 2018 Is To ‘fix’ Facebook by LilSmith55(m): 7:32am On Jan 06, 2018 |
Fix what exactly |
Gaming › I Need Help With Football Manager 13 Or 14 Crack With Required File by LilSmith55(op): 7:23am On Jan 06, 2018 |
Please I need help with Football Manager Crack either 13 or 14.. Cos it seems 15, 16 or 17 isn't working on my pc....
With all the pre-installed app and all |