Linpok's Posts
Nairaland Forum › Linpok's Profile › Linpok's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 17 18 19 20 21 22 23 24 25 (of 29 pages)
superflakie: I hail y'all, you guyz are having so much fun here.Weldone Ma ![]() |
where is Martha sef ..![]() |
dis got me LMAO ![]()
|
[quote author=Nadia_SA1]but I dd my dare joor[/quote]Haha! Ds geh iyaf plenti sense eh ![]() |
if u wana see al dos dem finer babes ehn,,,u hav to wait till midnyt cos dats wen dey usuali com out for meetin. ![]() |
Mcweber: Pls don't tell Me John didn't knack the akpako abi is he crazyNa so me reason am too o,bt sha no b evridai b sunday u knw ![]() |
Where is everyone oo ![]() ![]() |
[quote author=Nadia_SA1]marry her first u'll c for urslf[/quote] ![]() ![]() |
babe4chi: Lol! Tanxx dear..U welcome ![]() |
babe4chi: Me nd my twin sis(I'm d one on red dress)nice pic dear..4get al dos criticisin d pic,cos dey knw dat u nd ur twinny fine pass dem ![]() |
dumelo dumelo: Good morning everyone. ...dis is wat I call real woman,som1 who isn't ashamed of flauntin her God givin spices ...I qif u 11/10 jare....If u can beat dat den upload urz let's see. ![]() |
12month: if she no fine I suggest dey ban her for 1 weekSeconded.. dat gurl don scope evribodi finish |
![]() ![]() ![]() |
[quote author=Jekyll & Hyde][color=#000033]Njokusboy na rat?[/color] [/quote]![]() |
Harbosede02: hehehehehe,cherish,u no well oOya put ur picshure mak we see nau ![]() |
12month: see wahalaMehn I tire o! I hope say dat babe fine o,if not eh,,, I comment my reserve ![]() |
Make una post nau...post nd remove afta few mins |
Kslib: https://i246.photobucket.com/albums/gg88/elatadexico/2012/112012/conan-rofl.gifLol..nd dat got moi cracked up ![]() |
Idowuogbo: U see? Kslib,U see?Tnk ur star I didn't cal my uncle who's d boko head sef |
Idowuogbo: Lolzz.... I no go lie, I fear una. The rate wey everybody dey shout idowu yesterday, if dem kidnap me penre! My own do finish.Kidnapin beta sef,na dungeon me for lik mak dem capture u put,,,,..una leme stay til past 1 and stil no show. #TeamKidnapIdowo ![]() |
som gehs bad gan o...so afta stayin up til 1AM wit nuffin frm d babes online then..,til I comot na im una com upload abi..all of u haf fagbo.....God dey o ![]() |
Idowuogbo: Are u a learner?I am oo..Plz be my teacher nau .. |
am off fr nw jare..idowu iyaf disapoint me patapata
|
Idowuogbo: I no get phone I wan load joor! I want Samsung galaxyU can write a list,d onli reason u won't get is if it doesn't exist,so dnt wori..jez upload ![]() |
Whoever uploads first amongst u two,gets dis mtn 1500 frm me..no jokes |
iyaf put my own now o...ur turn Idowu ![]()
|
Mutaino7: IGBO TRADER WRITING WAEC EXAM: Ebuka told his Oga at the shop to please wait at the gate and pick him up after his WAEC Commerce exam at the Commercial Secondary School where he registered. He was given Commerce Exam question paper and the only question he could answer was question number 3 and it says: "Differentiate between a Warehouse and a Shop" (20marks). After much thinking he smiled and wrote his answer as fast as he could: Warehouse is at Ojota while Shop is at Alaba market. Then he submitted his paper and went to meet his Oga at the gate: OGA: Ebuka, how far? How e be? EBUKA: E dey so simple Oga. Question number three say make we differentiate between a warehouse & a shop. OGA: Ehen- ehen...Wet in U come write? EBUKA: hmmm. I write say "warehouse dey for Ojota & shop dey for Alaba. OGA: So na the only thing wey U write be dat? EBUKA: Yes Oga. OGA: Chinekemee!!! U dey craze? Common go back & put the phone numbers & our complete address. silly boy! Na so dem take dey get customers.....;DLMAO ![]() |
Vickii Ro: A one liner?Lol..NVM..just upload ur pics let's see ![]() |
Vickii Ro: Whasup!me..cos u dropd a *one liner* and left |
Affable0709: hehehe my boss, you're not far from the truth. She really doesn't know how to express it. Omo you na psychologist ooo. I don tehh you two times now.Just b patient..u go soon chop belle wise ![]() |
2chainzz: where is vicki....ur ma crushCheck her profile..Iyaf giv up ![]() |
iyatrustee: Make I post my own?Oya nau..free pass ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 17 18 19 20 21 22 23 24 25 (of 29 pages)

..


[/quote]
,go sabo if u knw d place,go buy cow,i hear sey cow liver gud wella!u fit use am