Linpok's Posts
Nairaland Forum › Linpok's Profile › Linpok's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 14 15 16 17 18 19 20 21 22 (of 29 pages)
abeg Flavour deserves all he got if not more sef,but I tot I'd see a P-Square in there or m I missing somfin ![]() |
12month: washMusa! R u talkin 2 ur oga lik dat,,inshort u Fired ![]() |
Mondisweets: post ur pic let me assess uhaha!! My pic is too expensive to b posted here,bt as my inlaw to be,I will send it to u thru DHL ![]() |
Tinkybabe: yea,I know I've got a cute smileu r ok dear..nice pic ![]() |
Mondisweets: so my baby is the one who doesnt deserve a young fresh manhehehe! M more dan young 4 ur baby,,I neva even reach tokunbo level sef.. |
nyere84: Senator Yerima.lol...do u knw hw old I am ....besides moni no b problem![]() |
Mondisweets: for ur son or wat?LMaO..for me ofcos since u alreadi taken ![]() |
12month: ^^ the internet slap ![]() ![]() ![]() |
Mondisweets:yexo!! ..I dey com fr bride price very soon oo![]() |
nyere84: I will slap the hell out of you, if u dnt mind ur bizness.choi!!!! I alreadi said sorry nau..itaf do nau,,ejor! ![]() |
nyere84: I will slap the hell out of you, if u dnt mind ur bizness.oya kpele o! No vex Ma ...upload as many as NL server permits |
Mondisweets: My little heartbreakerso u get pickin ,,GOd is wondaful o![]() |
sexkillz:No Tag at all ni baba SexkillZ ,,,,abi mak we start to upload pics too?![]() |
Affable0709: ow my dear. I've been anticipating your comment. I missed you when you left. I'm glad for everything. Thanks.baba o! I dey suspect say dat *Jovanna* na Bec frm d way una dey relate. ![]() I hope I guessed ryt o ![]() |
360prince: .Lol!!! ...u for tell emeka say u wan enta set nau ,since u say d babe no b e own real gf....dat vex wey u use enta Miss grace,I tink say u for vex pursue Uduak comot den bleep Miss grace ooo ...![]() ![]() |
[quote author=deejay_harry1] .. defo..[/quote]Ok bro![]() |
[quote author=deejay_harry1]an orange colored drink, tht looks much like fantha, mirinda or old goldspot... its an energy giving drink..and tastes sugary.. tho no alcohol.. [/quote]R u sure its an "Energy drink"?![]() |
superflakie: Okay... Good oneYeah!! So wich do u wana go fr T or D ![]() |
leavestory: na u build the server?Wat if e com b guy lik u,,,, |
Dis Miss Grace,wetin she wan use al d CD do sef,,,abi she dey play away match ....U to dey fuckup..Emeka na confam guy dan u jurr![]() ![]() |
superflakie: Have you ever had a friend with benefit? If yes, do you prefer that to being in a normal relationship. ![]() ...I hav neva had such,buh was close 2 havin one buh it didn't hapn tho![]() ![]() |
12month: post ur naked pics la.. nobody go talk joorEhh!! Abeg oo..u wan mak d server crash ni..NooOoo ![]() |
nyere84: Lorreta, pls, weneva u decide to create a thread of unclad pics of nl babes..., just let me knw.wat is dis one sayin ,,,,wat an eyesore@ur DP.....I bet if u a gurl cos no reasonable babe wuld say such..#SMH |
The rock5555: Thanks manno yawa ![]() |
superflakie: Rme 1150 lolLol! Ok.. T ![]() |
Mondisweets: she is sort of pretty, you can manageU weeqed o ![]() ![]() |
superflakie: I love this... I have bought a couple of expensive tinz for myself like wristwatch, gold, hair and phone..Lmao...u mean 1,150 or 115,000? ![]() |
lorretta u: Another sexxy bae in the houseOboy! So na dis tin com kill d high hopes of me seein som pretty faces as I login dis aftenoon ....lorreta abeg comot dis Ashi-Boy bfr u colect an E-slap frm me,cos I go forget say we b twin o![]() ![]() |
superflakie: Definite truth.Ok! Wats d most expensive thing u'v eva bought nd worth?!,,no lies o ![]() |
had d same problem in june dis year and "SNIPER" did d magic..spray everi corner in d room and stay away for about 2-3days den "air" the room. |
Happy Birthday o! I go chop todai tire..dancin *Via Orlando* ![]() |
lorretta u: Hiandnt mind em o..na som bad belle's discourage d rest frm postin dia pishures again..anyhow I fink u shld change d Title of d thread,wah do fink? ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 14 15 16 17 18 19 20 21 22 (of 29 pages)





....besides moni no b problem
.