Linpok's Posts
Nairaland Forum › Linpok's Profile › Linpok's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 (of 29 pages)
Am currently using the ThinkPad W550....been usin it since 2010...only battery is wat I've replaced so far,buh aside dat,dia PC's r very efficient.i intend upgradin come next year hopefuli. |
Fynestboi: uyi would keep seat for me am going by 5:30, 6.Let him keep for two abeg |
Fynestboi: me am nt there yet, where are coming from?Ajah...Wen will u get there? |
Uyi nd Fynest plz u ppl shld kip space for me...drop ur numbrz leme buzz u guys once I reach...I dey road |
Uyi Iredia: Already there.Abeg kip sit fr me o...am on my way already....puliZ ![]() |
Don't bother asking. ![]() |
ROCK!!!!!! DiS my man no dey see anytin wey dey under waka pass ![]() |
360prince: . Lin my best guy you suppose understand na, since when i get this accident body come be lik firewood.Oh!!!!! I don forget....how ur body my main man? |
its more or less like a 2-way traffic..either of the two means a different thing to different people.. ItS All About Choice. |
Prince! Prince!! Prince!!! How many times I call u? So na once u update since page 43 wey I stop? |
THe Great Iroko has finally fallen.what a life well spent, Rest In Peace Madiba. |
Lmao!!!!! See wetIn moni don cause *in iyanya's voice* ![]() ![]() |
Following..... |
![]() how many away goals will u score dis boy,u no dey tire![]() ![]() |
Sexy Sapphire: Rock wia av u gone to, since mornin wey u don go chop dogmeat, e neva do u abi. Our clients ar waitin ooo. |
That's the "Never Give Up" spirit.THank God he surviveD. |
francababy: I cannot believe that guys will sleep with those rough looking, unkempt girls you find in brothels. Seriously what fun is it to sleep with a girl that has had sex with like 10 guys before you that day? I created this topic because I was driving home now and passed Obalende. Come and see them.. Chai#LMAO! So u knw dat place too ![]() I rememba one Ashi pulling my shirt to come bleep her when I stoppd to get suya around dat area earlier dis yr |
360prince: . Respon to treatment ke?Lol! Abeg take ur treatment serious o! Cos na X-mas period b dis o! ![]() |
just saw an angel vieWing d thREaD....com nd say hi to me bfr I vex o@T......... ![]() |
360prince: . Menn the bike i used damaged beyond recognition.Waoh!!!!!!! Dats serious o! Am soo sorry my man.. Get well soon. Hope u r respondin to treatment sha? |
lirusehn: hahahaha. So u took it serious. Oya sowie #mission achieved so am out..dude please respect urself abeg,its enof. ![]() |
360prince: . Lin.., i had an accident thats why i stopped up dating for sometimes now.Aww!!!! Am so sorry my man,,hope it isn't dah serious? |
The rock5555: I no blame u, i know say u na once a month u dey bleepD last tym I checkd,I tink I was a V ![]() ![]() ![]() |
Mehn!!!! See as THreaD don waka fast fast leave me.... Prince where u go since nau ![]() As I no see update na I'm I go on Rehab o ![]() SHa its good to b back. "BUT PLEASE IGNORE ALL THOSE HATERZ DEM,WHO ARE TRYNA DERAIL OR SHOULD I SAY SPOIL WAT U'VE LABOURED FOR" »IF YOU FEEL YOU ARE PERFECT,THEN TAKE YOUR "PERFECTION ELSEWHERE AS THIS FORUM IS A PLACE FOR LEARNING" AND IF YOU CAN'T STAND THIS THREAD THEN KINDLY CARRY YOUR LEGS AND BUZZ OFFFFF! Fire on PRINCE. ![]() |
The rock5555: Two in four days aint bad at all. Point of correction na three, including that other leszLoL!!! I won't add d LeS babe,cos her own is a devine visitation ![]() ![]() |





