Linpok's Posts
Nairaland Forum › Linpok's Profile › Linpok's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 16 17 18 19 20 21 22 23 24 (of 29 pages)
Idowuogbo: So wot u feeling like now? Special or wot? Dude, u excited.All The Above *in MAINO's voice* ![]() |
12month: where dat ID sef? throughout dis week Na every nite wen I go work u dey post pix...then delete it..haba... Oya post am tonite I dey waitNo mind am jare...I don get her pic sef |
superflakie: I'm at ur serviceHere it goes...... ![]() T or D |
[quote author=Lil'Barbie Boo]hey! that's my job[/quote]Na helep wey I helep u nau ![]() |
Viewing this topic: Biim, kuljoe4, Adeniyi A.(m), Lil'Barbie Boo(f), linpok(m), babe4chi(f), Seun(m), tony9k and 3 guest(s) oga Seun I hail o ... |
Idowuogbo: Lolz... E seriousfinali saw an up-close pic of u wit d helix piercing. ![]() |
The rock5555: Na wao, Prince still giving it hoooot. Kip it up man, abeg share me your brudah story link, i go like see him story.https://www.nairaland.com/1458760/little-tale |
Thanks for the wonderful story..now I want to ask u just three questions for now. 1: does bec wana com bak to you? 2: do u at all still feel anytin about her(even if na small)? 3: did u ever try to listen to her(not d ones u wrote o,I mean reali payin attention to wateva she had to say)? #Answer dis ones bfr I continue. ![]() |
[quote author=Lil'Barbie Boo]that wasnt d apology i was xpecting o[/quote]it was a little misundastandin shey..it af do nau,,abi wah do u xpect again Ma ![]() |
[quote author=Lil'Barbie Boo]go jor. Me dey vex for u.[/quote]wait o! We are both followin each other sef ...I gif uP |
[quote author=Lil'Barbie Boo]ur an immature foool. U no get sense? M trying to make things right and ur still building a castle of beef btwn u and I. Nt ur fault tho. This is what happens when Nairaland has no age restrictions. Abeg clear commot for road make I dey hail better pple.[/quote]*i laff in spanish* ..Well I could agree with you,but Then we'd both be wrong. |
![]() |
so am still bein quoted by this "thing" ..SMH,,Shock me by saying something intelligent. |
[quote author=Lil'Barbie Boo]hahahha.... Oga sharrap! Neva use onomatopoeia as an exclamatory remark. Instead u use wow!, jeez, gosh, omg, e.t.c. I dey even help u sef. If u go for job interview, and em bring dis kindda tin up and u kon answer like dat, na security guards go throw way u outside d company's gate. U neva can tell tomorrow o. Jst take my correction. Lean=Phuck[/quote]choi!!!! But its kinda sad watching you attempt to fit your entire vocabulary into a sentence. Please don't quote me again. |
[quote author=Lil'Barbie Boo]tah! See ur fish head. I sure say u check either google or dico for d correct spelling of that word. And btw wetin concern onomatopoeia for d statement wey u make? Oya lemme lecture u. U see, onomatopoeia is a figure of speech in literature. It is the use of words to imitate d sound connected or associated with the object it concerns. E.g: The bleating of a goat, tick-tock says the clock, e.t.c. So stop confusing d illitrates on this thread b4 them go say " I feel so onomatopoeia today". For their mind, them don speak one correct grammar[/quote]yeah right! I know what u talkin bout Miss Grammarian ,but in my own case I was actually talking from a different perspective(it was jez an exclamatory remark o ). want u to know that the word "onomatopoeia" means nothing more than the sound it makes. 'Boing,' for example, means nothing more than what it sounds like. It is only a sound effect. So please learn to get ur "facts" correctly next time before attacking..Gracias ![]() |
360prince: .Waoh!!!!! Two brothers writing on NL .....una dey gifted fr una famili ooo..Mak I just dey folow una two b dat nau ![]() ![]() |
Affable0709: ^^^Hehehe yeah jovi. I'm through. And, Except Linpok wants to take over from my problems.Hahaha! Wen my oga neva choP finish yet,,,I dey mad ni! ..... |
Affable0709: ^^^ errrm! My oga at the top. I go upload her pix only if you'd tell me how to remove it later.Oya upload and I go show u how to remove..e simple |
superflakie: Whew!! Lemme be your cheerleader yl I keep observing.Lol..oya plz be my guest ![]() |
Onomatopoeia!!!!!! this Thread iyaff dead patapata ...Just only two picshure since mornin ,,Am Shutting this Ish down tonight. |
Affable0709: hehehehe HER phone calls is worst sef. Than to add the physical toasters.oboy dat babe na die o! ![]() Oya put una pics mak we see la..u go comot am afta We dey wait fr d pics |
360prince: .waoh! wait ooo..r u both siblings? |
enough of all this chit chats nau ,,,,seems lik u all have forgotn d sole aim of dis threadMy VERDICT: I Will Close This Thread Today,If I Don't See Enough Pictures To Convince Me From Executing My Plan. ![]() |
Yusphull: Help me tell her Oooo...Lmao..She dey fear ![]() |
Savigne:#LMAO..see finishin ,,,,u r weeqed![]() , |
Savigne:U welcome ![]() |
Savigne: Hey everyone,thanx for ur comments...Now I knw y my cousin practically sleeps here.U look super cute in there ..nice pic |
I don read lik 5pages since I went to bed nd stil just onli one pic frm dat Savigne babe,,,all dis gurlz sef ....Oya am closing this Thread Today ![]() |
Hooo My God!!!!!!!!!!! In *pawpaw's voice* ..abeg mak ur update 2mao long ooo |
Affable0709: lmao. Babe you funny sha. True mallams dey rush her, even their landlord sef. As for your last question, i don't really think i got any strong feelings for her. The feelings is gone.Hahahaha!!! Dis one don pass oo..u mean even oga landlordii sef wan port enta Bec too? ![]() |
superflakie: I wish my dear but I don't think I can fit in "the extreme Dears and all"Y dnt u jez giv it a try dear |
[quote author=Nadia_SA1] [/quote]Badt mama![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 16 17 18 19 20 21 22 23 24 (of 29 pages)



...
...I gif uP
