Linpok's Posts
Nairaland Forum › Linpok's Profile › Linpok's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 15 16 17 18 19 20 21 22 23 (of 29 pages)
Affable0709: hehehehe wow nice one. But no need to do all this because bec is really full of regrets right now, and i have a strong feelings that she'd come today or tomorow to apologize. Though the get together will really depends on the way she apologizes, on this one, i wish her luck.lol! U ehh!!! Dis is wen u hav to forget pride oo....so u want her to do d whole reconciliation ....mehn guy forget am o..dnt behav lik a woman jurr..![]() |
360prince: . Their names plsOne of dem stil dey..shine ur eyeeess ![]() ![]() |
360prince: .Haha! Yes nau...mak I examine am well first ![]() ![]() |
360prince: .Haha! Ok siRe...I don see two of dem nw nw dey view d thread,, ..check dem out bfr dem run |
[size=20pt]dat *Lil'Barbie Boo* gurl don deactivate her account sha..SMH[/size] |
Jumizie13: wetin dey important about the picture? Both of una no wellhahaha!! *gets her bfr she leaves* ....oya com leme examine u properli![]() ![]() |
360prince: . Na true talk oh..hahahaha!! Na so nah ![]() ![]() |
Affable0709: yes she will. Always will.cool! My onli advice 4 u is to call her,then tell her how u had wanted d relatnship to hav blossomed bt d way she went around her own part in makin it work just didn't click(just rememba say u no call am to accuse her of d past o,just keep a calm face all thru),afta dat den yan am say u. Just calm am mak u tell am hw u see tinz,say u no want mak she dey see u as som1 wey no care o even tho say tinz no work out we'll btwn una..say u jsut wan clean ur name..afta u don yan am den ask am if she get anitin to talk on wetin u yan am..anitin wey she yan frm dat point go giv u either Red or Green light ..so u go fit fire frm der.. |
Oga PizzA abi na Chista,I hail o! ![]() ![]() |
Booty butt chic: no neverLMAO!!! Ask her for her's la. ![]() |
360prince: .hahaha! Som of dem go dey do self servicin now sef ![]() ![]() ![]() |
360prince: . My two legs de up..me sef folow throw salute o!b ,As I dey so my eyes dey red cos for update now...abeg com ginger us wit beta update dis mornin o ![]() |
Tabh put ur pic mak we see la ![]() ![]() |
360prince: Skelewu tings. Na like this i wan dress go church...See boss doin his ting...nice pishures SiRe ![]() ![]() |
360prince: . Linpok linpok linpokLol..u r welcome SiRe ![]() |
Affable0709: (1) yes she wants to come back.thank God u didn't lie o ...Another question! will she honour an invite if u sent for her through ur neighbour? |
Idowuogbo: Lmaaaao! Mission accomplished#IDOWU!!!! so u r this Paranoid ![]() ...u dey Fear say I go post ur Picshures ni..I tire for u o ![]() ![]() |
Dannyxy: come u put pic alarm? Nawa 2 u ohhaha! LWKMD!! No mind am..she set alarm because I been talk say I go upload 3 of her pics by 2AM..![]() ![]() |
see y'all by 2. ![]() |
ok! I won't put the pics again till later in d nyt(instructn frm my oga@d top)....Idowu u can rest now |
12month: guy rest matter. just discard the idea of uploading someone's pix against their consent. me sef I no one see againshe no object against am nau..me jez wana put den unfollow dis thread,,#GBAM ![]() |
Hardeluv: I sha hope he wnt bleep d senior ooo, kez av gat a feelin dah somfin z fishynawt! Nawt!! ![]() |
Idowuogbo: Hehehe... U no u do.... Liar! liar! Pants on fire...hmm....just got a PM beggin me not to upload d pics,,what do u guys think? |
12month: why all dis because of pix? @linpok I'll suggest u don't share her pix cos it seems she doesn't want it.I undastand ur point bro! Dats y am bein lenient postin "just" three outta d six,, ![]() |
Idowuogbo: Awww.... I'm botheredI wanted to post all six of dem bt I'l divide em into two |
Idowuogbo: I hia u... Santa came early.... I understand.Para.....don't be nau ![]() ![]() |
Idowuogbo: Again, I'm not surprised.lol....We Know..keep refreshing this page..loading....... . |
Idowuogbo: Wow, so u finally got hold of my pic, big Deal!!! Let d world know, shout it! Tell it all.lol! For does who havnt seen u,its a big "yes" but for me..Mbanuu ![]() ![]() |
Idowuogbo: Yearrite! I had dat pic up on nl way bck anyway.so I'm not surprised someone shared d pic.wait o! Its not onli a picture but picture(s)..u forgot d "S" ![]() |
12month: now dis is great...idowu for God sake Na ur pix remain oh#LMAO....guy 4get idowu..I go put her pics later at nyt today.. ![]() ![]() ![]() |
Booty butt chic: Here I coommee.....taking it down soonnice pic ![]() |
Idowuogbo: Hmmm....hehehehe!!!! Oops! I took u off balance..kpele![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 15 16 17 18 19 20 21 22 23 (of 29 pages)
....mehn guy forget am o..dnt behav lik a woman jurr..




I took u off balance..kpele