Livingwalker's Posts
Nairaland Forum › Livingwalker's Profile › Livingwalker's Posts
This mata is serious I can't Ooo.... at least which kind offence go warrant am na the babe self how will she feel see the guy begging her like that? ![]() |
livingstoneony:Like seriously you bear Livingstone ...just found my namesake I too bear same its cool just have a nice night |
priscaoge:Cool |
SexySapphire:I dey oo how your side? |
Once upon a time, girls loved guys with hairy chest... then it became a turn off. They say they want 6 packs.... Now they say they want beards... its very clear we are going back to the beginning of evolution at the end we will end up looking like chimpanzees before we would have a perfect look God help us Quote me and live long... |
UchihaMadara:Hahahaha Bros goodluck with her |
Deshannel:You too like better thing share ![]() |
Hmmm walks in with a frown ....Oga boss so you get this kind story for here na im you no inform your boy bah? ....no qualms sha I don relocate come now I no dey comot till this story finish .... Mama sexysapphire I see you jare .....anything for your boy My Boss king Phillip I dey your back Ritababe na everywhere I dey see you I like am oo clemzy I dey wait you oooo yemi baba I sight you oo Christar is kinda funny am addicted to all your stories your first story that yr brought me nairaland ..you are great broooo |
Unibenstudent:sorry no vex na me no read am well ...chai hunger wicked Ooo Bros I don dey see am now |
Unibenstudent:are you serious? you hate sex ![]() Unibenstudent:are you serious? you hate sex |
make my hand bend if I click that link waiting make you no type everything ..chai all this things link you ppl are sharing there is God oo |
Likes- care and attention Dislike- Nagging and too much expectations nobi stingy na common sense |
MrsBreezy:no vex na ....na joke I dey ooo your opinion make sense |
MrsBreezy:nice security kor? boyfriend protection alert button |
Hmmm I believe in a relationship understanding is profitable to express ..I know every relationship deals with a lot of likes and some torrolates dislike while some deal with it straight so in your own opinion wat are your likes in your relationship and wat are your dislikes its an open forum earn your views |
Chai ibo girls dey try sha some are very good in cooking while some if just see there food you go share Grace ...but as for me when it coming cooking ministry chai Calabar women are fully anointed they have so many arc bishops that can turn mama put ministry into something else I give them twale ..but all the same na my mama food sweet pass |
Seun ..close this thread na ......I use God beg you |
Finally am here ooo ..busy days for a while now Good morning ppl Oga T-dan all this suspense you're sharing there is God oo ....My Big Bros King Philip I see you sha I dugbe for you |
Interesting..... missberry can I buy you orijin? |
Let's begin.....grabs sit |
How can you say delta is cunning and funny and like pidgin? wats that ....Bros abeg change that thing I don't think you've been to delta |
Bros that case be as e get ooo Guy I have to consult the gods on this one chai finally am bk the gods suggest marry second wife ![]() |
Idowuogbo: see as I dey laff your foolish brain ....always typing senselessly with those leprosy hands of yours....you are crazy jor its in the blood |
missberrypop5:yea BT free flow dey catch attention sharp sharp ![]() |
Idowuogbo:I having been searching for the root course of your problem ..I just discovered that you visit Joke section a lot and believe all your posts here are jokes right? or you among those who do watch #telemodo .. sister obviously your mental case has escalated beyond measurable you're sick . I have been reading your post .all senseless mtchewww I pity who will marry your insanity |
Nairalanders ...chai its only in nairaland ppl will advice on what dey wouldn't do if it were them ..if there is something you can't take from a man its pride we are born with it ...don't blame your guy wen he begins to put up some pride attitude its there Just bear with him and talk things through that's what a woman does not kicking the guy out and suggesting seperation or divorce... Op be wise |

