Loadedvibes's Posts
Nairaland Forum › Loadedvibes's Profile › Loadedvibes's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 119 120 121 122 123 124 125 126 (of 126 pages)
It is called icloud. And it would cost u atleast 20k to remove it. Welcome to the club ;DIt is called icloud. And it would cost u atleast 20k to remove it. Welcome to the club |
Ghen ghen ghen. Na so person fit take land jail cos of 16k o. Side by side allison |
Wetin be all dis? |
Lol. D tin be no funny. But una comments crack me up lol. Hahhahahahahahha |
Na only cup wey don full dem dey put water for this life |
Bump |
U go sell for 3k ? And am in benin |
Fghjk |
Ghj |
25k daze kid. i dey come ma collect ya number |
35k benin. |
First of all make igbo people go sitdown. We no need their advice here. Then make this buhari government do something all we dey hear dis days na either probe this probe dat or travel here and there |
Abeg before you start to blog for nigeria you no see am say na so every thing be mtcheew. No dey complain. Those fore mentioned things are constants the real problem facing the nigeria blogosphere is joblessness. Person finish school no work den he hear about linda ikeji him too wan join blog Wetin be dat ? Ma help una answer JOBLESSNESS |
All of una before me dey craze. Una no sabi advice una think say na abroad we dey here or una think say this na fairytale wey una dey talk say follow ur dreams. Now lemme advice you d africa style. Bros wey wan leave him job for music u dey craze u no how many jobless musicians they lagos wey dey find ur job. Nothing like follow ur dreams for real life. Leave dream for dream land na who see were sleep well dey dream o. But if u still say u wan leave d job sha. Abeg tell me d company I get person wey go like replace u, him don dey find work since Now I don talk. Who get ear make e hear abi who get eye make e read |
ok |
Ok |
Na story u dey find |
so you guys found love on my thread . ok it is enough unless una get way to give more votes na here una love end |
please vote for my friend on fb by liking her pic and the page https://www.facebook.com/1437816633194017/photos/a.1437875113188169.1073741827.1437816633194017/1446466138995733/
|
Sassybae:bae no vex. thanks for your voting. you rock |
starlingslimnet:the organizers upload only four pics a day and collate the result once it is midnight. so those other girls you saw anyvotes dey get today does count only the last uploaded four contestant. but note youhave to like the page and the pic for it to count |
starlingslimnet:bros why you stingy with vote like dis na |
jackyraw09:here is her pic without a makeup on. please judge
|
naijaboiy:thanks your vote is needed. not her manager |
starlingslimnet:bros go vote joor |
naijaboiy:exactly that was her. please vote her. |
oseod:https://www.facebook.com/1437816633194017/photos/a.1437875113188169.1073741827.1437816633194017/1446466138995733/ |
Face of Uniben is an ongoing competition in Uniben and she Mercy Omanjie requires your vote on facebook to win this round. it is very easy to vote simply follow the link below and like the pic also like the page so that your vote will count please click link below https://goo. gl/BH8imN https://www.facebook.com/1437816633194017/photos/a.1437875113188169.1073741827.1437816633194017/1446466138995733/
|
liberty300:Bros no vex but you mumu sha. Wetin concern benue and Edo state Go school u say biro 2 heavy u prefer to dey type spoil for NL see ur life |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 119 120 121 122 123 124 125 126 (of 126 pages)
