Jokes Etc › Re: Jokers Party by Lolabbey: 12:34pm On Apr 09, 2009 |
we cant aford u run away wth our mony |
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by Lolabbey: 12:33pm On Apr 09, 2009 |
trust dem,dey are gud men of God.u sure sey u get mony at all 4 pocket |
Jokes Etc › Re: Y Una Ban Banke? by Lolabbey(op): 12:29pm On Apr 09, 2009 |
yeah,it was really fun coddling ,handling,caresiing u and doing d likes |
Jokes Etc › Re: Jokers Party by Lolabbey: 12:25pm On Apr 09, 2009 |
b4 i left 4 sch,i had raised d issue bt seems most were not intrstd. now i tink we hav much intrstd pple. frst tin frst who and who are intrstd?frm dere we can map out strategy and plan ahead  |
Jokes Etc › Re: Y Una Ban Banke? by Lolabbey(op): 12:22pm On Apr 09, 2009 |
u'r welcome dude |
Jokes Etc › Re: PAY YOUR NAIRALAND BILLS!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!! by Lolabbey: 12:20pm On Apr 09, 2009 |
dat u'r guilty of all, swty am not surprisd  |
Jokes Etc › Re: Jokers Party by Lolabbey: 12:19pm On Apr 09, 2009 |
lolabey and co  |
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by Lolabbey: 12:17pm On Apr 09, 2009 |
how much u don donate |
Jokes Etc › Re: Y Una Ban Banke? by Lolabbey(op): 12:16pm On Apr 09, 2009 |
thank u oo my sis. studio whre u hide ur shameful face  |
Jokes Etc › Re: Na By Force To Marry ? by Lolabbey: 12:12pm On Apr 09, 2009 |
too bad,i beta stop anoda bike shouts loud okada okada okada  |
Jokes Etc › Re: New Japanese Magazine by Lolabbey: 12:11pm On Apr 09, 2009 |
wetin dey hapen |
Jokes Etc › Re: Y Una Ban Banke? by Lolabbey(op): 12:07pm On Apr 09, 2009 |
hmmm ono na wah oooo |
Jokes Etc › Re: Na By Force To Marry ? by Lolabbey: 12:05pm On Apr 09, 2009 |
babafuff carry on |
Jokes Etc › Re: PAY YOUR NAIRALAND BILLS!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!! by Lolabbey: 12:02pm On Apr 09, 2009 |
i did all  |
Jokes Etc › Re: Lol by Lolabbey: 11:37am On Apr 09, 2009 |
kpele ti eeeee |
Jokes Etc › Re: We Are Rebranding The Joke Section. by Lolabbey: 11:35am On Apr 09, 2009 |
God go soon catch ona |
Jokes Etc › Re: What Is The Big Deal In Joke's : Drop By And Make Us Laugh. by Lolabbey: 11:33am On Apr 09, 2009 |
wteva |
Jokes Etc › Re: First Time by Lolabbey: 11:32am On Apr 09, 2009 |
polygamist |
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by Lolabbey: 11:30am On Apr 09, 2009 |
not seen u dr b4.sop lying and say astagfirulah  |
Jokes Etc › Re: Na By Force To Marry ? by Lolabbey: 11:29am On Apr 09, 2009 |
i gt tired of readin dis many years ago  |
Jokes Etc › Re: Sister Deborah!!! by Lolabbey: 11:26am On Apr 09, 2009 |
u beta do |
Jokes Etc › Re: Y Una Ban Banke? by Lolabbey(op): 11:25am On Apr 09, 2009 |
meant what |
Jokes Etc › Re: A Very Good Yoke! by Lolabbey: 11:21am On Apr 09, 2009 |
let me confrm frm d nurse |
Jokes Etc › Re: Y Una Ban Banke? by Lolabbey(op): 11:17am On Apr 09, 2009 |
|
Jokes Etc › Re: First Time by Lolabbey: 11:07am On Apr 09, 2009 |
ur mind no dey at peace ova d gal? |
Jokes Etc › Y Una Ban Banke? by Lolabbey(op): 11:03am On Apr 09, 2009 |
Dani and co, pls com 4wrd and xplain ursefs one after d oda ,reasons behind banke's ban. Banke no allow me sleep ,he kept on calling names of all nrlndrs such as blis,rom,gab,clem,ben,sylve,studio,tyty and d likes. Abeg do somtin abt dis ,i cant aford 2 be a wido at dis age  Dani if u dnt reverse dis in d next 30mins ,then consider ursef missing. I only hope dis threat works out  |
Jokes Etc › Re: A Nigerian Chats With God by Lolabbey: 10:58am On Apr 09, 2009 |
:p |
Jokes Etc › Re: Crack Ya Ribs Guys And Gals. Uhuhuhuhuhuhuhuhuhuhuh by Lolabbey: 10:46am On Apr 09, 2009 |
Go to room 11, but be very quiet as you pass room 8." The man says, "I can understand there being different rooms for different religions, but why must I be quiet when I pass room 8?" St. Peter tells him, "Well the Jehovah's Witnesses are in room 8, and they think they're the only ones here. buhahahqhaahhahhahahahaha  |
Jokes Etc › Re: Romade And The Earthworm by Lolabbey: 10:42am On Apr 09, 2009 |
ben |
Jokes Etc › Re: Housa Man Visited A Yoruba Prostitute In Kano by Lolabbey: 10:41am On Apr 09, 2009 |
no comment  |
Jokes Etc › Re: No Wonder Teachers Go "crazy" With Children by Lolabbey: 10:39am On Apr 09, 2009 |
ayangbas plenty 4 dia |
Jokes Etc › Re: Policeman And Doctors by Lolabbey: 10:38am On Apr 09, 2009 |
na shame no dey catch am |