₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,328,079 members, 8,433,988 topics. Date: Friday, 26 June 2026 at 03:47 AM

Toggle theme

Lolabbey's Posts

Nairaland ForumLolabbey's ProfileLolabbey's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 147 148 149 150 151 152 153 154 155 (of 339 pages)

Jokes EtcRe: Breaking News by Lolabbey: 2:26pm On Apr 08, 2009
ehhmm,hnnn,clears throat bro banke ,howmuch hav we made 2day? pls no stealing of God's mony
Jokes EtcRe: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by Lolabbey: 2:24pm On Apr 08, 2009
modificatn in progress
TravelRe: REASONS FOR NIGERIANS TO STAY IN NIGERIA AND ARE WE REALLY GOOD PEOPLE? by Lolabbey: 2:22pm On Apr 08, 2009
we wldnt av had much reasons trvling out if not 4 d poor mgt of nig funds by our leaders.if Nig is gud Nigerians will stay
Jokes EtcRe: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by Lolabbey: 2:14pm On Apr 08, 2009
comot 4 road jorh
Jokes EtcRe: Who Kidnapped It!1 by Lolabbey: 2:12pm On Apr 08, 2009
e get savings flenty clumsy notin do u jare
Jokes EtcRe: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by Lolabbey: 2:11pm On Apr 08, 2009
na statemnt
Jokes EtcRe: Breaking News by Lolabbey: 2:09pm On Apr 08, 2009
yeah,brethren,d lord is doing wonders
Jokes EtcRe: Romade The Chain Smoker- Joke by Lolabbey: 2:08pm On Apr 08, 2009
gerrout
Jokes EtcRe: A Bad Day? by Lolabbey: 2:07pm On Apr 08, 2009
no wonda all ur customers no gree buy weed frm u again
Jokes EtcRe: Clemcykul! I Love You! by Lolabbey: 2:07pm On Apr 08, 2009
is d time of d day bah?
Jokes EtcRe: No Joke---preaching time by Lolabbey(op): 2:05pm On Apr 08, 2009
how are u feeling now?learnt brick fell on ur head  lola prays fervently

shola na wetin i do again
Jokes EtcRe: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by Lolabbey: 2:05pm On Apr 08, 2009
body dey inside cloth
Jokes EtcRe: Breaking News by Lolabbey: 2:02pm On Apr 08, 2009
prai prai prai praise d lord
Jokes EtcRe: Find Ur Location by Lolabbey: 1:37pm On Apr 08, 2009
sharrap ojare,d sermon is stil on
Jokes EtcRe: We Are Rebranding The Joke Section. by Lolabbey: 1:35pm On Apr 08, 2009
na dat wan mak u use d whole mouth laff
Jokes EtcRe: Who Kidnapped It!1 by Lolabbey: 1:32pm On Apr 08, 2009
d nums no tap jare
Jokes EtcRe: First Time by Lolabbey: 1:30pm On Apr 08, 2009
meet u dere
Jokes EtcRe: Find Ur Location by Lolabbey: 1:30pm On Apr 08, 2009
we wait 4 answer
Jokes EtcRe: Humorous Quotations by Lolabbey: 1:28pm On Apr 08, 2009
he dares not
Jokes EtcRe: Breaking News by Lolabbey: 1:27pm On Apr 08, 2009
very much alrite
Jokes EtcRe: No Joke---preaching time by Lolabbey(op): 1:25pm On Apr 08, 2009
i saw u romancing anoda man's wife, rmbr God forbids dat
Jokes EtcRe: Policeman And Doctors by Lolabbey: 1:22pm On Apr 08, 2009
just passing by
Jokes EtcRe: No Joke---preaching time by Lolabbey(op): 1:21pm On Apr 08, 2009
impersonator,


spen,cont wth thy testimony
Jokes EtcRe: Clem! Clem! by Lolabbey: 1:19pm On Apr 08, 2009
too bad
Jokes EtcRe: Find Ur Location by Lolabbey: 1:17pm On Apr 08, 2009
u no apy sey fin grl dey wink 4 u
Jokes EtcRe: No Joke---preaching time by Lolabbey(op): 1:17pm On Apr 08, 2009
na d same tin wey get sperm dem dey sperm, no d devil is at wok,its not intentional my dear congregati :Don
Jokes EtcRe: No Joke---preaching time by Lolabbey(op): 1:11pm On Apr 08, 2009
share it wth us bro
Jokes EtcRe: Find Ur Location by Lolabbey: 1:11pm On Apr 08, 2009
grama gramar gramar no be sucess cheesy
Jokes EtcRe: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by Lolabbey: 1:05pm On Apr 08, 2009
alaba is da bomb
Jokes EtcRe: No Joke---preaching time by Lolabbey(op): 1:03pm On Apr 08, 2009
spen,am d oficiating minister,do u av any testimonies? cheesy
Jokes EtcRe: Housa Man Visited A Yoruba Prostitute In Kano by Lolabbey: 1:03pm On Apr 08, 2009
how body

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 147 148 149 150 151 152 153 154 155 (of 339 pages)