Jokes Etc › Re: Nigerian Thieves! by Lolabbey(op): 3:53pm On Mar 06, 2009 |
my frnd,just do d cleaning and dnt complain |
Jokes Etc › Re: Lol by Lolabbey: 3:48pm On Mar 06, 2009 |
baptism in progress |
Jokes Etc › Re: Joke Section: - Chat Thread by Lolabbey: 3:46pm On Mar 06, 2009 |
since him giv romade bounce cheque and made rom sacked ,dem don dey look 4 ram tay |
Jokes Etc › Re: Nigerian Thieves! by Lolabbey(op): 3:42pm On Mar 06, 2009 |
wonderful
dats all i xpcted of u.
and u mak sure u clean d toilet well |
Jokes Etc › Re: Joke Section: - Chat Thread by Lolabbey: 3:40pm On Mar 06, 2009 |
so T boss is an ex convicts |
Jokes Etc › Re: Nigerian Thieves! by Lolabbey(op): 3:38pm On Mar 06, 2009 |
OMG
i dnt hav tim 4 alln dese shit.
pass ur judgmnt and let guy knw his fate |
Nairaland General › Re: Y Do Naija Gurlz Always Say Yelz Instead Of Yes by Lolabbey: 3:32pm On Mar 06, 2009 |
buhahahahahahahaha  yelz,ohhh sorry i meant yez |
Jokes Etc › Re: Nigerian Thieves! by Lolabbey(op): 3:27pm On Mar 06, 2009 |
na d break get fault |
Jokes Etc › Re: Joke Section: - Chat Thread by Lolabbey: 3:19pm On Mar 06, 2009 |
boss mak sure u fulfil ur promis 2 alimah |
Jokes Etc › Re: Nigerian Thieves! by Lolabbey(op): 3:16pm On Mar 06, 2009 |
not to worry she will do just dat |
Jokes Etc › Re: First Time by Lolabbey: 3:15pm On Mar 06, 2009 |
sebi sebi---------- sing along wth me |
Jokes Etc › Re: Lol by Lolabbey: 3:13pm On Mar 06, 2009 |
who follow u talk |
Jokes Etc › Re: Jokes Section: Best of Funny Pictures; Post Yours by Lolabbey: 3:11pm On Mar 06, 2009 |
no ogi and akara ,d guy na pako,hm no dey drink custard |
Jokes Etc › Re: Nigerian Thieves! by Lolabbey(op): 3:08pm On Mar 06, 2009 |
then give it quick and dnt waste time |
Jokes Etc › Re: Joke Section: - Chat Thread by Lolabbey: 3:05pm On Mar 06, 2009 |
diamond,abeg how u take dey rmbr ur user i.d |
Jokes Etc › Re: Lawyer's Son by Lolabbey: 3:03pm On Mar 06, 2009 |
hmm,na wah oo |
Jokes Etc › Re: Nigerian Thieves! by Lolabbey(op): 3:02pm On Mar 06, 2009 |
EFCC has no say in this |
Jokes Etc › Re: Jokes Section: Best of Funny Pictures; Post Yours by Lolabbey: 2:57pm On Mar 06, 2009 |
na hm be sey u no lik gud thng |
Jokes Etc › Re: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz by Lolabbey(op): 2:55pm On Mar 06, 2009 |
i had d xprience a long tim ago,ahv left dat 4 u children |
Jokes Etc › Re: Nigerian Thieves! by Lolabbey(op): 2:52pm On Mar 06, 2009 |
studio43: i support u jare lola.
afterall the christians talk sey make we be our brothers keeper and i shal ip it wtout him avin aces 2 it hmself |
Jokes Etc › Re: Jokes Section: Best of Funny Pictures; Post Yours by Lolabbey: 2:49pm On Mar 06, 2009 |
he wan be lik abraham lincol |
Jokes Etc › Re: Lawyer's Son by Lolabbey: 2:47pm On Mar 06, 2009 |
d son no jaasi at all |
Jokes Etc › Re: Coloured Peeps by Lolabbey: 2:47pm On Mar 06, 2009 |
nope.but loud enof 4 all nrldrs 2 hear |
Jokes Etc › Re: Nigerian Thieves! by Lolabbey(op): 2:45pm On Mar 06, 2009 |
for life |
Jokes Etc › Re: Joke Section: - Chat Thread by Lolabbey: 2:39pm On Mar 06, 2009 |
no b u stal am go dash ur old mama youngy gfrnd |
Jokes Etc › Re: Nigerian Thieves! by Lolabbey(op): 2:37pm On Mar 06, 2009 |
wen ona no go knw ona mate.
u will b lik dat 4 rest of ur life |
Jokes Etc › Re: Jokes Section: Best of Funny Pictures; Post Yours by Lolabbey: 2:28pm On Mar 06, 2009 |
he wan thief am |
Jokes Etc › Re: Lawyer's Son by Lolabbey: 2:25pm On Mar 06, 2009 |
na so lawyers bad reach |
Jokes Etc › Re: Joke Section: - Chat Thread by Lolabbey: 2:25pm On Mar 06, 2009 |
dani1luv: Too much of Pancake; dey coz sadness lmao  |
Jokes Etc › Re: Nigerian Thieves! by Lolabbey(op): 2:10pm On Mar 06, 2009 |
d tin don start again bah?get well soonest  |
Jokes Etc › Re: Jokes Section: Best of Funny Pictures; Post Yours by Lolabbey: 2:06pm On Mar 06, 2009 |
singing[color=#006600][/color] |
Jokes Etc › Re: Nigerian Thieves! by Lolabbey(op): 2:04pm On Mar 06, 2009 |
oluwole conection for isale eko.weldone hmmm,see as u dey modify my post. God go catch u soon  |