₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,328,292 members, 8,435,039 topics. Date: Saturday, 27 June 2026 at 07:30 PM

Toggle theme

Lolabbey's Posts

Nairaland ForumLolabbey's ProfileLolabbey's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 227 228 229 230 231 232 233 234 235 (of 339 pages)

Jokes EtcRe: I Am Back by Lolabbey: 11:01am On Mar 06, 2009
buahahahahahah grin grin grin

dem sey mak u shine ur eyes
Jokes EtcRe: My Nld Pals by Lolabbey: 10:59am On Mar 06, 2009
i doubt if u can eva live long grin grin
Jokes EtcRe: Joke Section: - Chat Thread by Lolabbey: 10:58am On Mar 06, 2009
whc knldge wey fish com get
Jokes EtcRe: Naija Proverbs by Lolabbey: 10:57am On Mar 06, 2009
nice concept dere grin grin grin grin
Jokes EtcRe: My Nld Pals by Lolabbey: 10:54am On Mar 06, 2009
;d ;d ;d ;d
Jokes EtcRe: Jokes Section: Best of Funny Pictures; Post Yours by Lolabbey: 10:53am On Mar 06, 2009
:-x :-x
Jokes EtcRe: Joke Section: - Chat Thread by Lolabbey: 10:51am On Mar 06, 2009
d 2 na same,as fishdon present either na crayfish abi wteva
Jokes EtcRe: I Want Know D One Wey Good For Juju by Lolabbey: 10:41am On Mar 06, 2009
na wah ooo
Jokes EtcRe: I Am Back by Lolabbey: 10:28am On Mar 06, 2009
no na diff thng dem mean

call me on 100962 4 mo info
Jokes EtcRe: Joke Section: - Chat Thread by Lolabbey: 10:25am On Mar 06, 2009
hw wan mak u flirt wth am too
Jokes EtcRe: I Beg O Oooooooooooooo by Lolabbey: 10:25am On Mar 06, 2009
good advice
Jokes EtcRe: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by Lolabbey: 10:20am On Mar 06, 2009
hmm
Jokes EtcRe: I Am Back by Lolabbey: 10:16am On Mar 06, 2009
wrong info,

she is no malaysian ,she stays deres.

she is a ch----------- grin grin

@ uas,good one
Jokes EtcRe: Lol by Lolabbey: 10:07am On Mar 06, 2009
u sef dey mak mouth
Jokes EtcRe: Joke Section: - Chat Thread by Lolabbey: 10:03am On Mar 06, 2009
na d second 2 d last born of nrlnd
Jokes EtcRe: Jokes Section: Best of Funny Pictures; Post Yours by Lolabbey: 10:01am On Mar 06, 2009
hope u are stil taing ur drugs?

get well soon
Jokes EtcRe: Lol by Lolabbey: 9:54am On Mar 06, 2009
no nah,u for mention my calabar name join


shiooorrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrr cheesy cheesy
Jokes EtcRe: Why Should Mummy Eat Junior Instead Of Garri? by Lolabbey: 9:51am On Mar 06, 2009
d tin dangerous pass tiger own
Jokes EtcRe: Nigerian Thieves! by Lolabbey(op): 9:50am On Mar 06, 2009
abeg no kis me wt dat mouith wey u neva brush today
Jokes EtcRe: HEY JOKERS - BEEN MISSING YOU by Lolabbey: 9:49am On Mar 06, 2009
dis one see babe ,he begion dey tok nonsense grin grin
Jokes EtcRe: Help! Pls How Can I Make A Post On Nairaland? by Lolabbey: 9:48am On Mar 06, 2009
na wah oo,all of una no nice at all

akeju no mind them

for ur screen u go see new topic ,click amm ,frm dere u can help urself.

@ disease lmao
Jokes EtcRe: I Am Back by Lolabbey: 9:44am On Mar 06, 2009
no wory ,she go YIM U

bt she no b omo naija sha.

no talk sey na me tel u oo
Jokes EtcRe: Joke Section: - Chat Thread by Lolabbey: 9:43am On Mar 06, 2009
what does it look like.huh?
Jokes EtcRe: HEY JOKERS - BEEN MISSING YOU by Lolabbey: 9:40am On Mar 06, 2009
na wen u turn stamerer
Jokes EtcRe: Lol by Lolabbey: 9:38am On Mar 06, 2009
who dat one com concern
Jokes EtcRe: My Nld Pals by Lolabbey: 9:35am On Mar 06, 2009
ori e ,o tuka sibe cheesy
Jokes EtcRe: Nigerian Thieves! by Lolabbey(op): 9:30am On Mar 06, 2009
see me see all dese pikins ooo
Jokes EtcRe: Joke Section: - Chat Thread by Lolabbey: 9:29am On Mar 06, 2009
gaby --the tatafo
Jokes EtcRe: Jokes Section: Best of Funny Pictures; Post Yours by Lolabbey: 9:27am On Mar 06, 2009
nice visuals

goog morn all tongue
Jokes EtcRe: Coloured Peeps by Lolabbey: 5:27pm On Mar 05, 2009
lipsrsealed lipsrsealed lipsrsealed lipsrsealed lipsrsealed


lipsrsealed lipsrsealed lipsrsealed lipsrsealed

good nite all kiss kiss kiss kiss
Jokes EtcRe: My Nld Pals by Lolabbey: 5:25pm On Mar 05, 2009
i hear u,

siddon dere mak pants dey wear u

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 227 228 229 230 231 232 233 234 235 (of 339 pages)