Nairaland General › Re: Woman On Okada Crushed To Death In Delta By A Speeding Hit & Run Driver (photos) by loomer: 5:45pm On Jun 08, 2016 |
montezz: Wow. Pls send my love to them. Sure, just left them now, heading to my place |
Car Talk › Re: 12 Million Cars Owners In Nigeria Use Fake Insurance Cover- Senate by loomer: 5:45pm On Jun 08, 2016 |
mikolo80: na dem say may you no like moni ne? Abi na u get ur mouth? |
Politics › Re: El-Rufai Visits Man Attacked In Kaduna By Muslim Youths For Not Fasting by loomer: 5:44pm On Jun 08, 2016 |
Brought to which book?
The book no dey full?
Tomorrow another one go happen. |
Nairaland General › Re: Woman On Okada Crushed To Death In Delta By A Speeding Hit & Run Driver (photos) by loomer: 11:17am On Jun 08, 2016 |
montezz: I still dey naija o,waiting for you to send for me lol. We dey rock every crisis as it comes dear. I hope u r fine too? How r d girls? I'm grand, the girls are growing up pretty fast, so their wahala don increase by 2 |
Crime › Re: Julius Alagwu, UNIZIK Student Stabbed To Death by loomer: 11:15am On Jun 08, 2016 |
Berlyn: lmao you wicked But I no lie na sister, u self think am |
Nairaland General › Re: Woman On Okada Crushed To Death In Delta By A Speeding Hit & Run Driver (photos) by loomer: 11:12am On Jun 08, 2016 |
montezz: Sweetheart i dey o. Don't mind me joo,u sef abandon me na. I get mind? No be person wey get mind fit abandon fine girl? Where have u been, how's life |
Crime › Re: Julius Alagwu, UNIZIK Student Stabbed To Death by loomer: 11:09am On Jun 08, 2016 |
Onyi42: How come am in this same department and ive not heard of this When you enter school last? |
Nairaland General › Re: Woman On Okada Crushed To Death In Delta By A Speeding Hit & Run Driver (photos) by loomer: 11:06am On Jun 08, 2016 |
montezz: The rate at which people are dying these days is too much. Rip. My love, this one u abandon me since. How u dey |
Politics › Re: Patience And Goodluck Jonathan On A Date In New Jersey by loomer: 11:04am On Jun 08, 2016 |
Make I go find my own wife o.
Life sweet sha |
Politics › Re: Muhammad Bello Rejects Dangote’s Ramadan Gifts For Vulnerable, Displaced Persons by loomer: 11:01am On Jun 08, 2016 |
Lies up and down.
Someone is obviously telling lies, and na only God know who be the person |
Nairaland General › Re: Woman On Okada Crushed To Death In Delta By A Speeding Hit & Run Driver (photos) by loomer: 10:57am On Jun 08, 2016 |
We no get road and people go dey fire speed, imagine how e go be when we get world class roads
Rest in peace |
Fashion › Re: Abdullahi Olatoyan Featured On La Mode Magazine(photos) by loomer: 10:24am On Jun 08, 2016 |
Now wey fame don come, make this bros ask himself weda na modeling him wan do.
Make una find am long lasting solution to his problem and stop using him to make money for ur self o.
God is watching |
Politics › Re: Photos OF The Co-ordinator Of Attacks On Chevron & NNPC Pipelines In Delta by loomer: 10:22am On Jun 08, 2016 |
koboko69: He is a high profile suspect, the Navy stated clearly they are not revealing his identy yet, as he is helping with investigations.
For those that call the military cowwards, let this rag tag group come out and face the Military like BH, and not attacking pipeliens in the dead of night.
Let's see them being sublimed out of this world! High profile suspect o. No face and them parade am. Na which part of the world them dey parade masked suspect to public/journalist? |
Politics › Re: Photos OF The Co-ordinator Of Attacks On Chevron & NNPC Pipelines In Delta by loomer: 10:19am On Jun 08, 2016 |
Una parade person with covered face to the public and you expect us to believe he's the one. |
Properties › Re: 10 Common Reasons Why Roof Leak in Nigeria by loomer: 7:47am On Jun 08, 2016 |
Roof leak because holes dey na. |
Foreign Affairs › Re: Ramadan: China Bans Civil Servants, Students From Fasting by loomer: 7:46am On Jun 08, 2016 |
Resource control everywhere |
Foreign Affairs › Re: Obama Will Not Attend Muhammad Ali’s Funeral by loomer: 7:40am On Jun 08, 2016 |
Who invite am? I no ever see say person call him name as invited guest since Ali died |
Politics › Re: Reno Omokri With Hungarian Dog In London Streets (photos) by loomer: 7:37am On Jun 08, 2016 |
The dog na Dada |
Politics › Re: Another Fallen Hero..Bright Onyeche by loomer: 7:17am On Jun 08, 2016 |
The sad part be say the military no go ever tell the mama the actual truth on how her son take die |
Nairaland General › Re: What You Don't Know About Seun Osewa (founder Of Nairaland. by loomer: 7:14am On Jun 08, 2016 |
Who send you this work? |
Car Talk › Re: 12 Million Cars Owners In Nigeria Use Fake Insurance Cover- Senate by loomer: 7:12am On Jun 08, 2016 |
When e reach money issue we go get senate.
Useless people |
|
Politics › Re: U.S. Statement Of Concern On Niger Delta Violence by loomer: 7:56pm On Jun 07, 2016 |
And una wan tell me say foreign hand no dey inside this matter |
Crime › Re: Am Okoh Godwin Am Not A Bokoharam Member by loomer: 4:28pm On Jun 07, 2016 |
Go security agency go report yourself, no dey tell us story |
Politics › Re: Niger-Delta Militants Vow To Bomb Aso-rock, Details Specific targets by loomer: 4:09pm On Jun 07, 2016 |
The weed wey these people dey smoke supos dey sell for international market. |
Politics › Re: El-Rufai Wants To Kill Me: Shehu Sani by loomer: 8:02am On Jun 07, 2016 |
U just start to wail, wait till u enter gear 4 |
Politics › Re: Oshiomhole Threatens To Withdraw Bedc’s C Of O In Edo by loomer: 8:01am On Jun 07, 2016 |
Make we hear word jare, them no dey pay tax?
No be all una be govt wey sitdown conclude say make this people increase tariff?
Abi na today una know say dem dey bill us for wetin we no dey get? |
Phones › Re: Why you should buy A 5000mAh Battery Phone by loomer: 7:50am On Jun 07, 2016 |
Una no kuku get problem for naija, banks dey sack people left, right and center, money no dey to feed, food no dey for the land, insecurity na elele, light nko? E no dey and una dey here dey talk about phones and batteries. |
Politics › Re: Jonathan Treated To Executive Lunch In London by loomer: 6:08pm On Jun 06, 2016 |
Emmatdayo: lol, jona no fit eat watin them put 4 table,he even looks sad
if to say them give am kain kain 
him 4 dey smile lol  I bow to ur talk o. Una go just dey bad belle the nan and him just dey shine dey go. Make we just dey pray to get him kind of luck/blessing |
Politics › Re: Kogi Tribunal Dismisses Faleke’s Petition Against Yahaya Bello’s Election by loomer: 1:25pm On Jun 06, 2016 |
Weda na hunger abi na sleep, I no understand wetin dem dey talk self |
Car Talk › Re: What Are The Benefits Of Havin Some States Plate Numbers,how Are They Allocated? by loomer: 11:33am On Jun 06, 2016 |
i no kuku get motor yet not to talk of plate wey get number |
NYSC › Re: Federal Government Denies Scrapping NYSC Scheme by loomer: 11:29am On Jun 06, 2016 |
datola: The NYSC thing should be scrapped jo. It has outlived its usefulness. you will be one of the people to condemn Buhari if him scrap the thing o |