Education › Re: Nigerian Man Honored In An American University For Graduating Excellently.Photos by loomer: 7:20am On Jun 03, 2016 |
irunooboo: I won't be surprised if he is arrested for carrying cocaine soon. No be those biafrans  No let hate and jealousy kill u. E no dey let person grow pass where he/she dey |
Romance › Re: Ivyy I'm Sorry! by loomer: 8:57pm On Jun 02, 2016 |
Jambsupport: I think so, dating one of em  Wow, that's nice. How do I find my own love na? |
Politics › Re: Governor Ganduje Commissions Roads At Kwarainga, Yusuf In Kano by loomer: 8:55pm On Jun 02, 2016 |
MicroBox: it's the uniform colour of those who generated the revenue.... they are called KAROTA. I once paid 10k for disobeying traffic. Uniform colour on a major road. Naija no go kill person |
Politics › Re: Oyo Assembly Bans Smoking In Public Places by loomer: 7:49pm On Jun 02, 2016 |
Make una define public places o. |
Romance › Re: Ivyy I'm Sorry! by loomer: 7:42pm On Jun 02, 2016 |
Jambsupport: she will forgive you ok So love dey nairaland true true? |
Politics › Re: Governor Ganduje Commissions Roads At Kwarainga, Yusuf In Kano by loomer: 7:38pm On Jun 02, 2016 |
Wat are those markings for? |
Politics › Re: President Buhari Cancels Trip To Ogoniland Over "Assassination Threats" by loomer: 10:05am On Jun 02, 2016 |
Na osibanjo fit die abi? |
Science/Technology › Re: Cobra Found Inside A Toilet In Yola, Adamawa State(photos) by loomer: 9:20am On Jun 02, 2016 |
Vince77: Why not kiss and tell us na. I dey come. Sayelabola: Mere reading your comment, bestialism comes to mind. shebi na u get ur mind? |
Science/Technology › Re: Cobra Found Inside A Toilet In Yola, Adamawa State(photos) by loomer: 7:54pm On Jun 01, 2016 |
sunshinegurl: are you a Snake man Ah, me wey fear snake pass anything. Vince77: U feel like kissing it abi? I dey tell u. Hope say no be snake girl? |
Politics › Re: Tony Nwoye And Emmanuel Udende Defect From PDP To APC by loomer: 6:13pm On Jun 01, 2016 |
People just dey use style run from persecution. |
Politics › Re: Boko Haram Responsible For Scarcity Of Tomato In Nigeria – Lai Mohammed by loomer: 6:11pm On Jun 01, 2016 |
Who I go blame for all these yeye talks if not our useless media house wey no dey fit ask questions when them supos to, or challenge govt officials with facts |
Science/Technology › Re: Cobra Found Inside A Toilet In Yola, Adamawa State(photos) by loomer: 4:36pm On Jun 01, 2016 |
The snake sexy sha |
Politics › Re: Fulani Herdsmen Invade Igbongun, Benue, Kill 15 by loomer: 4:17pm On Jun 01, 2016 |
E don reach time when everybody go dey carry gun for naija o |
Health › Re: Snake Bites Kill 27 In Taraba by loomer: 3:37pm On Jun 01, 2016 |
I just thank God say snake and frogs no dey for this country. |
Celebrities › Re: Tuface Idibia And His Kids With Pero Adeniyi In The US Yesterday (Pictured) by loomer: 3:35pm On Jun 01, 2016 |
MrCounselor: No be everybody get job o. Bros no be lie, but even inside joblessness, we supos dey give ourselves work like sweeping house washing plates etc |
Education › Re: 3 Male Teachers At St Saviours, Ijegun Beat SS1 Student For Attending A Party by loomer: 1:03pm On Jun 01, 2016 |
People wey economic conditions don frustrate go come dey pass am on others |
Romance › Re: A Hookup Party For Nairalanders In Lagos by loomer: 12:57pm On Jun 01, 2016 |
DeejayHamaar: I don't think so, it's a pool party with a deejay like me in the settings, no space for texting expecting texting to invite others. Pool party wey people no dey swim no go on bikini for naija. |
Celebrities › Re: Tuface Idibia And His Kids With Pero Adeniyi In The US Yesterday (Pictured) by loomer: 12:55pm On Jun 01, 2016 |
I no know since when all these people lives concern others o. |
|
Celebrities › Re: "You Are A Fool" Annie Idibia To Eniola Titiloye; Eniola Fires Back by loomer: 12:49pm On Jun 01, 2016 |
Na una wey dey follow them for social media me dey blame na |
Celebrities › Re: Teenage Girl Poses As Wizkid, Defrauds Victims Of N10.4m by loomer: 11:05am On Jun 01, 2016 |
How dem take dey defraud people self for this hard times? |
Romance › Re: Robert Mugabe Take On Gay. Hilarious by loomer: 10:09am On Jun 01, 2016 |
I dey hungry jare |
Agriculture › Re: Two Nigerians Go Into Agriculture Because Of Economic Hardship. Pictures by loomer: 9:41pm On May 31, 2016 |
Make God bless ur handiwork, and I pray say Fulani no go see ur farm |
Politics › Re: Samuel Ajibola, Fayose's Aide, Resigns Over “economic Crisis” by loomer: 9:05pm On May 31, 2016 |
iflywithbuhari: His position has already been filled OK I dey waiting list in case this new one resign too |
Politics › Re: Samuel Ajibola, Fayose's Aide, Resigns Over “economic Crisis” by loomer: 8:52pm On May 31, 2016 |
Omo, come employ me for half his salary jare |
|
Politics › Re: Time Is Up For Muhammadu Buhari - UK Guardian by loomer: 6:44pm On May 31, 2016 |
We dey wait for another may 29th |
Education › Re: Deji Akinwande Awarded PECASE By Obama by loomer: 6:40pm On May 31, 2016 |
kenonze: Why always Yoruba. Was expecting to hear... Nneka, Chima, Asari, Tompolo, Faruk Tomorrow u go dey shout one Nigeria. When u don already divide the country for ur heart |
|
Politics › Re: Army: Why We Attacked Protesting MASSOB, IPOB Members by loomer: 2:05pm On May 31, 2016 |
Nigeria army and lies.
E just better to avoid them by all means cos na u go suffer |
Business › Re: Naira Crashes To N285/$1 At Interbank Market by loomer: 2:02pm On May 31, 2016 |
Lilimax: Mugu no dey fall again   Sister, na every single day dem dey born new mugu |
Business › Re: Naira Crashes To N285/$1 At Interbank Market by loomer: 1:59pm On May 31, 2016 |
Yahoo boys go dey happy |