Events › Re: Welcome The New Gulder Ultimate Chase Winner "Lagos" by loomer: 8:41am On Oct 25, 2015 |
Congrat |
Crime › Re: Two Nigerians Arrested In Fake Currency Scam In The UAE (Photo) by loomer: 6:21pm On Oct 24, 2015 |
Which one be A.Y and R.N, na names be that?
Una go just dey rubbish naija name anyhow |
Politics › Re: Another Bomb Blast In Maiduguri, Kills Four by loomer: 1:27pm On Oct 24, 2015 |
Oyind17: when person use am for group why you dey complain Tah, make UNA do as I talk |
Politics › Re: Another Bomb Blast In Maiduguri, Kills Four by loomer: 1:19pm On Oct 24, 2015 |
Oyind17: You use the word 'una' No be una I supos use? |
|
Politics › Re: Another Bomb Blast In Maiduguri, Kills Four by loomer: 1:02pm On Oct 24, 2015 |
ijustdey: this is a guerilla warfare
the enemy will have to use the little headway they have to downplay any gains the military might have made during the war against these monster Why una dey use english dey deceive una self, the army just dey lie day and night and una wey be citizens for there no fit rise up to demand answers and solutions to the killings. Tomorrow dem go come out dey claim victory over BH just to make themselves feel good. |
Celebrities › Re: Olamide Rapper Practicing For His Show In UK | PHOTOS by loomer: 12:56pm On Oct 24, 2015 |
Why him still wear jacket inside hall? |
Travel › Re: All Airports In Nigeria Will Be Shut Sunday Midnight - Aviation Unions by loomer: 10:46pm On Oct 23, 2015 |
commitcrime: Fire all of them like la'casera did. They ll receive sense. Nigerians lack discipline and love indolence Shut up, even for UK train workers went on strike. Strike na normal thing, it's the way and manner the govt handles it that matters |
Politics › Re: Yola Bomb Blast: Photos Of Bodies Being Evacuated By Rescue Team by loomer: 10:14pm On Oct 23, 2015 |
Na wetin person wan talk now |
Politics › Re: Breaking! Scores Killed In Yola Blast by loomer: 3:48pm On Oct 23, 2015 |
This na bomb o, not knockout abi banger. Na wa o |
Politics › Re: Nigerian Military Issues Third “final” Warning To Boko Haram by loomer: 3:45pm On Oct 23, 2015 |
Una don come with warning.
Everytime una warn na that time BH dey attack |
Celebrities › Re: Liar! Fans Slay Sina Rambo Over Instagram Lie (see Funny Comments) by loomer: 3:37pm On Oct 23, 2015 |
Wetin I understand by the statement be say they've always been close, even like it was 10years ago.
No be say him dey refer to the pix as 10years ago |
Events › Re: Wedding Pics Of Maureensylvia, An Ex-Miss NAIRALAND Contestant by loomer: 12:05pm On Oct 23, 2015 |
agarawu23: my bae skirt Correct guy, na better place to hide be that o |
Events › Re: Wedding Pics Of Maureensylvia, An Ex-Miss NAIRALAND Contestant by loomer: 11:46am On Oct 23, 2015 |
agarawu23: baba, my hand dey up o, make I bring am down ? All na wash jare. Where u hide since |
Health › Re: Woman Gives Birth To A Mystery Baby In Lagos(pictures) by loomer: 10:52am On Oct 23, 2015 |
Na Godwin. Fine baby |
Events › Re: Wedding Pics Of Maureensylvia, An Ex-Miss NAIRALAND Contestant by loomer: 10:50am On Oct 23, 2015 |
|
Events › Re: Wedding Pics Of Maureensylvia, An Ex-Miss NAIRALAND Contestant by loomer: 10:50am On Oct 23, 2015 |
Congratulations |
Politics › Re: Boko Haram Bombs Mosque In Maiduguri, 6 Killed by loomer: 10:44am On Oct 23, 2015 |
Nigeria Army, I beg make una stop to dey threaten BH boys, rather make una just dey swing into action. I don notice say wen army issue threats na that time these BH boys dey like strike |
Crime › Re: Pregnant Woman Crushes Husband’s Testicles Over Cheating, Killing Him by loomer: 8:34am On Oct 23, 2015 |
|
Politics › Re: Governor El-rufai Eating Sugarcane (pic) by loomer: 8:23am On Oct 23, 2015 |
Even my little niece no go dey waka dey eat for road. Shame on our so called leaders without manners |
Health › Re: Lagos Floods General Hospital With Mobile-Toilets (photo) by loomer: 8:20am On Oct 23, 2015 |
Nigeria my country. |
Celebrities › Re: Mercy Aigbe-gentry Charge Alleged Mobile Phone Thief To Court by loomer: 9:13pm On Oct 22, 2015 |
Hop una get evidence no b say una just dey look for scapegoat o |
NYSC › Re: Taraba State 2015 Batch B Meet Here by loomer: 9:08pm On Oct 22, 2015 |
drberry: Hehe... Actually na true o. But it's just that the state get very large land mass hence everywhere far from everywhere. So you can't help it than to always use the keke at a relatively cheap rate. Since e far e no bad, cos wen I been serve for zaria, na bikes we dey use, even 30naira journey dey, buses of 10naira dey and we no dey gree trek that time. And we no dey gree sit down one place either. |
NYSC › Re: Taraba State 2015 Batch B Meet Here by loomer: 9:01pm On Oct 22, 2015 |
littlemistress: Waoh! This is so relieving. God bless you. I'll be leaving from Lagos. But na cheap transportation dey chop money pass, cos at that point u no go like trek even 100metres cos u go say it's just 50naira. Speaking from experience |
Politics › Re: Governor Udom Emmanuel Speaks On Tribunal Ruling by loomer: 8:56pm On Oct 22, 2015 |
Oyind17: Lol u no go leave naija for us Naija issues dey bite my ears lately. Anyway, com chop chicken wings and nuggets |
Politics › Re: Ambode's Monitoring Team Arrest Cars Plying BRT Lane (Photos) by loomer: 8:55pm On Oct 22, 2015 |
Where the relevant authorities wey supos stop the vehicles shey na governor una come dey give work? |
Politics › Re: Governor Udom Emmanuel Speaks On Tribunal Ruling by loomer: 8:52pm On Oct 22, 2015 |
E no even affect me |
Celebrities › Re: Davido Meets The Fan Who Tattooed His Face On His Body (Photo) by loomer: 7:51pm On Oct 22, 2015 |
pretydiva: Chaii..dis guy don hammer big time I swear...time 2 tattoo tiwa's face on my chest  You mean breast? |
Romance › Re: [REMOVED] by loomer: 5:41pm On Oct 22, 2015 |
I go continue to repeat am, na only fools go come NL dey look for bf/gf |
Romance › Re: How Do U Prefer Your Man's Facial Hair by loomer: 4:50pm On Oct 22, 2015 |
Why shakarau style no dey there? |
Education › Re: Chinese Company Renovates Public School Building In Lagos (Photos) by loomer: 2:12pm On Oct 22, 2015 |
Chinese and their low quality |
Politics › Re: Osinbajo And El-Rufai Jet Out To London For A Meeting by loomer: 2:10pm On Oct 22, 2015 |
dearestaramide: Wether we like it or not, Buhari needs pdp .They are the technocrats, they are experience and intelligent and understand politics well.For him to run this govt well he needs their expertise.
funny enough he is surrounded by ex pdpites why not just openly invite them to join you and fix what they damaged? Anyway, I don comot hand for nigeria matter, the country no fit good again and this one no be swear na just fact |