Politics › Re: Evidence That DSS DG Is An APC Member by loomer: 2:32pm On Jul 30, 2015 |
No be swear o, but naija no fit better again since the citizens don decide say dem no wan stand as one anymore. |
Nairaland General › Re: Now That He's Back.... by loomer: 11:29am On Jul 30, 2015 |
Was great n urs? adeh39: Lol.....how was your night? |
Jokes Etc › Re: Men, You Cant Win Against A Woman..just For Laffs by loomer: 10:38am On Jul 30, 2015 |
Nice |
Romance › Re: What Do You Do When You Find Your Girlfriend/fiancee Nudes Online? by loomer: 7:17am On Jul 30, 2015 |
Who go help me summarize? |
Politics › Re: $25.3bn Oil Money Stolen In 8 Years – NEITI by loomer: 7:14am On Jul 30, 2015 |
So dem dey try tell me now say yaradua na start the stealing?
God punish una |
Romance › Re: Ladies Can You Do This? A Lagos Girl Proposed To Her Boyfriend (see Photo) by loomer: 7:12am On Jul 30, 2015 |
I must marry by force nai be this one |
Romance › Re: No Regrets, We're Rather Proud Of Nigerian Mums by loomer: 7:11am On Jul 30, 2015 |
A perfect MOM |
Nairaland General › Re: Now That He's Back.... by loomer: 11:19pm On Jul 29, 2015 |
|
Nairaland General › Re: Now That He's Back.... by loomer: 10:55pm On Jul 29, 2015 |
adeh39: Following.....  U neva slp |
Romance › Re: Strippers Pray Together Before Show. (+18pics) by loomer: 5:33pm On Jul 29, 2015 |
See catapult |
Education › Re: Nigerian Sets Record, Scores 5.0 GPA In Russia.. by loomer: 5:17pm On Jul 29, 2015 |
People like us wey no fit get 4.50 for school self 4.10 not to talk of 5.0.
Guy u try jare |
Family › Re: You Will Definitely Find Your Neighbour Among These. by loomer: 4:11pm On Jul 29, 2015 |
Funny enough I don't even know my neighbours |
Politics › Re: Disagreement In Niger Delta After Buhari Appoints Boroh As Amnesty Chairman by loomer: 3:55pm On Jul 29, 2015 |
Just another way to cos instability |
Politics › Re: Buhari Taking Credit For Jonathan’s Achievements, Says Rep. by loomer: 3:47pm On Jul 29, 2015 |
If una don quarrel finish for here, make una tell me. |
Celebrities › Re: 15 Artists Who Put Jamaica On The Map by loomer: 11:20am On Jul 29, 2015 |
|
Politics › Re: President Buhari's Media Team In A Group Selfie (photos) by loomer: 11:29pm On Jul 28, 2015 |
|
Politics › Re: President Buhari's Media Team In A Group Selfie (photos) by loomer: 6:37pm On Jul 28, 2015 |
Oyind17: Lolz, how you dey ? I dey fine o, I no see my keys to house |
Politics › Re: President Buhari's Media Team In A Group Selfie (photos) by loomer: 5:19pm On Jul 28, 2015 |
Freemanan: The above haters should ensure they seek medical assistance.. Na u sabi, e no concern me how anybody run the country. But na only God go punish all of una wey dey see wrong and call am right, if later in futur una come dey complain. |
Education › Re: Breaking News:jamb Rescinds Redistribution Process.. by loomer: 5:13pm On Jul 28, 2015 |
No wonder dem call the country ZOO.
In short na FOREST dem for call am |
Politics › Re: Fayose To Obasanjo: Leave Jonathan Alone by loomer: 5:11pm On Jul 28, 2015 |
Person wey no do anything for nigeria for 8years other than sell all government properties to himself and his friends still get mouth to criticise others.
Silly old man |
Politics › Re: Boko Haram Attacks Chief-Of-Army-Staff's Hometown Again by loomer: 5:07pm On Jul 28, 2015 |
megamank: if arm robber go police station go steal and them nor catch am na news? Yes na |
Politics › Re: President Buhari's Media Team In A Group Selfie (photos) by loomer: 5:05pm On Jul 28, 2015 |
Na soso picture this government dey take?
Or them wan turn nigeria to reality show |
Politics › Re: Boko Haram Attacks Chief-Of-Army-Staff's Hometown Again by loomer: 5:03pm On Jul 28, 2015 |
Why una dey make the town look special, no be people dey live for the other towns BH don scatter?
Treat everyone equally |
Health › Re: How To Get Flat Stomach In 5 Days-result Guarantee by loomer: 5:01pm On Jul 28, 2015 |
Onions wey be part of naija everyday life nai dem dey say make we no chop |
Politics › Re: "Change" Does Not Come By Magic- Tinubu Says by loomer: 4:53pm On Jul 28, 2015 |
Nigeria, from a failing state to a failed state |
Politics › Re: Senator Rabiu Kwankwaso On The Queue At The Airport (photos) by loomer: 2:41pm On Jul 28, 2015 |
I dey hungry jare |
Career › Re: Caught My Boss In The Act; Am I Safe? by loomer: 12:31pm On Jul 28, 2015 |
Eco2580: Wicked guy. Lol  Na true I talk o. See now na him dey fear sack just because him no snap dem |
Career › Re: Caught My Boss In The Act; Am I Safe? by loomer: 10:38am On Jul 28, 2015 |
Chai, if na me na my fone I go just look for snap my oga, him must increase my salary |
Crime › Re: Woman Robbed On Kingsway Road Ikoyi This Morning On Her Way To Work (pics) by loomer: 10:25am On Jul 28, 2015 |
Lagos and thieves |
Politics › Re: Boko Haram: Airforce Virtually Non–Existent - Buhari (+ The Question He Dodged) by loomer: 10:34pm On Jul 27, 2015 |
Teeboy22: badt nigga  But no be lie I lie na |
|
Politics › Re: Ndigbo Made Nigeria A Better Country, Says Gowon by loomer: 6:21pm On Jul 27, 2015 |
It's alright |