Politics › Re: Buhari To African Leaders: My Efforts To Stop Boko Haram by loomer: 8:02am On Jun 15, 2015 |
Na una sabi o, now now four years go reach, try use am well |
Crime › Re: Gunmen Abduct Winners Pastor During Prayer Session by loomer: 7:59am On Jun 15, 2015 |
400billionman: Why did they abduct a poor pastor ? How u want make I know? Why kidnappers dey abduct poor corps members? |
Romance › Re: Mr Nairaland Contest 2015 - CAMPAIGN THREAD by loomer: 7:57am On Jun 15, 2015 |
|
Christianity Etc › Re: He Decided To Teach Them A Lesson By Disturbing Them. Check The Pictures by loomer: 7:56am On Jun 15, 2015 |
Jarizod: loomer baba
I still find u for here  Lol, na una footsteps I de follow na |
Business › Re: Which Bank Do You Operate With And How Would You Rate Their Services? by loomer: 7:54am On Jun 15, 2015 |
Una wan de help bank do advert abi? |
Crime › Re: Gunmen Abduct Winners Pastor During Prayer Session by loomer: 10:49pm On Jun 14, 2015 |
400billionman: Sorry, who get the church ? U no know who get living faith? |
Romance › Re: Can You Toast A Girl In Yoruba/hausa/igbo? ... by loomer: 9:27pm On Jun 14, 2015 |
Me wey no kuku sabi any nigerian language |
Politics › Re: Unemployed, Poor Nigerians To Get N5000 Monthly – FG by loomer: 8:56pm On Jun 14, 2015 |
Hmmm |
Romance › Re: Immediate Turn Offs Men See In Some Ladies . by loomer: 8:42pm On Jun 14, 2015 |
|
Romance › Re: Immediate Turn Offs Men See In Some Ladies . by loomer: 8:27pm On Jun 14, 2015 |
Liftkid: I smh for u. Dont come here to tell us she fart for momcy presence o. So the thing wey I write hard u to read or na understand hard u, which one? |
Politics › Re: APC Challenges Senator Ekweremadu To Enumerate What He Achieved For SE And SS by loomer: 8:16pm On Jun 14, 2015 |
Make una leave the man, him gree him no achieve anytin, how e take be una concern? |
Politics › Re: Anxiety Mounts As Buhari Keeps Tinubu, Atiku In The Dark Over New Cabinet by loomer: 7:59pm On Jun 14, 2015 |
CR77: Waiting u mean by pm u Neva mind, I de ireland |
Romance › Re: Immediate Turn Offs Men See In Some Ladies . by loomer: 7:56pm On Jun 14, 2015 |
Mess get toilet?
Who says farting is not allowed. If my babe no fit fart for my front I no go marry her |
Romance › Re: Mr Nairaland Contest 2015 - CAMPAIGN THREAD by loomer: 7:53pm On Jun 14, 2015 |
This election self come tay pass the one wey Inec conduct o |
Politics › Re: Anxiety Mounts As Buhari Keeps Tinubu, Atiku In The Dark Over New Cabinet by loomer: 7:48pm On Jun 14, 2015 |
CR77: Where u dey stay  I fit pm u? |
Politics › Re: Anxiety Mounts As Buhari Keeps Tinubu, Atiku In The Dark Over New Cabinet by loomer: 7:45pm On Jun 14, 2015 |
CR77: Make u laugh oo if you want oo Anyway make we no quarrel cos we go soon be in-laws. Na just one hour be flight from where I de to where u de |
Politics › Re: Anxiety Mounts As Buhari Keeps Tinubu, Atiku In The Dark Over New Cabinet by loomer: 7:37pm On Jun 14, 2015 |
CR77: lol but dem no fit stay 4 african as children way them born 4 europe No make me laugh jare, u think say na naija I de? Na the 5year old do that painting for me yesterday on my bday |
Celebrities › Re: Nigerians Drag Annie Idibia Into The Toke Makina Mess by loomer: 7:37pm On Jun 14, 2015 |
Even people wey no get husband and wey no fit keep boyfriend go dey talk |
Crime › Re: Gunmen Abduct Winners Pastor During Prayer Session by loomer: 7:35pm On Jun 14, 2015 |
Toktee: believe me when i tell you that,some pastors and elders in that church may be behind the the whole thing,they may not be happy with the pastor using the church money where it suposed to be used,i can tell you that as a member and a pulpit steward with winners,many pastors and ordained workers do share money that is meant to be used for the advancement of the kingdom.
The story has part two shaa. Ah!!!! I been think say dem no fit steal money from that church o, cos e get one time I go pay one bar (reasons best known to me) them give me receipt o |
Politics › Re: Anxiety Mounts As Buhari Keeps Tinubu, Atiku In The Dark Over New Cabinet by loomer: 7:32pm On Jun 14, 2015 |
CR77: 3yrs So na the one wey be 1year 4months I go reserve for am |
Romance › Re: Come In And Tell Us Who Is The Most Handsome And Pretty Romancelander by loomer: 7:25pm On Jun 14, 2015 |
IamLEGEND1: ▶READER'S DISCRETION IS ADVISED!!!◀ PG 18 |
Politics › Re: Anxiety Mounts As Buhari Keeps Tinubu, Atiku In The Dark Over New Cabinet by loomer: 7:23pm On Jun 14, 2015 |
CR77: Yes na boy oo How old him be? |
Politics › Re: Buhari, OBJ And Abdusalami In South Africa (realtime) - Cramjones by loomer: 7:18pm On Jun 14, 2015 |
If I hear say na u snap this picture, |
Romance › Re: Come In And Tell Us Who Is The Most Handsome And Pretty Romancelander by loomer: 7:14pm On Jun 14, 2015 |
oyin17: tonight go too sweet No be small, u must take banana till u go yo |
Politics › Re: Anxiety Mounts As Buhari Keeps Tinubu, Atiku In The Dark Over New Cabinet by loomer: 7:12pm On Jun 14, 2015 |
CR77:
see my son..Let me if u don see am so dat i go remove pictures. Wait o. Na boy fine like woman so |
Politics › Re: First Lady Aisha Buhari Parties After Meeting Chibok Girls' Parents (pics) by loomer: 7:07pm On Jun 14, 2015 |
Although say me no send the woman, shey una expect her not to live her own life ni? |
Politics › Re: Anxiety Mounts As Buhari Keeps Tinubu, Atiku In The Dark Over New Cabinet by loomer: 7:04pm On Jun 14, 2015 |
|
Nairaland General › Re: Right Or Nay?? See This Birthday 'BAPTISM' by loomer: 7:01pm On Jun 14, 2015 |
I no even know say boys de do dis kind thing, I been think say na only girls |
Romance › Re: Come In And Tell Us Who Is The Most Handsome And Pretty Romancelander by loomer: 6:58pm On Jun 14, 2015 |
oyin17: Yesssssss! come along with banana cos oyin is here. you get? Banana always de with me |
Romance › Re: Come In And Tell Us Who Is The Most Handsome And Pretty Romancelander by loomer: 6:52pm On Jun 14, 2015 |
[quote author=oyin17 post=34768824][/quote]If u want me to, why not? |
Politics › Re: See What Femi Falana Have To Say About New Sexual Offences Bill by loomer: 6:51pm On Jun 14, 2015 |
All those useless law makers, with their useless bills.
Nepa bill even get worth pass am |
Romance › Re: Come In And Tell Us Who Is The Most Handsome And Pretty Romancelander by loomer: 6:45pm On Jun 14, 2015 |
oyin17: Did u enjoy yourself last night? I enjoyed it Yes o every bit |